Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 244 245 246 247 248 249 250 251 252 (of 580 pages)
SmartyPants:I say continue let APC keeps giving you guys false hope na so dem use BVaS decieve una dem don find loopholes inside..... Una go soon rest I dey enjoy the cruise for now and the hallucination wey u guys dey gt... |
SmartyPants:LoL keep believing in your own theory when you wake let me know there are people you can't touch you can only bark.... Since people av been getting arrested for vote buying av u ever see dem been convicted or the court or anybody telling them to produce who gave them the money you go soon wake up election is here already.... |
When we tell people this thing won't affect this politicians una say na lie.... Have you ever asked ursef since wen EFCC don dey parade people for vote buying aw many av been convicted and av dey Eva arrest who carry the money give dem... Nothing wey politicians no go use campaign for this 2023 imagine dem no share rice, bread again the other time na Kerosene dem use campaign for Abia this time around some people are using new note..... If care isn't taken APC fit use this new note win election e fit be game buh people no know cos dem dey mak am look like say dey are dealing with dere own candidate using it to confuse d opposition na afta election u people eyes go clear ... |
SmartyPants:LoL all this thing you're talking only works with savings account not a business account if I send out with my business account nobody will look for me cause the account is linked to SCHUM u think say na small pikin u dey follow talk.... Who will run a large amount of money with a savings account... This how they hype the NiN stuff for us till today the country is still not secured.... And dere are people you can't even touch you can only bark since the currency swap are politicians not paying for mobilization or you think say na paper dem dey give people wey dem dey mobilize... |
LoL that's good at least he can talk to his people from hospital maybe he go find dem where to burn again.... One is already telling dem wen to go out from Finland him too can tell them when to eat from Hospital bed... you call the country a Zoo and they're giving you a grade 1 Zoo treatment you said the President is cloned the clone man no even look him side .. |
SmartyPants:Lol like say I no dey du transfer to buy Cefa u think say na small pikin u dey talk to most time I buy currency with transfer.... |
Ones we survive this Buhari era the Govt must give all the Citizens 1month break for surviving 8years of stupid policy's.... |
thebosstrevor1:LoL I du use bank and have experience on several occasions whr I can't login to my bank account and have also send to someone severally that it took the bank 3days to reverse the money... We can't put our hope on such network we need a Momo type of network that's not digital on Momo mostly runs on USSD like other countries own av used and for once dey Neva failed me or hear anyone saying it failed them..... |
thebosstrevor1:Which transfer are you guys shouting up nd down with this our unstable bank Network.... Before this cashless Policy's can work we need strong and reliable network like the Momo Mobile money type that uses USSD and hardly fail like other Africa countries we can't rely on. Nigeria banks that delivers money after 3days sometimes or you having login issues sometimes... |
thebosstrevor1:LoL just leave doz guys they don't know the BDC are registered they paid some money to av access to Forex and exchange money they think is something you jus carry umbrella and start like a PoS business.... To get the license you've to pay heavily.... |
LoL you people should be playing if na because of vote buying if some part of the country could change to CFA as the only accepted currency wetin wan stop the politicians to start paying in CFA... If u wan limit us to 20k limit fine sha mak am available and we are not ready for any foolish digital jargons dey are saying the banks don't have a reliable network... We should start from the MoMo mobile money method that uses USSD and hardly fail like other Africa countries... |
backtovillage:LoL CFA dey SW if you dey go idi iroko or owode side wella nd dey cross to Benin u will av access to it... |
Ok take the fool to Calabar make he go learn some lesson... |
Lol I talk am.... Mumu Govt with stupid policy's too much currency they outside nd politicians na him make economy dey upside down Naira wey dey outside reach Cefa wey dey outside still the Money na him strong pass for West Africa right now towards Dollar... Naso dem lock border den say na neighboring countries dey make life hard for us till now we no see any changes instead na more problem we get Rice rate sky rocket, price of goods jump up Cefa high pass Naira.... One time dem say na NiN we du am we are still not immune to kidnapping.... Where this people dey get derr Policy's from I'm not sure is from this world.... The Next President even if he no see anything du like Jonathan make he sha dey emotional to the masses like him... him Govt is corrupt buh him Govt dey reason with the masses.... And I don't know how we got here it seems everything wey this Govt dey du we are all cool with no protest nothing nothing.... |
Lol you go soon see impregnatable.... Which border him dey talk ![]() |
Lol what happens to making it available now we won't be needing our cars on election day cos there are always restrictions... mak something available for the masses now or we av to wait till election day before we av access to fuel.... That means you guys are keeping the fuel ⛽ on purpose truly.... |
Lol |
watch out him surpporter go soon find Wu to blame or call it fake... I'm sure if is the other way round they will never doubt nor call it fake they will be forming different theory... |
Ok |
Lol why you no kuku approve the selling of the country... |
BluntCrazeMan:maybe 3years plus 40days each for every state 😏😏😏 |
I tell people nothing is changing in this 2023 dem say mak I shut up that BVaS is here for the rescue.... The same BVAs is now confusing us oh Feb no too far all u dreamers will wake up no go concentrate on ur life u wey wan japa face am u wey wan develop ur life in Nigeria face am no miracle will happen this 2023…. Politicians wey use the 3 election or so wey dem conduct lately to check the BVAS loopholes u dey dere dey play,... |
ajani1978:LoL u wey no lack integrity well done like say 4m can last up to 2 hour in a busy area when dem load the 4m inside..... |
jmaxjohn:LoL and you think that 4m will not finish within an hour or 2 in the mediocre Ogun state even if customers are limited to 20k daily and the branch loads like 5 machine with the 4m you think say he no go finish within an hour or 2.... Normally before this scarcity some Banks load more than 10m in there machine daily If you don't know... |
Lol just 4m CBN Neva serious dem go soon uncover 50k.... So na 4m dey cause scarcity like this wetin no go take customer 1hr before dem withdraw am finish... make dem give us the bank address make we go withdraw the ,4m... |
Why dem billionaire children dey inside sun hunting for 2k they don't know they're embarrassing derr Billionaire parent.... |
I feel like we are comfortable with everything going on in this country right now.. |
Ofunaofu:LoL and he was able to deliver more than 25 percent so tell me how he didn't deliver in 2019 go check 2019 score again du the maths... If people can be rented in this hard time what gives you the impression that people won't sell there vote for the new currency 💵 for as low as new #200... |
Some people hero..... I think his supporters have access to the new note dey are not part of the people queuing at the ATM 🏧 or dere business been affected by the scarcity.... Nigeria isn't ripe for any digital nonsense... We should start from the MOMO method first where they use USSD like other Africa countries you don't need Data to initiate any transaction and dere network hardly fail... All this bank network are not reliable imagine sending money to someone delivering 3days later is that what they want us to start using... When no be Wire transfer we dey du.... |
Lol you mean we are growing in Fuel scarcity nd currency scarcity... |
Uba no dey... At the end of the nothing go come out of it sef... |
Lol this new Naira note dey really deal with the citizens I no even know the kind of Juju wey Buhari dey use for say na Jonathan try this rubbish protest go don full everywhere nd everybody looks okay with the suffering..... Some people go don even approach the court for extension buh it seems everybody's cool with it... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 244 245 246 247 248 249 250 251 252 (of 580 pages)