Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 293 294 295 296 297 298 299 300 301 (of 580 pages)
ThrownBack:Nobody's defending crook let's stop embracing fake news also If is against ur saint will u just eat it without scrutinizing the news and the link.... Open the link which shows the judgement na today case... |
Lol news with fake link.... I'm sure na even old News If u lata find link... |
lol |
Emmaculate77:Lol you people thinks President can du it alone the case of Abia for instance is Buhari holding Abia State Government hand not to pay salary.... You also need all arms of Govt If not even if the president is performing magic If the state Govt are useless u will still not get result..... And forget all this Obi no dey spend talk if d state Govt need money he no go hard dem before dem tak him to court if he du strong head... we av seen it during Jonathan era wen dem Ameachi Carry Jonathan go court so dey can share money... So President can't du it alone.... |
How're this people even different from Buhari wey dem dey accuse say he dey gag the media..... Once someone say something dat involves dem or contrary opinion e no dey hard dem before dem start to dey report the account..... Make dem Kuku tell INEC say on Election day na only dere Party Logo dem want make INEC put for ballot paper... |
Emmaculate77:Your ordinary can vote him out since we all believe our vote is our strength... You can't keep voting someone nd be looking for wu to blame assuming say na court put am for dere now we go say no b people vote.... So who be the people wey dey vote for him... Every region is guilty for recycling corrupt politicians we should stop looking for wu to blame... |
All na gra gra If dem come for 3rd term again dem go line all the kid up nd dem go vote dem.... |
Contact Lapo or Soko Loan... or make una start to dey use the citizen du blood money.... |
Make dem dey enta dere thing alone I go dey enta bus put my life for God's hand Life na risk before..... Wen man no kuku fly plane before man no die so if man stop now e no fit die still.... |
Emmaculate77:And at least you guys keep voting him or na Ghost dey vote for him or u ar only concerned abt someone wu is corrupt outside ur region..... |
Thank God say ISWAP colet... Hope say no be Fix match.... |
lol dey will call dem paid.... Watch out Kalu go still enter for Senate again and dey say dey hate Corruption wu come dey vote Kalu na Ghost ![]() |
lol consult your Dr.... |
lol at least LASTMA go dey calm down now..... Buh I trust LASTMA dem go dey more brutal for night since d thing go dey low within 12hrs.... |
everythinggirly:What hate are you talking about u guys don't want your candidate to be scrutinize shey na Nigerians help him make statements say na only Anambra state university no dey on strike in the whole of Nigeria.... if u wan du interview du am buh not dey add too much sauce.... Why trying to use ASUU case to score cheap political point when you can just pass ur message and move..... |
jaxxy:so it was Lagos that lie publicly that LASU is the only state university not on strike or ur Obi trying to use ASUU matter score cheap point.... Kwara State University no dey go strike and for once Saraki neva use am du Yardstick to win election instead sef e still lose all him territory to the opposition.... |
Drdreyy:lol na which day dem Oyun, Sango dey always get light before.... he said Tanke and the reason is because student are on strike.... |
ganiuofficial:Lol light dey always good wen student no dey around..... |
It's been okay for this side.... Even though I no dey use the electricity buh it as helped alot with less noise I no dey hear Generator noise weh no dey allow person focus on him life again..... |
bb |
Yea the best in rubber stamping anything... signing wetin dem no understand come lata dey see error afta dem don sign am finish.... Best in approving Loan.... |
Dem don send Alfa go home... |
Na people wey dey hunt for Sex for house den jus dey pursue ![]() |
lol wahala be like Sex.... |
Dem dey du dem person life no progress and u expect him to be happy nd not b misbehaving... |
Mak he recall Ameachi too cos he be like say baba don go into hiding afta election.... Even Osinbajo wey no resign afta the election e don go silent only to goan break him leg nd afta leg heal again we no hear from him again... |
I tire oh KWASU no dey even go strike no schl for Ilorin dey go strike if no be recently wey UNILORIN join ASUU..... So if we are to use Obi Yardstick Saraki no suppose loose Kwara state...... |
2nd runner up takes over and if he don go rush go anoda party he don lose b dat..... |
poseidon12:That's your problem Ipob surpporter since someone can't come online nd comment in peace before you guys start to tag someone as a supporter of wu u hate.... |
And the health report can't be manipulated .... |
Michelle70:Ehn Osinbajo go still follow him na.... |
If dem wan riot na dere region the madness go dey..... When Buhari no gri enta den wen Buhari fans dey cos violence den na dere region dem limit am... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 293 294 295 296 297 298 299 300 301 (of 580 pages)
since the onset of the strike, electricity in tanke area of ilorin had been steady even when rain is pouring in torrents and right now, the rain is moving like crazy, yet there has been light for more than 5hours straight.