Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 246 247 248 249 250 251 252 253 254 (of 580 pages)
Lol why's Obi too not sentenced he was caught with 250m cash since you guys want to do comparison..... This early morning una wan start to dey cry... |
Lol when you dey loot you call God or which kain wahala be this.... |
Lol It seems the guy name dey give u guys orgasm..... Na so una open different multiple thread den telling us he will lose the primary isn't the annointed you guys were just wasting anointing then.... |
We go shout we want the youth we go see Youth dere own type of scam dey always go extreme imagine investing people hard earned salary for ur own selfish gain..... If care isn't taken the kind of Youth we go dey elect now will be using the masses money to carry 2 odds for Sportybett... |
lol |
lol Money wey some bank branch neva get access to people for party don get access to it.... There's no way you can cage Nigerians deu will always look for loopholes just to rip the system.... |
Lol the OP is a joker you think someone in GOvt already will av problem to move money keep showcasing ur stupidity opening thread upon thread and not worry abt ur people that can't come home Xmas..... Only You will wake up lament tell us Buhari is Jubril from Sudan same you people will wake up be telling us Buhari is dealing with Tinubu it seems the Beer Obi invented in Anambra is really damaging u people brain... |
NDLEA no wan rest.... |
Juanmike:Lol your weeping neva start calm down till Feb... |
DSC7:Just go buy GeePee tank wey u go pour yr tears we can see aw scanty all his rally are so I wan see aw u wan take du am.... if u wan du any aw no carry am pass ur region if not you will be treated like a terrorist... |
So the citizen wey don die no concern u.... U no fit react to that.... he reach your party man you react u guy's be supporting ur own brand of terrorist till he knocks on ur door they don't care abt the masses buh dem sef... |
lol once someone support dere lord dey jubilate once is other way round dey tell us dey only have one vote.... Maybe the Generals also will come and force our hand nd use it to vote... During last election na the same Obasanjo create new party or so ordinary house of rep he no see win.... |
Lol Edo people enjoying what they ordered for.... Guess na Solar street light abi na Gen dem go use power am.... |
Juanmike:Lol u dey find region wey go fall with Alaigbo na only ur region go fall stop looking for wu to gum body with.... |
ZombieSlayer1:Lol dey shuld bring on dere madness on election day now u think we care abt that shiit in the west police go use dem du teaching practice.... We can see how everybody Japa the other day for Lagos.... |
lol SE people finding wu to gum body with in terrorism.... You no want any better things for ur region buh terrorism competition.... If we are to go by dere calculations SE still top the chart..... if we total SW attack we have 10 while Imo alone is 11 we neva add Abia, Anambra, Enugu, Ebonyi since you guys want to du terrorism competition... For every single attack on INEC facilities in the West they already have 10 in the whole of SE..... |
Make dem go train doz market women how to receive money tru barcode at least that will save dem some stress.... |
He go stil come deny... He wan use Workers salary contest for presidency..... |
Zooposki:Lol that dere app is just too heavy the app just dey chop space anyhow for person phone.... I no think say any Bank app dey diz Nigeria wey chop space reach Standard chartered... |
Power Bank... Sha no near UBA if you want to live long... |
[quote author=Babastrong post=119228711][/quote]The same way the street no know your Papa... |
lol so Wizkid old pass Hammed Musa |
Lol wu takes the Muric guy serious na only NL know him u no fit ask anybody for street say shey dem know the Muric guy mak dem know him..... |
Lol the OP his pained that the West are not harboring terrorists like the IPOB Gang wu gives a Fvck abt any Oduduwa nation if u near the ballot that day before dem even ask wu u be na dem MC boys go off u immediately.... We can see how some set of people carry INEC equipment go church nd how the community mobilized dem sef nd burst enta the church to cart away the material for not being in the right location if u try any werey on election day disguising in form of Oduwa republic the kain beating wey u go chop.... |
lol wetin u guys really want sef you've been accusing Tinubu and FG of destabilizing your region tru Simon Ekpa that's why're dey not calling for his arrest.... Now News is flying around he has been arrested wether na fake or real you guys don dey cry again.... And I'm sure FG dey try put caution so that his disciples will not create more trouble and increase the sit at home... But nothing wey dem fit use satisfy you people..... You will blame others for your woes and when action is been taken you will still blame... Wake up blame the British today, blame Buhari, Blame the North, Blame the west buh dey will never blame dem sef for harboring terrorists.... I just wish Buhari can give u guys your Biafra in peace and see wu to blame next maybe na Cameroon u go start to blame.... |
lol maybe she wan become a Zookeeper in future.... Lol in a Nigeria religious woman voice our Ghanaian sister carry your daughter go for deliverance ![]() |
Blitzerz:Lol did I mention anybody's name abi why u dey cry... |
make the election sha come nd go mak everybody rest... |
lol so Edo people even send money bak home pass our online chestbeater brothers.... |
lol Maybe na Nigeria be the Debtors Admin WhatsApp group sef.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 246 247 248 249 250 251 252 253 254 (of 580 pages)
