Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 288 289 290 291 292 293 294 295 296 (of 580 pages)
highchief1:Lol he sha still better pass the invisible 20k wey dem dey share to the poor and for once av neva see 1 person like this wey don colet am... |
And people are dying of hunger after interception what next... I think Govt needs to create one kind of scheme whr d poor will go and be claiming the rice nd be eating it instead of dem destroying it..... |
lol na wen u neva understand life make u leave am buh when Sapa hit you left and right reset ur brain u will go bak... or when you listen to 2 much Motivational speaker u come say mak u risk am buh lata wey hunger and bill reset your brain u go bak.... |
DWickedLandLord:Lol na this chest beating as always... |
Abujason:You educated me with lies and Zero fact give me link with Anambra IGR Data from 1999 till date and stop giving me link full of lies and speech.... You're the one running when you've no evidence.... |
DWickedLandLord:Stupid boy like your father I know say na inheritance be ur own stupidity... You people are always bitter towards other people's comment must you reply to everything.... Buh u will rather want to show ur crying skill all over the internet.... |
Abujason:You're the confused and useless somebody here I didn't see anywhere that shows he is generating more money pass him saving money.... Bring out Anambra IGR during Obiano, Ngige and Obi let's compare that's how to compare and contrast and see if truly he added to the state IGR you want me to be reading a speech from someone that lie anyhow and dish out fake statistics instead of showing me chart of the added and increased revenue with his Govt.... But you're too blind you will rather follow someone that as nothing realistic to show pass speech coming out from his mouth.... I can't blame you if someone can buy Data in UK and start brainwashing you guys to start killing your people in ur region and that the president as been cloned so wu I be to convince you not to follow word from someone mouth instead of reality..... The problem with you guys is you come online and start boasting and chest beating u buy property here nd dere... The people selling the property to u ar ghost abi or u think say na everybody wey u meet online are poor like you or av to leave his region before he make am... I no leave my region before I can feed myself or pay my bills so I'm not an immigrant that can be evicted anyhow by your host..... Anambra is good and you don't even av a single shop in Anambra to enjoy the goodness..... |
Who will now terminate Buhari Govt ![]() Shebi dem still dey see small fuel sell to hold body mak dem terminate am na since d fuel money wey dem dey use fund dere region don tire dem.... So is better the FG are using the money to buy weapon and be killing dem and causing collateral damages than spending the money on someone from the region.... this people type of reasoning na only God knows.... |
ok |
Abujason:You see what you sent was on Fund management simple as ABC how much is Anambra generating under Obi, how did others generated shey na 10naira he add shey na 20 naira he add... Wetin dem odas add did he beat oda Anambra governors in generating money... Not you showing me how he saved money saving money isn't a sign of productivity..... You can be earning 50k monthly and decide to dey inconvenience ursef just to save 20k that's not productivity..... How much did he add to the state revenue na wetin I ask be that..... In Kaduna now El Rufai is boasting abt how he increased Kano IGR and dere av been some Governors before him that couldn't generate more that shows his doing something different.... Not him telling us is saving money for Kaduna.... You're saving money when your citizen are suffering instead of generating money and pumping it out for the citizen to feel the impact no be even wey dey useless everyday person go dey save... |
Abujason:I don't understand IGR please show me what Anambra was generating during is tenure and what Ngige was generating simple as ABC you just dey talk since without proving me wrong.... Na propaganda fine oya show us what he added and what's counterpart in Anambra added let's compare and contrast with other Governors in Anambra..... or na secretly he generates his own revenue and increase the IGR.... I can't go to Anambra where people In the state are trooping out is that progress or backwardness abg answer my question and stop repeating the same jargons of someone staying in his village... So far I'm staying in my village and surviving nd not thinking of going to disturb another region before I feed myself and pay my Bill's den nd doing well and also my region dey favor me be dat.... |
Abujason:Nobody dey drag anyone you no fit answer simple question u dey talk jargons abt you're not from Lagos..... Simple question you can't answer aw Obi take increase Anambra IGR must I be from Anambra before I know Obi input in Anambra instead u dey talk jargons who go dey envy region wey the indigene dey troup out like say dey are at war..... You think say na everybody dey poor like you that have to go outside to hustle before you can buy a land in your region..... I didn't leave my region to another dry nd un productive region..... You people that anytime you're leaving ur region to anoda region Your people see it as achievement..... Answer simple question you no see answer buh na attack u result to so wu dey bitter between me and you.... Your bitterness pass Flagyl own.... |
We no dey fear God for this country the country hard we still dey increase the suffering for ourselves.... |
lol What's SDP all this end of the year party still no fit get dere shiit right.... |
Abujason:But Anambra belongs to Biafra I guess..... What did Obi du differently how did he increased the state IGR u no fit answer na anoda Jargons u dey say u wey no fit even stay ur state or any state in ur region dey cry say anoda person dey claim Lagos..... You people wey dey try steal SS dey accuse people of claiming Lagos aw una take dey different from Land Graber..... |
Abujason:You know say na only Lagos dey suffer if Lagos is suffering and people from the East are still trooping in then we should Just conclude the suffering in the East na Raise to power 100.... Your Obi that couldn't develop is state or increase the state IGR is that one enjoyment.... You people are the real definition of Suffering and faking it... |
RingRoadMafia:You know why people use doz Orji pictures is because of your people that abuse other region that do that in dere and start calling dem names like Fulani asslicker..... Check any thread where other region du doz things u see people start bragging and say dey don't du dat in dere region dey don't bow dey don't du diz..... Let anyone wu feels like kneeling or bowing down du it.... With El Rufai bowing down up nd down he no still betray people... so make everybody du wetin pay him.... |
RingRoadMafia:Whether briefly or not we all have different ways we show respect to each other.... I don't have issue with Obi doing that buh the problem about you his supporters that castigate everything so far nobody's forcing anyone we all av right to show respect our own way or the way the tradition teach us..... Buh u people will come online and be bad mouthing other's and when someone from your side do it u see it as humility.... |
Ttalk:You dey stress ursef to show how hypocrites this people are someone kneel down to talk to Atiku last week no insults wey him supporters no insult him no attack wey dem no attack him online..... Dere lord is doing almost something similar now dem call am humility.... |
DWickedLandLord:The same way you're madly stupid na two disease u get at once you're mad and at the same time add stupidity... |
Truthdeypain:The same way you're displaying your stupidity I also have the right to attack any state I feel like is not up to Standard and people too av to speak up... |
Qtrpst4:Which one did OBi start in Anambra and dey are still building show me one.... And did Obi increase Anambra IGR.... You can't be bringing failure forward nd dey re package am for us... At least dere must be a brain behind development aw u wan come fund am also na ur hand e dey.... A clueless somebody like Obi that can't even increase Anambra IGR na him u dey bring forward someone that talks like a Motivational speaker..... At least till today dere are some project Goodluck initiated and Buhari is building on dem anytime Buhari try to take the full credit people still talk..... Buh Obi no project wey dey visible talkless of say Obi wan continue.... |
Qtrpst4:But you people are crediting Obiano project as Obi own.... Who Created RRs to fight insecurity... Eko Atlantic abi na Fashola initiative also... |
e go be... |
Qtrpst4:Then we should start blaming Obi for Anambra backwardness and people leaving the state massively to go hustle outside..... Cause if his policy is so good people won't be trooping out of the state to go and hustle outside.... |
Bobloco:Ok bro sorry for the mistake... |
Bobloco:The 3 aspirant don't even have solution to Nigeria problem buh this Obi own na over hype someone that couldn't turn is state around and make it a world class..... Make the country just split cos the damages wey dey down pass wetin one person fit fix dere will always be a saboteur in every Govt just because one region don't like this.... We can see it during Goodluck time how dey messed is life up.... |
samesta:You stayed in the east the money used to build doz house na Govt carry am give the people wey build am or na the money wey dem go hustle for outside na him dem use build am... So you will start attributing personal house of people to Govt achievement now.... |
Bobloco:lol why will I pity myself when I'm doing good on my own nd not waiting for any Govt to enter before I eat or make it.... Someone that can't turn is state to UAE is now talking like a Motivational speaker u say mak I believe him.... |
Doyou2019:You've not remove the log in ur eyes na wu no dey rule ur region b ur headache... |
Bobloco:Who's now raping Abia... We should just blame Tinubu for the backwardness in ur region making your people to troop out and leave the state... We should blame him for Biafra war..... We should blame him for Monday sit at home... |
Ebubu:Yes the same way igbo slave no like Tinubu... Obi that as no legacy to point to u say make we like am person wey no fit even stand for Umahi side in achievement..... You people should keep loving your fake product with fake statistics and nothing to show for it.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 288 289 290 291 292 293 294 295 296 (of 580 pages)
Does one wrong justify the other