Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 278 279 280 281 282 283 284 285 286 (of 580 pages)
When will you start parading dem like the Common Yahoo boy wey u people neva carry go court.... |
His fans have been having sleepless night since dere lord submit O Level.... And dem don already tell us that paper qualification don't measure wisdom to justify dere hypocrisy...... And na still the same people come post him certificate for social media INEC office no dey social media take it to dere office for submission since he sure for him.... |
This one don allow him dvck rewrite him journey in Life.... |
We av all been helped one way or the other buh the way u guys always deny someone wu helped u because isn't from ur tribe is what I don't understand..... You can't du it all by ursef na person God go send to u without looking at tribe... Buh u people will always say u did it all alone.... One is even saying Nigeria doesn't end in Lagos and SW if your song no reign for Lagos den forget it... Bkuz if it reign in Lagos dere is possibility ur song will cross border to Benin,Ghana etc... We don hear Flavor Ft Mc Loph of blessed memories dem cross come Lagos nd dat Song alone was a boost to Flavor career... And the person wey talk say Nigeria doesn't end in Lagos why're you guys hustling to du PVC in Lagos and SW since isn't so important to you and also trying to cajole derr people since you can do it all alone you should only be campaigning in ur region since you believe you don't need dere help.... |
LEMAO.... The same breakfast wey dem don dey serve Buhari and people dey hate... He reach dere turn now he don turn paper qualification don't measure wisdom..... Bunch of hypocrites..... They're now uploading the result on social media to show us shey na Social media dem need ur results or na for u to go submit am for INEC office since he sure for u.... |
So you no fit parade the stupid woman professor like common citizen wey u dey always parade anytime dey attack the police.... Different law for everybody sha.... And she go dey follow ASUU dey go strike say dem need better warfare and whereas she's not different from the people dey call oppressor... |
Na wu we go blame like this as always.... |
lol |
lol |
lol |
NaijaRoyalty:Lol Tinubu boy aw market.... You don colet today attacking stipend.... |
sofiscatedmoron:Lol so Okpaleke wey dem pursue and protested against because his from Anambra and not from Imo is what.... Na we Yoruba pursue him or we made up the story cause you're trying to twist the matter now... |
sofiscatedmoron:Lol which everyone you guys keep crying up nd down that Yoruba are tribalistic... Your Governors can't even appoint someone outside dere region anyone that try it you people will protest against dem.... Show me any News where any Govt in the south as appointed an outsider and Yoruba had protested.... Ordinary Akerodolu wife wey come contest u guys quickly pursued her away that she doesn't have a say in the east anymore and you say we are tribalist you guys are just hypocrites.... |
lol congratulations enjoy your phone while stock last |
sofiscatedmoron:Lol yea Yoruba are tribalistic buh we listen to Igbo Christian songs and sing dem in churches.... Hear ur sef diz ur statement no dey smell for ur ear.... Nobody brought Flavor Nabania to Lagos and we don dey hear him before even Phyno show face... We even know his song with late MC Loph so u ar the tribalistic goat here... Lol igbos don't care about anybody tribe buh a Reverend Father was pursued from Imo state because he wasn't an indigene..... |
lol even lastma... Put Uniform on any Nigerian man e don get automatic license to dey oppress person be dat... |
Same story every year another Govt will come na still the same story.... Dem no go gri implement anything.... |
lol bro u beta goan hustle and stop thinking about ur EX wey don move on with her life.... |
lol na cruise this one dey catch wu birthday message help... |
lol dey will soon come and blame Tinubu for diz.... |
Happy Married life.... he dey enjoy him own virgin on earth e no wan wait till he reach heaven.... |
lol I gat none..... Na Aje butter dey gt allergies.... |
lol which project abi no be the same Kwara wey I know... |
[quote author=Venom11 post=116853694][/quote]Nobody's forcing you to like anybody if you're bitter that's your headache so far I didn't quote anyone when passing my message so I don't know aw the message dey disturb ur life from progressing.... |
We Meuvee.... |
Some people will still come cry on this thread because you don't like someone no mean say make others too hate the person... Happiness is free if you like be bitter for life nobody send u that's ur headache..... I dey sure say some people don rent hall and kill Cow lik this ![]() |
lol the way some men are now competing with stupidity lately I don't understand soon some men will start putting on makeup.... Like play Like play men don dey enter studio for birthday photoshoot... |
If you read am wella u go see City which are favorites to Billionaires... Not city where u take ur Billions to make more all of a sudden Sit At Home start to restrict you from making more and your billion turns to Million.. |
lol I neva see Govt wey dey clueless and daft reach diz present Govt... wetin suppose dey generate revenue instead he dey waste revenue.... Nigeria no dey ripe for all this thing true true cos we want everything to be subsidized.... |
lol Pomo I no like am for one minute he no dey get taste for mouth sef no mata aw u design am with pepper and ingredient reach... So soon Police will be arresting people with Ponmo like Tramadoll.... |
lol The region always fighting online doing business together offline Jamaica even represent he leave igbo as igbo no get gain for Jamaica he enta into Coke business.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 278 279 280 281 282 283 284 285 286 (of 580 pages)