Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 242 243 244 245 246 247 248 249 250 (of 580 pages)
Tell us the economy benefits of the policies and also the countries thatve try such.... You people are jus surporting jargons they know the policy will make people vote against dem who go dey suffer like this and still want to vote the party that cause the pain....
|
Lol is time people from Benin Republic start voting in OGun state and Lagos state |
Lol you people just wake up every day with different theory first you said his to curb Vote buying now u don formulate another Theory continue.... That's how y'all told us how the President was cloned.... And we can still remember aw someone from Enugu was arrested for printing fake note I guess his also an APC member...m |
9jatriot:Just leave dos people they will call others tribalist and na dem practice the same tribalism pass... Since they've implemented the jargons policy Naira Neva get ordinary 20naira value towards Dollar so what's the advantage of the jargons to the masses.... Even the minister wey we think say she daft saw the danger in the implementation buh Emiefiele wey some people think say na him wise pass didn't see the danger and hell his going to put the masses... |
You people and daftness after the ministry av come out to tell you they don't know anything Abt it...
|
LoL na court go run m las las... When court too see say dem no go get Access to Cash any aw again dem too go give judgement wey go benefits dem... |
LoL confused lot.... If you ask people that support the Naira redesign the benefits they will go mute... Since the redesign implementation we no see dollar reduce even ordinary N20... Some will come online and tell us the Naira in circulation is too much I ask again is Naira in circulation more than CFA in circulation why's the currency getting strong towards Dollar and why's the country not collapsing.,.
|
PrinceOfLagos:You confused lot tell me how the Naira redesign as helped the economy so far.... No be only Naira I dey spend and since the implementation ordinary 20naira Neva reduce for Dollar so tell me the benefits if we are not seeing the results in our exchange rate.... And also tell me one thing your region gain from PDP wey no use juju on u... |
Britishpea:That fool na hatred dey worry him... The same way PDP used juju on dem and dere region and dey still prefer them when they can't even point to 1 thing they gain from the party,... |
PeterObi4LP:The same way you declare public holiday for Tinubu when he came to Anambra you guy's just like talking jargons what you can't give others you want them to give you.... |
LoL ok na 6m dey cause scarcity like this... Release cash for us to spend through your agent then if u believe the bank are sabotaging ur effort.... How many hours he go take customer to finish 6m even from ATM at 20kdaily limit.... |
Labour just silent... It seems Buhari don kill that union... Or dem don fully become politicians.... |
Pnorh:Unless you don't know banking rules there's no where Tier 1 of an account can give you an access to that much high limit say he worst na 50k once you pass 50k your account is gone na to go for Your KYC.. |
slimfit1:LoL which level are u talking aNigeria should be beta than doz African Speaking French country that spends CFA... All this too much cash outside analysis isn't working since the heavy implementation dollar Neva reduce any ordinary 20naira so how's the mop up helping the Inflation when we can't see the effect on our Forex... This Policy doesn't have any advantage to the masses unless you people just love how the masses are suffering.... This how they made the border closure too looks see now everything isn't the same again.... |
Yusufisraelj:LoL you people still don't understand the Sms alert is meant to even get u notified on what's going on in ur account you might go 5hrs nd still not open ur email.... Nd Na Nigeria own I even see my account wey I get for another country the SmS is free dey don't charge me for alert even if I receive money 1m times in a day everything for Nigeria na pay up nd down... |
Go do your account KYC you're on Tier 1... So you don break the bank rules by exceeding your limit .. There's no where Tier 1 will give you 1m limit it's just a fluke from ur bank.... |
slimfit1:Abg carry ur 2by2 analysis comot shey Naira wey dey Circulation pass CFA or Dollar wey dey in circulation did the country spending doz currencies collapse.... You people are just defending cluelessness... This how they lock the border and told us different gibberish that it will help our life where's the help like this instead Local Rice rate is competing with Foreign rice Naira spoil more towards CFA... Our bank network can't carry heavy traffic..... pOS, transfer fails at least we should start with the MoMo ussd method like the Africa countries you don't need any network to initiate any transaction just USSD that hardly fail and will be facilitated by our Mobile operator..... Nigeria isn't ready for any digital jargons the earlier we realize diz dey should start with MoMo.... |
Flora2Sweet:You people and all this 2by2 economy analysis I want to ask shey Naira wey dey outside reach CFA or Dollar wey dey outside how's the currency affecting the economy of the country spending doz currencies.... At least from my little knowledge na CFA strong pass against Dollar for West Africa.... That's how you guys keeps complaining is because we av higher note I ask again CFA get 10,000 single note how's that increasing the inflation of the country spending dem.... |
Corrinthians:Just wait make that day come first you will see for yourself the South will not show come out... |
Lol we all know say na Noise we go still experience low turn out on election day.... Some are jus doing PVC for documentation sake.... |
professorPABX:Whyre you crying I'm not the cause of your frustration face the Govt that initiated the policies.... Me sef dey use money buy money for here so why u come dey pass ur frustration to me like say me sef no experience wetin dey go on.... |
Hmmm na to dey budget more money for alert like this.... I remember one month wey UBA charge me 3k+ for alert one month like that eh my head first spark.... Like this now we go dey budget money for charges of transfer still buy Data still budget money for alert.... Aw person go take enjoy him money.... |
senchibi:You people still Neva get sense... That's why they're scamming you guys using you to raise funds... |
Ok I pray dumb people PVC no go put us for another long ride...
|
LoL we are doing Naira to Naira for now we no get time for Dollar.... |
LoL e don reach your side too... I think say you follow surpport the policies.... I say this Breakfast wey Buhari serve everybody must chop inside... |
knowhowk:He said the truth but when he was taking part in the looting where was the truth... You people should sit down and continue to dey allow politicians to scam u... |
LoL derr people are in support of the policies so make dem manage the fake.... This Breakfast wey Buhari serve na everybody go chop m... |
If you like extend or not sha make sure say we the masses are eligible to daily 20k limit... |
LoL after cashing out with the grass cutting format... Continue u go see people wey dumb decieve.... |
Lol no format wey no dey Nigeria hand so you loading the ATM with rapper u go use that format scam CBN say you load ur AtM with cash or what.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 242 243 244 245 246 247 248 249 250 (of 580 pages)