Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 250 251 252 253 254 255 256 257 258 (of 580 pages)
lol |
ok na.. |
Pappyxar:Lol what's my own with that backward region that dere people always find every progress in Lagos making dem to cry..... me I jus dey imagine not going to work and we still get paid Monday is supposed to be the first day of the week go out nd hustle no be to dey go any Politicians wey don mak am already rally.... |
Fcwilly:So you will abandon ur Job in doz Country in other to go campaign ground... When you've Bill's, Rent to pay at the end of the month..... |
Saner Clime... Nobody will call dere Shithole.... Naso dem carry Antony Joshua Range Rover till today dem no find m.... Crime dey everywhere Bandits sef fit dey dat side mak dem dey hide am from media..... |
Campaign on Monday wey people suppose go work we are really enjoying in this part of the world.... Cause you can decide not to go to work and still get paid..... |
lol ok and also Niger republic and Mauritius... I don't know abt other state oh buh that Kwara if dem get 20k dem try Feb no far anyway.... |
Chrismania100:Tinubu in PDP you must be on drugs.... Like you just a baby that don't know Tinubu party history..... Tinubu started from AD so aw AD take relate with PDP enjoy your drug.... |
lol only 1 party get 3 candidate na to share vote for each other like this... |
ok |
Jflex07:Foool on election day INEC will not be counting people's mode of typing so get sense and focus on ur candidate... |
Go to the polling unit and vote who as a balance ticket and allow us rest.... Una jus dey shout Muslim Muslim ticket up nd down like say oda beta options no dey... |
lol abg the approved ones wetin he dey bring to table.... |
We dey cope the way awa parent cope when they've nothing ![]() When I look at people lamentation now I dey always wonder when as it been easy... I remember back in the days people that have car in a street no dey pass 1 rich person no dey pass 1 now wey we say things worst na him people come dey get rich any aw buy cars like pure water build house any aw.... The resources we av now to survive our parent neva hav access to doz resources..... From People showcasing dere handiwork online, wu dey du Uber dey du, wu wan du Forexx dey du, wu dey play Bett too dey play, wu dey dish out content too de, Cryptoo people too dey... The internet really helped this generation... |
ok |
lol People be coming online to say jargons and when hand touch dem dey become humble..... Some people can only abuse u online if dem see u for real life dem go quiet..... |
ok |
Even Bird wey no need int Passport before he travel go anoda country no travel reach Baba..... |
worldTina:ok What if UGM start cutting people's thumb in Igbo Land will you tell Buhari to ban Thumbprint also and Switch to Footprint..... |
CharleyBright:What if they've License like other commercial banks the other day CBN gave Flutterwave License so I don't think to acquire CBN License hard like that.... |
Stesa:I don't know aw true the blacklist method is dey might be saying that to scare him but when my friend was owing Sterling I remember dey went to his UBA account and take that month due from his UBA..... So the blacklist stuff I'm not sure dey can du dat the one I also know is dey will report him to credit bureau which will damage his credit score and he won't be able to take loan anywhere.... |
Lol just like saying we also shouldn't allow Obi go near Aso Rock Cos Beer Parlor will full Aso Villa and his going to turn Aso Rock to Brewery.... You people I no even understand ur type of campaign...... |
Robot wey Sapa go soon visit.... |
After all the chestbeating u people don dey change mouth..... Las Las afta election u people will hunt ursef down with EFCC afta u don discover aw y'all av been scammed..... |
Noblechykk:But you know banks now take repayment from other accounts that as money linked to your BVN.... if they're licensed by CBN they can use that approach and retrieve dere money from his alternative account... |
Bestmanfornow:Lol poor photoshop everybody in the poster was given a name aw come OBi didn't av any..... You guys always wanting to defend fraud..... |
How u wan take track unregistered weapon... Maybe na anoda harrassment for the citizen dey load like this dem fit start to break illegally into people's house like NDLEA nd co.... |
lol tears go full this thread.... Our Muslim Muslim ticket criers.... |
Lol he don go dial online Mob attack for this weekend.... They will play him edited autobiography of his life.... |
Same set of people that always come online to chestbeat and tell us nobody can Lord over dem And telling us to Vote Wisely by 2023.... Keep voting failure back to back.... So far u are failing in dere region is none of dere business na oda region dey give dem erectionn.... |
Bontafa:Lol I know you love failure so far his happening in ur region or someone you love is failing buh if na Lagos u start crying up nd down.... |
And errand boy no fit emulate him oga and at least let Benue people too benefits from him.... Lately he don abandon him Herdsmen talk wey he dey use du format so that people no go detect him failure.... This coming 2023 I feel like alot of state will also jam another failure cos most people av channel all dere energy to the Presidency.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 250 251 252 253 254 255 256 257 258 (of 580 pages)