Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 228 229 230 231 232 233 234 235 236 (of 580 pages)
Zionmdde:You people and always trying to blackmail the North cos of dere religion.... Killing as been happening in SE with UGM and all ur Governor's in SE are comfortable with it should we now start accusing dem with dere religion.... When a killing happens in south you exonorate the Govt when similar thing happen in the North you bring religion and add the Governor to it as the sponsor... Under Obi Youth were killed by SARS Akwuzu SARS dump people body in the river did you call out Obi for it or attack his religion for such atrocities..... |
Abg I need one Person Drone View wey du for TBS for Lagos I wan check something.... His surpporter dey always tell us say crowd at campaign no dey win election... And I guess all this people are paid in Cowries cos Buhari don ban money politics.... |
JoeNL22:What's Anambra population again let me know that you're telling him to go and be scrambling for peanut is just like you seeing Obi going to Ekiti to campaign frequently.... Lagos voters alone will swallow all the SE vote so Lagos Vote is more important na why OBi no take him state serious... |
JoeNL22:LoL why not tell Obi that comes from Anambra to be doing his Campaign dere from last week to this moment na Lagos he focused on are you telling me Lagos Vote is more important than Anambra Vote..... |
LoL people wey no fit turn out for him for TBS na dem go turn out the day no far... |
Fools shey the Duo don call Out Obi wey say the policy is good and Datti wey call Buhari weak for reviewing the policy with 200.... He don show say this OBi nd Datti With this dere stand he don show say dem no go even get any sympathy for the masses.... This people don't hate sufferness infact suffer no tire dem is just that the sufferness na person wey dem hate dey dish am na why them dey complain once dey love you and support you carrygo you're free to dish out multiple sufferness.... |
Lol all dreamers will soon wake up.... Soon dey will know INEC no dey count Abuse as vote... |
Lol this one is on drugs will you be the one using people Thumbprint on the ballot papers.... |
RotimiBliss:I think anybody that enters needs to reverse this foolish policy cause is making people to rip each other..... Like this now some people don dey buy the old note and starts filling the CBN form dem sef imagine someone using 5m in transfer to make to 6.5m at the end of the day all this Policy's na we the masses the thing they bounce on..... During the CBN farmers Loan me and my friend applied he got a Link at Nisral where dey told him if he can part way with 15percent he will get the loan me I du strong head I no colet am he colet the loan and use the money leave the country jejely.... This country nothing is really working for the masses imagine make person dey take 15percent from money wey u borrow .... |
SporaD8:LoL that's not how economy works you people with all this remove 1k and 500h in economy analysis go study other currency before you jump to conclusions.... CFA as a single note of 10,000 and 5000 some of 100cfa is even a coins and like this CFA as more value than Naira with all dere big denomination and also they're the strongest currency in west Africa against Dollar right now.... Since they've start this cash mop up the dollar keeps going up so how's this helping you people are just surppotiing a try and error policy's.... |
The country is something if no b my friend wey b filling station manager na him dey bail me out wen I need 10k to 20k nd he still dey bail me out... I jus dey wonder aw people wey no even get way dey survive u buy fuel at costly price person don even turn to Wu dey waka pass Wu dey carry car to save cost.... Naso I go market buy Fish the woman insisted she will be taking cash that she doesn't take transfer so if someone doesn't av a way.... You go to doz market women to buy things they tell you to use the POS behind dem that they don't take transfer after making use of POs you pay dem in cash they resell same money to the PoS people this country na we dey rip oursef pass .... |
With all dere mouth ask them to show you ticket of dem betting on him dey will disappear or tell you they stop betting.... Whereas Sportyybet na dere favorite app dey can bet on football wey no sure for dem pass dere savior.... Next week the internet go full of tears and emotion... Buh dey will learn 3 things INEC no dey count Tears, Abuse and chestbeating na Wu dem thumbprint for pass go win ... |
This one are on drugs make dem send dem bak home make dere eye clear make dem come experience Cash scarcity..... Too much rest of mind dey cause misbehaving..... |
Lol the election is here The TikTok boy's and girls will be separated from the real candidates.... |
justmondris:LoL show me that from CBN portal you people are joker CBN will keep receiving the money till April 10 you people should stop twisting News to your own narrative.... Go to CBN site wey on the 17 dey.... Show me where you see on the 17 in this circular even the President speech he never made mention of anything like Feb 17 you people should stop twisting information to your narrative.....
|
justmondris:LoL it seems you guy's are not from the street I guess you're butty.... People buy the money now and fill the form themselves and will go through the stress imagine buying 5m with transfer nd u go through the stress ursef nd use the 5m buy gain 6m or 6.5m sef no be 4weeks I go wait.... I will wait for my 6.5 honorably in 4weeks time.... Nothing wey the Govt du wey favor the masses everything na Cashout for street.... |
Musisco01:Anytime the Govt like make dem du am still better than giving people Kerosene for vote... |
Jostoman:At least still better than some people dere Governor share Kerosene give and dem still vote him.... If people can vote someone because of Kerosene na Palliative people no go come vote.... |
Make nobody step down we need the result to catch more than enough cruise and also share plenty bucket of tears..... |
Another 100million people |
Yaribanzaonic:Have your own share of bucket 🪣 of tears...
|
Are this the 100million people Dere crowd don dey reduce Dan before dem don use abuse pursue people... Compare this crowd with your first walk in Abuja u will see for ursef that you've use abuse to pursue people.,. Na on election day you people will know INEC no dey count abuse na Wu dem thumbprint for pass na him go win... |
LoL if dem don change ur location accept in good faith... Naso dem change my location from front of my house to where I have to du a 5min to 7min drive.... I hope INEC will pay us for the fuel ⛽ we are going to use INEC needs to compensate us for the inconvenience..... Fuel cost, Currency scarce I just hope this won't be one of the lowest election turn out... |
Johnthum:Rented crowd wetin Dem use pay dem I think say Buhari don ban old note or na Paper dem give dem... Tinubu must be paying people in Cowries lik.this |
Officialgarri:They will soon storm here with paid crowd thoery or tell you crowd at campaign ground doesn't win election whereas if you ask them who in Nigeria av u see had a low Turn out like dere lord that's ever won the election they will go on silent.... Dere Lord will rather go to market place to campaign just like you seeing Tinubu going to IDumota to campaign and automatically translate that to love I Neva see Wu daft reach doz zombie.... |
Curious345:LoL continue with the theory.... Guess you don't have old note with you and you've enough new note with you ... |
Some people will still come and cry on this thread .... If dem du dem go cry if dem no du dem go still cry na dere money so if the Govt decide to use am du giveaway for dem na dere right.... |
I thought some fools and PDP said is only happening in APC SW state that people are been sponsored.... Anybody wey sha wan talk jargons make he always make sure say na Queue for ATM so that people can give him the right answer in Violence way.... |
Life e be something... Nobody can predict it a minute you might be smiling the next minute you stop breathing.... This Life nobody fit understand am u fit run leave where dere is insecurity make death still waka find u go where the security sure.... |
Penguin2:LoL see people crying Abt hate.... After you don abuse them call dem different names for the past 8yrs you're now crying your tears Neva start keep it for now..... You people av been dishing out hate call the country Zoo people are now paying you back you're now accusing dem of hate.... Stop trying to play the victim card everybody is guilty buh u guys will always want to paint ursef as holy holy.... We know aw u lied that all crime in ur region are caused By DSS, Fulani herdsmen now is Tinubu.... So if you accuse Tinubu of every Crime in SE Lagosians too have the right to accuse the Igbos of every Crime committed in Lagos that's 50.50 no cheating.... |
Naira20:LoL and Labor Party is so popular in Lagos that they couldn't fill up TBS nd ad to the Market way visiting Ladipo nd Computer Village.... Is just like you telling Tinubu to visit IDumota nd translate that as popularity..... |
PrinceOfLagos:LoL I want to see you after election so keep your lamentation for now... Cause the other day na u complain Abt people drinking beer I just hope u won't come online and lament after election that's Tinubu that send Soldier to SE.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 228 229 230 231 232 233 234 235 236 (of 580 pages)
but our eyes don open
