Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 249 250 251 252 253 254 255 256 257 (of 580 pages)
obynzo:Yea the same way you people are sick and was telling us all the President as been cloned.... |
Some people will still come and cry that's desperate whereas dere lord don run for him region to avoid Sit at Home... Nothing wey person fit use satisfy diz people u will come online and cry that the Politicians always hide dere family and be sending other people kids around someone kid is doin the running around now u people are still crying and telling us his desperate and others are hiding dere kids overseas..... |
There people don dey open thread up nd down blaming Tinubu already.... Alaigbo dey observe Sit at home na someone outside dere region dem dey blame... And if you talk small they start comparing the terrorism with Bandits, Zamfara and Borno with dere region like they're in terrorism competition.... |
Using ur people to du Suya for freedom.... Dere people will bombard this thread and start looking for an outsider dey can accuse for the carnage..... East running 2 different type of Govt one Roasting dere people like Suya while one is Roasting and looting derr treasury with peace of mind when they know the people dey ar ruling don't care abt derr region or state na outside dey give dem orgasimm.... |
How many times dem wan recycle this news .. |
lol he don go follow wu know road the masses don lose again laik this.... Na wen the masses go start to dey win laik this.... |
Tears go full this thread.... |
lol dey will still come online to accuse other candidates for the loot and fraud going on in dere end of the year party... |
lol people breaking different record everyday shey dem wan go sell the babies ni or dem wan go use dem du fortification |
Maybe dem dey try help us curb another terrorist in the making.... |
jj |
Everybody looking for ways to rip the system left and right.... When he start to mention names dem go free him.... |
Lol if you don apply for dere Visa before if na Egypt u go see am written on dere form as Embassy of the Arab Republic written on it plainly.... |
So what's the solution we should start killing the Civil servant... The Corruption in the civil service alone wan even pass politician own... in other to avoid carrying placard after retirement they start to look for a way to rip the system.... |
Which kain News person dey read this night sef.... The other News na because of water now na bkuz say someone came home late.... Death just dey use different tools dey kill.... Make we no go see for News say person Kill him wife because of Oraimo cord.... |
eh eh... Nothing wey death no fit use as instrument now ![]() |
lol how many people dey chop Pig he jus be like Dog... |
lol the same youth of tomorrow.... I always ask people blaming Politicians for Corruption wu be the politicians no be we the same citizen lata turn Politicians..... Na wen he neva reach ur turn u will turn activist when the table turn reach ur side u will be silent people really don't hate Corruption in this part of the world.... Na bkuz of say he neva reach dere turn.... |
lol you want to convince people that Believe Buhari was cloned and is Jubril El Sudan Same people are banking on Jubril that he will deliver free and fair election.. And there lord will rule the zoo... |
obinnazy:Lol some men go to an extent of taking Loan from Loan app in other to send money to women.... |
ThiefnubuBandit:Keep crying and be abusing people up and down.... INEC will not count your tears or abuse.... |
lol shey u wan come ban am.... |
AcuraZDX:Lol continue with your tears... Wetin Jubril El sudan use u people eyes see for 7years no easy una need consolation so dey console ursef for now.... |
lol una no dey use Stadium or u wan turn ur own campaign to naming ceremony... Dem no dey see Aeriel view show.... |
AcuraZDX:Lol wu sabi cry on every opposition thread pass u people na u people don dey cry for over 7years now..... |
Lol even Oyo Was more than this shey people don finish for Imo ni.... Or imo no follow dey in the bag ni.... |
What're they doing with wives when they've Virgins waiting for them in heaven..... |
Ok mak dem sha no ban Ashawoo house at least if person no fit cohabitate person suppose fit patronize hoookup... |
2023 no far again and people wey dey always come online to abuse people up nd down like INEC will count abuse eyes will open den.... |
lol shey people still dey use iPhone 6 ni... When I dey use iPhone 6 and change my battery the battery came with 100% which I still use for long before I sell it... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 249 250 251 252 253 254 255 256 257 (of 580 pages)