Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 232 233 234 235 236 237 238 239 240 (of 580 pages)
jaxxy:The let Ooni be the one lamenting wetin be ur own or are you crying on behalf of Ooni let us know Town crier..... If past Lagos Governor didn't add any value to Oonis life you think they won't sit in dere palace.... Everybody's out dere surppotiing what they av gain from na ur headache if e come dey pain u aw dey choose to show dere appreciation..... |
Finestgurlie:LoL nothing dey ur brain pass copy and paste repeating the same jargons nd u call people urchin..... Wu be urchin between me nd u wey no sabi pass copy and paste,... |
Finestgurlie:Then why're you crying at least you should be happy that your 2nd option will enter why're worried Abt Tinubu..... Let him be the one to worry or are they paying you for the worry... |
Racoon:I guess the Killing happening in SE and Monday sit at home is been caused by Muslim Muslim ticket..... Is easy for you guys to blackmail Northern Gov for been a Muslim anytime Killing happens in the North buh you will leave your region where Christian rules dere and still looks like war Zone nd for once Neva accuse them that's because they're christian that's why people are killing dem sef and Simon Ekpa and co I guess they're Muslim.... |
jaxxy:Why're you crying mkr than the Yoruba Traditional institution let the Traditional institution complain dem sef wetin be ur own or mak dem give u bucket 🪣 to cry put.,.. Most of Oni Business are even in Lagos and same area Tinubu developed is where he was doing is business selling lands dere so Wu du u want him to support u want him to support people thatve Neva add value to his life... |
LaconicINC:What if after suffering for 30days ur sufferness still continue I know say Sufferness no dey tire u people na bkuz say na the person u support love and support all of sudden dey dish am out once is been done by who u hate u will start crying again.... |
kingyakos:Which mandate u sit on before u think say I blind like you people when av I Eva surpport this administration Policy... You people and always wanting everyone to think like you ... |
Wetin happen to the remaining bank... Why not print more new note for distribution.... New Note wey plenty during Dec all of a sudden don go into extinction like Dinosaur 🦖🦕🦕 |
temitope27:Nothing sure for street unless u no dey go out u no go know where enemy go follow come... |
temitope27:Bullet proof for head b like say u Neva see the video.... Na only God fit protect man nothing sure.... |
Oga rest u no fit smart pass Wu dey monitor u no be the same street wey all us of dey plenty mighty men don fall so go rest with ur Jargons.... Will u b pulling out ur Gun everywhere or Same AkA that was hugging someone not knowing someone is coming from behind na him go shoot person.... |
I want to ask why is dollar still going up shebi them say this policy go reduce everything even Inflation dey rise.... And people shouting open this app open that.... Na this same week we enta wey MTN carry dere network off am or shey na Glo wey no dey gri get network to browse I don't think we can survive this jargons for now unless we want to lie to ourselves derr will always be a bad day that network will mess u up and you will have no one to run to.... |
Court suppose they jail this people always accusing someone of false rape or even sentence dem to death.... U no fit dey ruin people life jus bkuz u want to cash out or get back at dem.... |
LoL the guy looks confused same policy you supported last week u come dey tell people to take dere anger to the poll if dem vote u will u reverse it a clueless somebody.... If you ask him what are the benefits of the policy to the masses he no go see answer.... All the country you use to steal dere statistics and tell us you want to build Nigeria like Singapore, China is this the type of policy they dish out to derr citizens for u to support cluelessness really show you just quote doz countries for speech sake you don't know aw dey run dere economy... When Tinubu says this thing will bounce back and may lead to revolt buh u people allow hate and politics to blind you... The developed world Wu don try this type of policy before....
|
LoL so na one person tweet dey set the twitter on fire.... I can't blame you if one person can be putting the whole of SE in a warzone situation from Finland Wu are u not to be fooled by jus 1 person tweet... |
LoL fake News... So Sahara too fall for the scam letter circulating wey he don come online to debunk... |
Why you people still dey trend this fake News the guy don debunk am say na fake.... And if you go through the letter sef e clear say na fake... So una fear Ekpa reach the stage of arranging a fake letter for him to calm down.... |
I tot you guys already have enough Organic Love why're you now crying 😭 up nd down... Same hypocrite that will come online if this was done by who dey hate nd start telling us how's so arrogant and start telling us Northerners will teach him a lesson that they think Northerners are fool that's abusing derr elders.... |
Lol make the election sha come and go make we know if the sufferness go continue cos like this I no think say any light dey the End of the Tunnel for Nigerians na darkness 🌑 full everywhere.... Same people telling us sufferness no dey tire us are surppotiing suffering the cash swap don really show dere color no be say dem hate sufferness buh bkuz iz been served by who they don't like dey will complain buh once dey like you or support u you're free to dish out the suffering dey will swallow it and add one theory to it .... |
Parachoko:Doz fools don't know this an avenue for.people to cash out they only believe in dere own theory just dey look dem people wey someone fool that the President was cloned na dem u wan dey clear derr doubt.... Like this now some people are willing to start going to doz Villages, cities outside the capital and start buying the old note for cheaper fees while they Fill the form online and use dere connect at CBN to redeem it faster at the CBN office.... I remember during the CBN loan period for farmers when my friend brought a link from CBN say 15percent dem go give us the Loan I no gri colet buh my friend collected it nd left the country with it while my own loan till today na inside dustbin he dey.... Every Parastatals is compromise I don't know aw people just believe in Nigeria all of a sudden.... This thing na untop the masses he go bounce las las... |
AuroraB:LoL the money go don go before the case start now and I think most of ransome money are cash so there's probability the money is not in his bank account.... He might av spend dem when and also share part of it with boy's when he was still free... Buh mak we dey look if e go see am pay bak sha.... |
Lol some fools are still telling us Protest is been sponsored mak dem continue dey play.... |
LoL he say make we give him 7days we give him we no see result... Everything Abt the man na 7.., |
LoL another avenue to cash out |
Since Yesterday like diz Dollar jus dey jump up ... Since dem start this foolish policy sef we no gri see the effect on our Forex which kain policy be this.... |
Make them colet Cheque den.... At least that one too na Paper.... |
LoL is Jamb too protesting ni or what.... |
Truthisunique2:LoL who make we come blame for OGUn state own where protesters are tearing APC posters and banner... |
Truthisunique2:Who's now sponsoring the one in OGun state where people are tearing APC posters and banner.... |
Dem still dey on this mata.... Money wey fit don vanish make dem sentence him and let us rest.... |
LoL it seems the people from Edo and Bayelsa are not affected by the policy na the opposition dey disturb the state according to some people.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 232 233 234 235 236 237 238 239 240 (of 580 pages)