Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 275 276 277 278 279 280 281 282 283 (of 580 pages)
you people must have problem with everything.... if dem run am on Friday you will still complain say na bkuz of people wey go Jumat... if dem run am on Saturday u go still come online to cry say na bkuz of 7days Adventist... Mc Olumo organize walk for him people u dey call am the party rally.... |
lol dem no get Kanu time for now dey are working to take over the Zoo ![]() |
At least Tinubu matter's getting the media so busy left and right.... People ar getting employed waiting 247 for him to upload something dey can edit to derr taste.... |
lol |
lol You both should be playing games with each other 27 people ke na so people life dey useless for diz part of the world.... Me I don't know why all the hate from some people to Dangote you call him leech feeding on Govt Policies at least he employed people through his company people wey he employ no be ghost at least is feeding some people with it... still better than Politicians that will steal money to go hide without any impact on the people.... You people shuld purge yourself from hate.... |
lol ok use at ur own risk in front of NDLEA officers..... |
Omo the breakfast long oh..... And foreign rice don jump go 40k + already so local wey suppose rescue Flood don go chop dat one too... he be like say the wahala wey dey diz 2022 wan pass the Covid year oh.... |
lol outside world using people for mordern day slavery.... Work more nd pay more tax to the country is a win win for the country |
ASUU sef greedy u say u dey fight because of student u no work for 8month u wan colet full pay.... why u no tell Government say u go accept half payment to show ur fight are real and genuine na because of student buh instead u want full payment for the months wey u no work.... Buhari na man of few words buh him madness pass ASUU own ASUU think say na Jonathan dem dey display for.... |
When dem monetize everything on Twitter at least nuisance will reduce... |
telleyway:And you also believe you're not stupid to stupor that someone will be doing business in a state and he doesn't pay his due dere also.... |
The price will soon go up cos people wey life don tire go start to dey rush am to get high with it.... |
Parachoko:So Kogi state Govt no know road to Court instead of coming online to cry and coming up with different story first time na taxation problem now na anoda story of documentation... Abi no be people dey Ewekoro... |
ok this how dey discourage private investors if dem come relocate to Lagos people will be crying that Lagos is taking everything..... Whereas na dere clueless Govt dey frustrate investors.... |
2023 Nigerians will be living on Lapo, Palmcreditt and co.... Before Buhari leaves he go don finish the country credit score to even borrow 5Naira from Benin Republic no go dey possible.... |
lol all this 50k loan wey no dey get record jus like TraderMoni dey keep repeating diz same format during election year.... |
lol igbo no dey Damage people na people dey Damage am.... |
This one don enta him Village people trap.... |
ok na |
This breakfast just dey go round... Buh all this people are far from the sea and Rivers wetin come dey happen lately.... |
Where all dix Europa club dey get all diz useless name wey no dey go for mouth.... |
lol shey people dey find job go Burkina Faso again as we talk say Nigeria worst reach I no sure say Burkina beta pass Nigeria ![]() When I jus waka go some few Africa countries Apart from Electricity and some of the North Africa countries den I believe Nigeria get Country wey dem beta pass.... |
Dem don turn some to Rasta Man already |
Which kain wahala be this again.... |
rtdCivilservant:I tire oh which Governor dey LP again to support Obi or u expect Soludo to leave APGA Presidential aspirant and support someone outside his party..... Unless APGA collapse his structure for Obi that's anti party if dey don't know dey believe everyone shuld act lawless... |
Make he get a charge and bail Lawyer and terminate his contract na nd everybody go rest... |
lol buh dem no interpret knife to him when e wan chook person.... |
The town criers will still come and cry that dey are paid.... |
ok |
Lol so normal person no fit rule this Country... Wu even dey normal for the country sef... The country alone is enough to push someone to depression... |
Make he go tender am for INEC office abi na still him GCE he wan stick to ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 275 276 277 278 279 280 281 282 283 (of 580 pages)