Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 274 275 276 277 278 279 280 281 282 (of 580 pages)
This are wen people are having Limited resources, equipment to record songs still dey gave out dere best.... Even song wey u no hear the language wey dem use sing am one day u go still hear nd learn from the lyrics... Buh now instruments full everywhere resources dey, Still na no lyrics, no content, Noise everywhere, Na TikTok challenge dem dey produce song for now.... |
lol if una pour for water now u go say na Village people... Wetin happen to beach side... |
lol when he enter na so he no go see Minister appoint like Buhari and his supporters go still dey praise him say he dey avoid saboteur.... Confused somebody.... You wey dey go from one place to another dey give speech up nd down... Nigeria no need textbook if na just 5 thing u wan focus on and solve that's enough nobody's asking you to come and perform Magic the way APC promise the citizen nd lata carry dem handicap..... |
lol him people don tell us he no need any campaign coordinator e go run everything himself..... This how he will enter and not appoint any Minister likr Buhari nd his supporters will start telling us is good like that he can du everything by himself dat is trying to avoid saboteur... |
lol Move this shiiit to Joke Section abg.... Leave the Insecurity no worry jus return the Economy the way u meet am nd remember to carry Emiefele with u wen going abg.... |
lol |
lol 2.7m people don delete.... People wey du double registration to inflate don colet.... |
Another attention seeker... |
lol Man Utd players Join the WhatsApp group ![]() Shey all diz thing dey work I remember back den people wey short na beans dem dey recommend for dem buh still people dey short if u like eat one Container truck of beans in a day for 5 years u go still short pass electric stove if e dey ur gene..... |
skelewu404:So they can't protest for good relief materials for Flood victims. They can't protest that the Govt have to take a good step the flood keep happening every year nd the Govt just sit down dere without trying one or to two things maybe it will work... |
lol d state Govt don go pay people to protest... People wey no protest flood wey dey dere state na Dangote wey employ people for dere dey giv dem headache.... Make Dangote give dem derr factory bak make everybody go rest... Govt wey no even sabi maintain anything even if dey av all the tools at dere disposal na aw to loot dey always dey dere mind... |
Wasiu from day 1 he don dey with Tinubu ![]() Even if he sings for oppositions he go still du track for him.... |
lol all of na wey dey run go the West, UK una neva see anything enjoy your modern day slavery.... Mak I carry my hard earned 5m to 10m to go join slavery... if u wake up like this check ur WhatsApp na I don relocate to UK up nd down I dey see I come dey think say abi na UK be new Oil well.... Until one of my friend wey spend 2 month come bak nd tell me no b wetin he think him meet for dere Baba don dey start from scratch again..... outside wey I go when i spend 1 month I see say this place isn't for me I dey go bak my home I no want ur infrastructure I dey go manage our insecurity like that..... Any work you're doing wey don dey pass 6hrs to 8hrs in a day is slavery no b work again if you like say I'm lazy I no come du competition for this life.. Life is short I must av time for my life also not using all the day of my life to work.... |
lol u wan come du us Local for our land..... Go taste alagbon maybe ur head go coret..... |
lol which type of light... Disco light or Candle light or the one wey Buhari light the man with few words buh e sabi deal with person... |
At least person go get something to give Sapa wen he knocks on someone door.. |
lol 10m and I u no fit reciprocate the same on Twitter whr u can't inflate figures easily unless u start to dey open bot akant... |
imagine states wey we dey call leach no dey owe salary na the so called states wey dey bring something to the country no see Salary pay...... it shows some state are blessed with clueless leaders.... |
lol even Oba no wan calm down for Lagos.... |
You go say road no good mak u use flight still you're not safe from kidnappers hand.... |
Some people will still come and blame APC, DSS, Fulani Herdsmen for this... I remember when PDP woman leader or so wen dem burn her for Kogi na dem cry pass buh watchout the hypocrites won't talk now... Insecurity na anybody e fit jam aw Boko and Bandits dey du am wey dem no dey attack polling unit and INEC or dere facilities shows dey don't want to disrupt election in dere own region.... |
Lol why Russia dey cry make dem allow EU cry na.... No b dem dey buy the Fuel from US or na Russia dey pay for dem... |
lol who knows na wu don taste one before go know.... |
lol who come haxk Puyol ![]() Abi diz one people don disown him he ad to debunk it immediately.... |
wetin make we du with diz now it's your fvkin life... |
lol this people shuld getat from here abg.... Wetin go come happen to people wey dey lick plate like say na dere goal on earth be that ![]() |
And the state get Governor he can't come up with something and take the proposal to FG if he can't do it alone or he should start first if is something realistic he fit make the FG assist him.... All this people are just clueless no vision nothing nothing something keeps happening every year and for once dey can't find countries dey can study that has similar issues and don solve dere own to make use of dere techniques.... instead na Dangote he dey fight up nd down.... |
lol the different man still consulting the corrupt people we talk say dey destroy our future.... Wetin diz man dey du different from the other candidates.... Your focus ar suppose to be on the masses not the elite that move the country to this stage... |
lol |
Omo we sef don get some of the taste of natural disaster the outside dey get nd we wey no dey get prepared for anything before..... |
Can a local boat carry up to 80+ people is that not too much.... omo the risk wey people dey take for this part of d world u go think say dem get 2 life.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 274 275 276 277 278 279 280 281 282 (of 580 pages)
