Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 245 246 247 248 249 250 251 252 253 (of 580 pages)
LoL the owners of land wan claim derr land las las the Govt go get involved and find way to pay compensation... Na almost all the land the Govt don grab finish naso the Magodo case too wan escalate den.... |
Cantonese:LoL just pray say kidnappers no come near ur dwelling if dem tell u dat u should pay in Cefa u go find am or even Crypto.... Na like this dem hype NiN some state even off Network den shey e reduce anything why it seems like all this are reducing is because we are focusing on the next election nothing dey reduce if u waka any aw u don go be that .... |
Make dem send people location people go storm dere to go colet the old note.... |
Wether na for election or not I believe a project done can't be dismantled maybe other state Govt too needs to do something for election purpose... |
Lol everybody eyes go clear shebi dem say na bkuz of politicians.... |
Napata77:Oga share ur own view and let me share mine abi why u wan drink sniper untop my comment na democracy we dey abi y u wan kill ursef untop my comment.... |
Lol buh na same foreign element dey give u loan.... nothing wey foreign element Neva du for Nigeria |
Today na Monday nd dere people will still come online nd tell us how dey fear no one.... But one person dey far away with 500mb data using it to control dere region telling dem wen to go out nd when to lock the door... |
You no talk ur own story u dey find oda people story.... With everything we are going through In this country right now na anoda person story dey important pass to u.... |
Onyiridike:Lol while yours is been controlled by terrorist Simon Ekpa and Kanu.... With all your chest beating someone with 500megabyte of Data is controlling your region from Finland telling you guys not to go out on Monday... You be mumu u dey call other people mumu ( Bunch of cowards that call others coward )... |
Lol we kuku tell the fools wey dey shout say na vote buying dem dey use am curb nd fight politicians Wu dey fight for ATM now shey na politicians or the masses.... I can remember for Dec my friend wey b one small politician bkuz e dey waka with politicians was giving out the new note like say na paper e dey give out we wey hold the old note sef no spend m like that... Wetin e wan cost CBN to mak the cash dey available for the masses even if na 20k daily na him we get Access to.... Naso dem lock border till today rice and oda goods no gri remain the same nd Naira spoil more towards Cefa.. |
alizma:LoL if i mention dem na u wan go pack dem if them no dey resell the money why he no dey ATM and POs people av access to it selling it at higher rate.... make CBN track him money himself to catch the reseller no be me go dey du derr job for dem.... |
Ofunaofu:Den put ur money nd life savings on the 3odds since that one sure for u.... |
Anybody win option no dey ni 🙄🙄😏😏🙄🙄 |
You go soon tire... Wetin people dey use du cashout....
|
AllTheWayUp:LoL but not as useless as Ikpeazu or even this Ogun Governor or Ortom wey no see ordinary gutter dig for Benue people.... |
What I knows Nigeria isn't in that Digital stage yet.... all the this bank network wey too dey fail no go fit stand if everybody face dere server... Nigeria needs all this effective Momo type of system that you don't need Data just ussd code to send money and no Xtra charges like the way dem Benin Republic, Togo, Cote D'Ivoire nd Ghana other Africa countries av been using dem more Dan banks... Most Africa countries no too rate banks dey are all used to mobile wallet cos they hardly fail... When you walk into dere banks everywhere is always looking like graveyard not like Nigeria banks wey dey always full like Mile 12 cos everybody's used to Mobile wallet.... |
Ok in one words now we no even know Weda na the fake we dey spend until we use water check am out... Wether fake or original mak I sha dey see am spend na wetin concern me be that .... |
Weekly Esusu.... use 100k naira pack 100 billion dollar... |
Lol na the environment you dey pay for not the goods... |
Lol we all know they're the same na derr supporter no dey see say they're all the same buh they will call it organic love instead of organic scam.... |
Ogbuefi2020:Lol keep crying Abt vote buyers when people are using the new note to cash out u think say he hard the politicians to get Access to the money.... Just dey play....
|
And they're the one jubilating more on the policies not knowing say na everybody e go touch.... Nigeria needs all this effective Momo type of system that you don't need Data to send money and no Xtra charges like the way dem Benin Republic, Togo, Cote D'Ivoire nd Ghana other Africa countries av been using dem more Dan banks... Most Africa countries no too rate banks dey are all used to mobile wallet cos they hardly fail... |
The only man all the ministry needs.... Is the only one without controversies just doing is things so well nd money dey enta..... |
Novarisammy2:LoL keep wailing I don't know when Tinubu told u he came from Iragbiji at least everybody should develop where he claim..... if you claim Abuja what're your contributions to Abuja that's what we want to hear not where people assume u came from I know you guys are over Shadow with hate..... Obasanjo is from Ogun what and what are is contributions to Ogun that's what we want to hear... |
LoL and he couldn't develop Abeokuta and also all the road in OGun.... Or even develop ordinary Ibadan Express way that's taken forever... |
Lol na Wu get low sef esteem body shame dey pain nobody wey dey diz world complete..... |
Life na stress... |
agadez007:Lol so because of my Dad's occupation I can't cross to the nearby country and have fun.... To even fly from some locations in US to Canada no enta 200USD so why all dis tears... |
Lol US citizen no fit cross go Nearby country u people just like crying over everything..... So if u feel bored nd crossborrder go Bene Republic u will wail at it.... |
The same Way Diezieni and that Minister for disaster dey perform ![]() |
lol 13M from some people contribution abi na PalmCreditt he borrow money from person wey dey use Sienna 03 up nd down before ![]() Babachir Lawal don kuku join dem him too wan cash out after the Grass cutting money don finish..... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 245 246 247 248 249 250 251 252 253 (of 580 pages)