Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 230 231 232 233 234 235 236 237 238 (of 580 pages)
[quote author= post=120992108]You're on your own after next week[/quote]LoL joker I thought you just said 18 which one is now next week again.... You this Zombie sef Theory no dey tire una.... |
DSC7:Goan arrest him so that SE can to turn Dubai.... You say his the one causing unrest in OGun when we can see vividly people destroying his posters and banner in OGun you people should continue to change everything to suit ur own narrative.... No be so you just run twist history buh after been schooled u run add another Theory to it.... |
[quote author= post=120992001]All banks will be open tomorrow to receive old notes from customers[/quote]LoL you go schl like this First bank is only trying to tell you that tomorrow which is 18 them go open for service..... Na true true say you this people na Zombie always trying to twist everything to ur own narrative..... |
Lol confused country make CBN and FG stay one place and stop confusing Thunder....
|
Thinkam:LoL if you check well all the anti people Policy Buhari is implementing started after is re election.... From Border closure to NiN registration, Twitter ban to now this Cashless policy he made sure his first tenure people won't av reasons to revolt him if you notice sef NLC av been compromised since his first tenure... |
IfnobeGod20:Ok make dem Arrest am first everybody be quoting Law to suit dem sef.... Since the case is still in court dere is no treason here everybody be doing like say na dem sabi pass.... Or av u see any Lawyer come outside to say is commiting treason na people wey no be Lawyer dey talk any aw.... |
Period007:Ehn 1 BVN to one deposit ehn no be to dey go bank every week with 500k after I don buy the old note for like 350k... This a business avenue to get the masses get ripped more buh u people will not here all this Policy's will surely bounce on the masses.... |
It seems Tinubu really made you guy's went true Alot in Biafra land if something happen na Tinubu if Ekpa strike na Tinubu if dem order sit at home na Tinubu... Now u don dey quote history upside down just to suit ur own narrative why not focus on ur Obi nd continue to campaign for him.... You should be happy that's going MKO way like you quote the history upside down at least SE will turn to Dubai when he doesn't av freedom again.... |
Smithkafors:At least after depositing one day sha I go av access to my money..... People will turn this to business na to dey buy Old note from people and dey fill d form dem sef nd go deposit it at the bank... |
Lol las las some people don suffer in vain dere future is blinking like this dem say the policy is good for dere future... Like this Vote seller will be cashing out..... |
LoL CBN see crowd dem run change mouth say make bank dey colet am bak.... CBN go dey start wetin Dem no fit finish.... |
Lol make he no stress again them say the CBN don say make bank dey colet am buh dem no go pay dem instantly....
|
XendersPride:LoL if you like be or not after the election you will find yourself a country since it won't go your own way.... |
PointZerom:Ok you sef continue dey believe in ur own theory dem go dey tell u people una no go hear.... They're using u people to play politics buh u will rather not think logically.... When People don't av access to the new note den was POS not milking the policy this another avenue for people to milk it again .... |
XendersPride:Then after being a Nigerian this week you will go back to Biafra Next week after election result.... |
Colybaly:Lol you people and always bringing region to everything are you using the same discos.... |
PointZerom:LoL lay ambuish on who if worst come to worst people will start buying old note from each other and turn it to business.... Don't be shock sef say na Bank staff go start to buy the old note pass At the end of the day na still masses go lose.... Imagine parting 300naira or 200naira jus to av ur money in new currency or posted in ur bank account... What I know is the Vote buying jargons theory as been defeated anybody wey dem pay with old note to sell his or her vote will redeem is 2k or even if na 1k successfully now.... |
validplanet:LoL all News are focused on election.... Kidnapping no reduce anywhere If u waka any aw u don go be that oh any currency wey dem call for ur family dem go find am.... Before this Policy Evans only takes ransom in foreign currency.... And if you're been kidnapped around the Northern side if they can't get Naira they will bill your family in CFA.... So rest with your theory naso dem use NiN decive us den no waka any aw that's my warning to u..... |
CBN must be on drugs Wu dey supply dem sef... Everyday changing mouth.... Like this now people wey say dem dey suffer now because of dere future don go suffer in vain dere future don dey blink like this cos Vote buyer wey dem dey avoid don win las las.... CBN jus want make bank continue dey colet from the masses dem no wan Colet dere own share of the masses anger....
|
We all know say na wetin CBN no fit finish dem go start....
|
You no say make dem Arrest Ekpa na Tinubu dey give u problem what a joker.... Monday sit at home no dey tire u.... |
Lol why's this country confusing someone.... If this is true then people crying Abt Vote buyers don lose..... Dem don suffer in vain..... Derr future go don dey blink like this since the sufferness is for dere future....
|
LoL War bawo u no know meaning or War.... |
LoL you no fit arrest any Gov immunity dey on dem so you people should continue playing games..,. |
Ok go arrest him remember to call Ekpa too wey dey disturb SE or Sit at home no dey tire dem for that side ... Make Ekpa and Rufai be bunk mate.,.. Arrest someone under immunity be like say this one go even worst pass a dictator.... |
Lol go patronize dating site you go see plenty friends with benefits for dere..... Just focus on Hinge Wella u go see plenty people..... |
This what I'm telling some people buh they're calling for my head.... The other day El Rufai in Kano was telling people to vote dem that dat when they enter that dere old note will become valid again.... And you can see how CBN is frustrating people that want to change derr old note at Kano... So tell me who go get Old note for hand wey no go think am twice before he vote.... The thing as been added to his campaign manifest say Vote us and you new note will become valid again ... Even the post on Aisha Buhari wall lately na on the old note... |
This one are fools we still dey pray make we Vote and pursue this evil regime dishing out Bad anti people policy this one still wan scatter everything.... |
Lol na Lie the people of SE are okay with the policy them say dem wan suffer now bkuz is for derr future.... Some fools don open several thread way why's it that SW is the only one protesting that they're been sponsored by Tinubu I guess na him dey sponsor this also.... People are going through hell to av access to d money work so hard for u dey come online come talk jargons if dem born u well near people wey queue for Bank go talk rubbish if dem no set u on fire with Tyre 🛞 as Petrol cost for now.... |
BeardedmeatR:But you're the one consuming the drug.... SE shey make we carry placard for una say SE youth life matters Tinubu always lock dem every Monday and also gives dem drug.... |
Make d reporter Taste the Garri to confirm if na Ijebu Garri ... |
BeardedmeatR:So Tinubu just wan finish you people for that side that guy must be so mean to Igbos.... Na him dey order sit at home still dey give u people drugs.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 230 231 232 233 234 235 236 237 238 (of 580 pages)