₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,793 members, 8,513,710 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 12:12 PM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 289 290 291 292 293 294 295 296 297 (of 580 pages)

Celebrities › Re: Portable Becomes Chief As He Bags Chieftancy Title In Ogun State(video) by inoki247: 6:11pm On Aug 22, 2022
Nothing wey we no go see for this country again....

Chieftaincy don turn to Skit....
Politics › Re: Ohaneze Ndigbo Lagos Visits Sanwo-Olu (Pictures) by inoki247: 6:07pm On Aug 22, 2022
UrPapa:
It’s normal na
Igbos own 80% of investments and properties in Lagos
Yes igbos own Buhari family sef na why dem kwik detect say dem don clone him say na Jubril from Sudan dey Aso Rock....
Politics › Re: Ohaneze Ndigbo Lagos Visits Sanwo-Olu (Pictures) by inoki247: 6:06pm On Aug 22, 2022
Sanwo olu and pointing shocked shocked
Politics › Re: Drama As Guests Usher Peter Obi Into Wedding Reception With Tinubu’s Anthem by inoki247: 1:48pm On Aug 22, 2022
SisterAnn:
Obilokan!
Tabi OrogboLokan....
Education › Re: 578-day Strikes: Angry Lecturers Dumping Varsities, ASUU Laments by inoki247: 1:13pm On Aug 22, 2022
Make student start to teach each other and make FG start to dey send doz Lecturers money to each student account...
Politics › Re: Drama As Guests Usher Peter Obi Into Wedding Reception With Tinubu’s Anthem by inoki247: 10:50am On Aug 22, 2022
Even dere own song dem no fit compose dem still dey thief Song the way dey are stealing Pictures from Kenya to post and tell us say na Nassarawa....
Politics › Re: Sowore Condemns Attack On Tinubu-Shettima Bishop At Dei Dei Market In Abuja by inoki247: 10:41am On Aug 22, 2022
Owologbo:
MVMU, where did you get your sit at home from in my region?
Like tinubu like followers.
Lol so na Tinubu region dem dey du sit at home...


Person wey daft dey call anoda person mumu fool I just love this ur tears dey cry up nd down....

Any comment that goes against you people believe you're always crying around it looking for wu to pass ur frustration 2 clueless somebody still waiting for 2023 before him life go get meaning....
Politics › Re: Sowore Condemns Attack On Tinubu-Shettima Bishop At Dei Dei Market In Abuja by inoki247: 8:33am On Aug 22, 2022
Owologbo:
Sense is far from all agbero generation because I don't understand how sowore, you and your types come to the conclusion that they are labour party supporters; as if they carry tag.
Yea the same way sense is far from your people.

Goan observe your Monday sit at home...
Politics › Re: Suspect Reveals Why He Made Plans To Attack Dogara by inoki247: 5:31am On Aug 22, 2022
So na Dogara go use him hand draw death closer the story no clear.....

Cause some people don dey already accuse someone else after dem don arrest the culprit already nd he no mention anybody name....
Politics › Re: Osinbajo Inaugurates Electricity Board As FG Moves To Resolve Tariff Shortfalls by inoki247: 5:20am On Aug 22, 2022
Electricity issa rocket science in this part of the world.....
Politics › Re: Sowore Condemns Attack On Tinubu-Shettima Bishop At Dei Dei Market In Abuja by inoki247: 8:57pm On Aug 21, 2022
I don talk am already with the way things are going this people will use d the type of template some region dey use using Gun to enforce Monday sit at home....

Dem too will start using Gun to force dere candidates on odas....


All this supporters needs more warning cos when shiit start to backfire na the innocent go dey use head carry wetin dem know nothing abt....
Politics › Re: Peter Obi Supporters Unveil Labour Party In Ile Ife, Osun State (Photos) by inoki247: 8:47pm On Aug 21, 2022
Another 2k loading.....
Education › Re: Adamawa School Suspends Admissions After Muslims Protest Paying Fee In ChurchMFB by inoki247: 8:42pm On Aug 21, 2022
Who still dey pay fees for bank when things can be done online ursef.....


This people no jus wan move forward...

we don comot for that era for South whr we buy bank draft to colet admission forms.....
Politics › Re: Kanu Directed Cancelation Of Sit-at-home, Not You, IPOB Tells Uzodimma by inoki247: 7:35pm On Aug 21, 2022
So in one word East get two Government one using Gun to enforce sit at home while one his using the constitution.....
Education › Re: ASUU Strike: FG’S Proposal May Lead To Lecturers’ Pay Cut by inoki247: 7:27pm On Aug 21, 2022
Na when FG, NASS, Governors and all dere Aides go run dem sef pay cut too....
Romance › Re: Leave Our Ladies Alone! Ugandan Man Tells Nigerian Men In UAE (Video) by inoki247: 2:19pm On Aug 21, 2022
lol fool u comot for ur comfort zone to go hustle outside u still dey carry woman mata put for head....


Dem go soon leave u behind and u will know dat UAE isn't for u....
Travel › Re: Nigerian Man Speaks Out Against Alleged Racism In Europe (video) by inoki247: 1:58pm On Aug 21, 2022
Ok come back home to Tribalism or try South Africa.....


Human being will always discriminate between each oda no Mata the color so the earlier u realize this the better....


Even this Nairaland shiit that some people av said to each other is enough to make some people to commit suicide buh ur skin must be so thick like iron to survive any shiit...
Foreign Affairs › Re: Darya, Alexander Dugin's Daughter Killed By Car Bomb In Russia (Photos) by inoki247: 1:37pm On Aug 21, 2022
Wahala just too much for this world life wey nothing dey dere una dey fight up nd down and bombing each oda any aw....
Politics › Re: Peter Obi Is The Real Wealth Creator And Can Bring Us Out From Financial Mess by inoki247: 12:06pm On Aug 21, 2022
[quote author= post=115910746]No they made the money in your village Agbado brain, the largest market and markets across Anambra and indigenous industries were funded by your town union money[/quote]Lol when you people are out of answers and defending you start crying and saying jargons as always....


Enjoy your cry u fit swear say diz week wey go u no chop anything that's to du with Maize.....


Clueless bunch of people adding donation as achievement u beta goan add his tithes and offering to his achievement....
Politics › Re: Peter Obi Is The Real Wealth Creator And Can Bring Us Out From Financial Mess by inoki247: 11:05am On Aug 21, 2022
[quote author= post=115910514]Anambra state has the highest numbers of billionaires and millionaires in Nigeria, with low poverty rate[/quote]Highest billionaires and millionaires did dey make the Billions or Millions from Anambra....


Simple question u dey talk something else how many wealth did he add simple...


Not you trying to add the money someone made outside from the state as achievement......
Politics › Re: Peter Obi Is The Real Wealth Creator And Can Bring Us Out From Financial Mess by inoki247: 10:46am On Aug 21, 2022
femisplash:
Dude, you're shameless, why did you lie that he built the hospitals?. Do you understand what a donation is?
Is donating the same as building?
Just like after Tinubu donate Give Katsina money wen fire burn some shop make Tinubu come dey add that to is achievement say he develop Kastina.....


imagine dey av nothing to use to campaign pass giveaway money wey dere lord du....


if we are to start counting giveaway as development in diz country na almost all Politicians go get achievement....



With the way dey are going dey will start adding the guy Tithe and Offering to his achievement and legacy.....
Politics › Re: Tinubu, Dangote, Fayemi Attends Margaret Obaigbena's Funeral In Delta by inoki247: 10:04am On Aug 21, 2022
Owologbo:
You like noice alot.
can you name how many notable Deltans that followed to burial from the write up?
Or you are banking on kayamo that cannot win a LG chairman election if given the chance.
Who like notice without election someone can't go to burial in peace you guys are the one making issues out of everything and be looking for dialogue....


Someone is already saying over confidence will mak someone fail so he no fit go burial in peace again.....
Politics › Re: Govs Demanded $150m Paris Club Refund Fee – Consultant by inoki247: 9:20am On Aug 21, 2022
Nokio1:
So na Paris club money And nwoko dey ball with since!! Naija audio billionaire's, no factory no manufacturing company ,just blue folder company cashing out millions of dollars... Wavulence and thunder attention pls
You've a problem so when I render a service to the Govt I shouldn't spend my money after been paid....


or you think say na everybody go make am or excel in diz Manufacturing company of a thing for even country wey sabi send company back to trenches and make dem go bankrupt with dere silly policy....
Politics › Re: Has Tinubu Ever Prayed For Nigeria Like Peter Obi? by inoki247: 7:37am On Aug 21, 2022
If na by Prayer na Nigeria go dey number 1 for this world for list of country doing well, the country with the highest GDP and the country the with highest security after heaven....


now I see why dem dey tag you guys Zombidient at this stage weh Nigeria dey na prayer be our problem.....


So in one word na Prayer Warrior we need to rescue us by 2023 shocked shocked
Politics › Re: Obidients 10 Million March In Lagos ... Watch Out by inoki247:
You that can't guarantee even 200k in Imo wey dey ur backyard wan go far away Lagos go pull 10 million....


Maybe you will start using Gun to force people to join the match the same way una dey Use Gun enforce Monday sit at home in ur region.....



Abeg move this to Joke section undecided undecided
Sports › Re: UFC 278: Leon Edwards Defeats Usman Kamaru by inoki247: 6:41am On Aug 21, 2022
The breakfast dey go round.....


That's life you win some you lose some..
Sports › Re: Casemiro: Luka Modric, Toni Kroos Pen Emotional Farewell Messages by inoki247: 6:08am On Aug 21, 2022
Achadu76:
Man United shall raise again.
Man Utd is impotent for now dey can't rise this season...


No mata the kain burutanshi, Ale, opa eyin, Bajinotu, Ak47 any type of aphrodisiac una add una no dey rise go anywhere....
Politics › Re: 2 Soldiers Arrested For Killing Of Yobe Cleric, Sheik Goni Aisami by inoki247: 5:10am On Aug 21, 2022
Soldiers sef don join robbery like dem police wey we know are synonymous to kidnapping the citizen and robbing dem......



Everything for the country jus dey misbehave....
Politics › Re: Falana Demands Release Of Agba Jalingo by inoki247: 5:09am On Aug 21, 2022
ok

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 289 290 291 292 293 294 295 296 297 (of 580 pages)