Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 247 248 249 250 251 252 253 254 255 (of 580 pages)
I can see Yakubu dere the guy need knock for head so he dey categorize himself as Legend... |
You people shuld save ur tears wen FG start with Ekpa nd it increases the tempo of your sit at home I hope nobody will blame Tinubu and FG again.... FG dey try put caution now una dey cry you people don't know what u want if dem run him Kanu type of arrest and his disciples increases the Sit at home and start killing for dere lord..... Imagine a whole set of tribe that call themselves fearless is been controlled by only one man and his destabilizing derr region what's fearless in u when only one person call the shot and u shiver... |
Who dey move all this jargons to frontpage..... The mods needs to be sentenced to life imprisonment..... |
If person marry now na to dey wear iron cloth and shield for house cos I no understand again..... |
Zookeeper be treating some animal fvck up... Freedom of speech don land this one for where he no know... He no fit du 70days dry fasting for the actualization of Biafra.... |
Dere kid will soon invade the thread and start attacking..... Ask dem the PDP dey served like idol what did they gain from dem nothing even the Atiku dey are using to du 2nd Option which development did he bring to dere region..... |
lol |
Rebelutionary:in real life no mata aw tolerance you're one mad man go always dey wey fit awaken the anger in u.... So freedom of speech is good until he hit u for where u no go like..... |
Bias set of people we can see where dey ar guiding Atiku in Anambra nobody call for anybody's head once is Tinubu earth will fall dey will start jumping from one thread to another saying rubbish up nd down... The IpoB set av made Atiku dere 2nd option and made Biafra or death dere 3rd option.... |
lol Freedom of speech dey until dem carry d freedom Come ur side na den u go know say some freedom needs to be caged.... |
lol dem wan turn Nigeria to Ghana weh dem like spending Dollar pass dere local currency.... |
While some are still using schl field and calling it campaign like say na naming ceremony dem wan du.... Feb no far again dem nd dere organic love eye go clear... |
Death no dey try at all the way he take dey strike sometimes he no dey give notice.... |
No b must..... Na wu no get something important to du with his life dey go service..... If you've something you're doing and is making u to be productive abandon service na just 33k wey get 1 year expiry date..... |
kestolove95:LP no get get anyone that shows LP are toothless and structureless true true..... Na only to come online and abuse people 247 like say na him INEC go count on election day na only abuse be the structure wey dem get... Maybe LP should be using Radio Biafra.... |
lol so in one words is about to colet..... SE be operating two types of Govt one will say go front one will say dem no born u well... |
sircatherine45:Lol says who an average people u people shuld stop defending shit.... Just because you can afford 2k no mean say na everybody get.... Go to ATM u see alot of beggars there people that you speak the same language with wey get 2 hands and they all av PVC... |
If dem see Kidnappers now dem go run or Herdsmen, Bandits and co.... |
lol Feb no far all dreamers will soon wake up... The time wey una dey use sleep nd dream nd waiting for one Politicians to show una no use m work on una sef... |
ok |
lol any money spent on a lady should be categorized as giveaway if u wanna live long... |
Lol I know say na noise at first... |
What ever you choose to du with ur life is ur business sha no carry the werey come my side.... |
which kain thing be this again Men no safe in the hands of men again.... |
his people will soon come online to blame Tinubu and FG... Las Las una go dey alright I hear say FG don shift Christmas and New Year to Monday Disco light from Ekpa boys go too plenty that day since you guy's are still looking for outsider's to blame for your woes.... |
lol nothing wey no get Loopholes.... |
Lol with all the match, side view pishure and come online to abuse people 247 like say INEC will count abuse on election day.... |
ok |
lol na by force person say he no come INEC will not count Town hall meeting..... Vote wisely is all we ask for... |
I smell sponsored post... |
Who get am or dem no get name..... They're using Herdsmen format to loot d state left and right... |
The sit at home children will think otherwise... They're still accusing Tinubu and FG for using Simon Ekpa to destabilize dere region.... If FG try the Kanu method on Ekpa now same people will come online and start attacking FG and start doing another killing spree in dere region.... Can FG please shift Christmas and New Year to Monday or anybody in charge of callender I want to check something....... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 247 248 249 250 251 252 253 254 255 (of 580 pages)