Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 243 244 245 246 247 248 249 250 251 (of 580 pages)
If you like extend am or not sha make sure 20k is available for the masses at least we should av access to daily limit of 20k... I no fit get money for account mak I dey go hungry again... |
You've Biafra Dollar already wetin concern u for Naira mata again... |
Where una dey get all this theory from.... Nobody dey underate garri no be for this Buhari period sef... |
Lol while some are trying to stop people from having access to derr money... To some confused lot saying this what CBN is trying to avoid CFA get 10,000cfa single note and right now na the currency strong pass for West Africa against Dollar u people should rest with all this ur theory.... |
derecho:LoL but Ipobs are daft cos they believe the President was cloned.... |
hopexter:LoL as I no get any nko mak I add the one wey I sabi.... |
Stealing of meat in the Pot ![]() |
Lol so you no plan for the shortage before na now una wan start the planning.... Even if we are limited to 20k daily let the money be available.... |
Dem don leave DSs and Fulani herdsmen dem don shift the blame to another person.... |
Lol same masses are kuku hailing the policy's..... Dem say we have too much Naira outside I wan ask Naira wey dey in circulation plenty Reach CFA or Dollar wey dey in circulation still d country spending it Neva collapse.... |
GoodHardDickk:You people should keep reasoning with emotion there are things you can't du in the South u people will not hear election is here all the thoery and fantasy wey still dey mak u guys think say Nigeria is ready for change go soon clear so continue.... |
Almost everybody like doing things in a lawless way in this country imagine using people life story to cashout without getting dem involved.. The citizens are just the same as the Politicians we always abuse cos na Citizens lata turn politicians..... |
Lol the woman cashout she jus choose to return only 50k the court must tell.her to pay the 50k in new note if not the husband go short..... |
Ijaya123:That's the country we find ourselves you will see someone going to join military just because he wants to oppress the people In.his community.... |
Masterito:LoL nobody's saying is right that's the country we found ourselves av been to some countries where I don't even think I know aw there Soldier's uniform looks like.... Buh once you're in Nigeria there are things you've to avoid you can start the wahala now thinking it will be easy make u no fit finish wetin u Start..... |
jyz200:LoL that's the military for you they like oppressing who dem know say he no go fit retaliate.... |
And the border closure I guess we are safe now and bag of rice is 5k |
Malory:You wey your parent dey proud of continue I can remember on the other thread people are commenting say retaliation will surely happen buh u people will be behaving isn't the same Nigeria we all know... You people should wake up from ur dream nothing is going to change buh u people no go hear most especially in the south where the military like oppressing civilians.... |
That's the disadvantage of fighting with a soldier 🪖 they will goan regroup demsef the innocent go come dey Colet.... |
Penguin2:So with all the Billionaires in Igbo Land dem no fit come together and buy dere own in PDP also... Continue with the theory..... Before you guy's told us how Buhari was cloned and was Mailed to Nigeria from Sudan Jubril El Sudan we no dey hear that story again.... |
Lol this one don start him madness again nobody look your side since all this days as u no see anything commission for Benue people.... LoL continue with diz format...
|
mediclife1987:For once av Neva changed anything in my PC ordinary formatting sef I Neva du before I don't even know how the PC battery looks like.. Have bought series of refurbished products from Amazon thatve never fixed anything in it before.... |
Lol refurbished get grade dere are some Refurbish you buy from Amazon that will last you long buh I don't know anything Abt Nigeria refurbish... Buh my PC na refurbished which I bought from Amazon and is 5 years now the PC neva spoil... |
Ruthless70:Lol just leave dos kids alone Na Free and Fair dem du for Osun still the result no clear ... |
Na to dey hear things like Vote APC and get a new Note.... Them try am with Kerosene for Abia and it worked so new note too fit du wonders.... With the way things be for Nigeria presently people will sell dere vote for as low as 200 naira new note people wey still dey dream go wake up that day... |
Lol Village people just choose to send him back to trenches... |
LoL baba dey find format for freedom where he can always pass jargons to his supporters and start his fundraising back.... Shey na person wey get Access to 247 electricity and also been allowed to watch is favorite team na him no go dey chop well.... His gullible surpporter will kuku believe him people wey fit believe say Buhari was cloned from Sudan... |
Lol Minister for darkness where's our 24hrs electricity... |
Lol we dey tell some people buh dem no hear.... shebi na dem sun go kill inside queue mak dem dey support foolish policy's.. |
We no even hear from Yahya again he don tire ni.... With all the paid protester locking of factory naso everything die down.... This APC govt sabi distract people sha nd always making the script looks real..... |
LoL I no know say it will get to a time in Nigeria where we go dey use Naira buy Naira no record wey Buhari Neva break.... |
LoL na all the kids wey no sabi aw politics dey work na dem think say this people dey fight and bringing different theory everyday.... I still dey talk am that Aregbe own sef na setup na people wey no smart no know dem dey use dem du mole for the cabals nd making it looks like say dem dey fight buh shortsighted people no know... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 243 244 245 246 247 248 249 250 251 (of 580 pages)
