Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 229 230 231 232 233 234 235 236 237 (of 580 pages)
I just hope when the shooting starts and it spread to SE you will not come online and blame Tinubu that's the one shooting the innocent in SE.... |
LoL the outcry no go much since no Be Lagos.... Be like say na Lagosians Life matter pass... |
Old note wey people go still colet on election day if worst come to worst dey will resell derr 1k old note for 700naira.... People don already dey buy the old note.. Govt just keep creating avenue for people to rip dem sef.... |
Lol I say this breakfast go touch everybody even Bloomberg wey say derr Oga is pulling up surprises no surpport the Policy buh some Zombie find thoery add to it that the policy is for derr Future.... |
Lol |
The day is almost here all analyst go rest after dere analyst fails dem..... |
Savedday2:Is this a Cash Swap answer... You take away people money and you didn't give them the new one and you people are calling it cash swap how will people return something when they know the money won't be available for dere use.... During NiN we faced something like this buh at the end of the day the Govt made it easier for them this not the first Cash Swap and we have never experience this type of jargons before.... |
Lol 100 what sha no go pass where people dey protest make dem no pass dere aggression on u and start saying na Tinubu Thug or na Tinubu send people to attack u people blood dey hot like this.... |
Lol ok keep playing politics with everything I guess you guys don't av any old note with u... Since the matter is still in court I Neva see any treason so make everybody continue dey quote the law to suit dere own narrative..... |
Lol CBN just dey find wetin people go use burn dem and dere staff you dish out directives in the morning he reach evening you say na lie.... Nigeria as Neva been in diz type of state of confusion before.... Person no even know if na to go left or right directives flying up nd down.... |
Una don go forge letter come again.... NAso una forge Ekpa Letter say na Finland write am.... |
MXrep:LoL cry more Apart from Ogun state which other state attack bank reach SS Edo, Delta.... Ur tears Neva start u go need bucket 🪣 next week... |
Lol the future is some how like this.... Most especially the TikTok parent of this days.... |
CBN vs Banks ![]() Mak the election sha come soon make all this Confusion end nd come reverse this confused anti people policy...
|
LoL which light u mean the one in ur street for the past 2 weeks light av been on inconsistent mode.... So bkuz u dey enjoy this week u think say he don stable na ur turn to enjoy the light enjoy am while stock last nd wake up from ur dream.... |
Some part of the country don dey experience Anarchy already now or which anarchy e still dey talk.... |
Lol e be something.... Nigeria is on a cruise level like this we no know Which side we go follow.... Buh na CBN he suppose destroy no be dem dey dish out directives.... |
Lol Confusion everywhere Nigerians Neva go through this type of confusion in derr life before.... CBN don Kuku say mak Bank no colet the 500k limit again the burning wey dem dey avoid before go soon reach dem... Dem go soon barbeque one CBN by den dem go take the masses more serious.... |
[quote author= post=120997146]You will start after next week to advocate for Oduduwa Republic[/quote]LoL we no dey buy that jargons here na u go resume your Biafra or death tears.... You're still enjoying Monday sit at home.... |
I see am for mail too seems this country don dey on cruise mode we no even where to follow the confusion be something....
|
[quote author= post=120996786]If not for Buhari's influence Elrufia wouldn't have been governor, those that benefitted from his popularity especially in the North are now disloyal because of their selfish interests, Buhari once beg them to allow him to select his successor, since he allowed them to select those that will fly APC flags in their various states, the idiots went after Tinubu's money, now he is showing them he is the Commander in Chief, they're crying, wait for the full display of presidential power from next week [/quote]Have you collected your Bucket 🪣 of Tears yet you will be needing it next week.....
|
Why's diz country like this Confusion left and right.... |
yommen:LoL them say the News na fake buh if is real forget it if PoS people dey use link buy new Note for bank same can be applied on the deposit also na to dey contact ur link for bank nd be sharing the gain together..... |
jrobbins:Then he no hard na to dey buy BVN and be paying people token and we use awa Bank connect redeem am shey oh tu ku..... Format no go finish bro... People will sell derr BVN for as Low as 5k to redeem the cash swap... Buh CBN don even come out to debunk the thing say he no give anybody any directory.... |
Are indians also at war.... Nigerians in UK are not even upto Population of Chinese in UK talkless of Indians You guys just like exaggerating things..... |
Lol this country is finally and fully confused.... |
XerXers:Which Wednesday where's you Link... We don see another news from CBN say no be dem talk say make bank dey colet any money we don't even know what's the truth or fake News anymore.... Confusion everywhere.... |
Where your link stop dishing out fake News to suit ur narrative.... |
LoL you people are on drugs why you dey confuse us na.... They should stay one place make we know....
|
jrobbins:Show me the CBN directory wey say na one off.... With a CBN link and stop trying to twist everything... If you read well from the news flying they will give you a tracking number to track the status of your deposit and that doesn't stop you from depositing again and generating another barcode.... Show me anywhere you see one off and with a CBN link you people are just dishing out false information.... Even if na one off no be for people to start buying people BVN nd u use ur link at the bank to get it deposited Oga format to cash out in this country no go finish.... |
SenatePresdo:The same way he Neva beta for u cause If he don better for u.... You no go dey online dey curse people.... Bunch of Monday sit at home kid always coming online to curse people after taking drug.... Like this you've no future again na to go dey consume Sniper.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 229 230 231 232 233 234 235 236 237 (of 580 pages)