Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 295 296 297 298 299 300 301 302 303 (of 580 pages)
ok |
nedu666:The same way Simon Ekpa don turn Sabo for una eyes nd his working with FG to destabilize your region. Since you guys don get Obi wey go liberate the country.... |
All na don come with hyping... |
The country dey somehow no record wey dem no dey break daily.... |
Which joy people dey see destroying things wey b say na we go still suffer am.... na we Govt go still tax to build and buy new one.... |
people finding Joy in destroying property.. wey b say na us go still suffer am na we the Govt go still Tax to build or buy the thing again.... |
kutashi:No be device go made up the technology abi na breeze.... So people can't goan steal CCTV cameras with all the system.... People dey come steal full ATM u dey talk like baby.... if u don't know something just shut up.... At least I don see where thief don come carry the full ATM machine, steal Mtn mikano Generator.... |
oo |
Technology wey people wey dey sabotage the grid will still goan steal...... If people can wake up nd goan be stealing full Transformer so wetin no fit happen... |
Lollittaa:Na u no know history is easy to make it now than the olden days where only few people are rich every street den no dey get pass one rich man not this days where u don't even know wu rich pass for ur street..... Back then the rich man in each street no dey get pass Peugeot 504 or Toyota Datsun..... Buh now there's a lot of options.... As stupid and clueless as Buhari Gov't is people are still making it cos no mata aw stupid the policy maybe some will still benefit from it..... |
See doz kids up there someone can't come online in peace and put out is own opinion like he his forcing is opinion on u boom u start dragging him and all u want back is for him to shut up.... No be everybody fit tolerate you disrespecting him... |
imagine at 12 he don dey lie this one na monster he go become when he grow up finish.... |
Watch out dere supporter will soon blame Tinubu for this... Nigeria Politicians are all the same saint no dey among dem... All of them dey d same WhatsApp group if you like don't work on ur life and be waiting for 2023 while ur life is wasting.... |
Bankyshinani:Naira have more strength than cedis forget th figure.... |
If dem born am well make he go Bayelsa... |
Lol with 10k or 5k on election day many go colet.... |
lilyheaven:What I notice now is that... It's easy to make it now than the olden days.... The olden days every street no dey get pass one rich man with maybe him 504 or Toyota Datsun.... Buh naw for ur street sef u no know who's who.. You will just see people driving different type of ride coming to build something heavy in the street people no go still recognize wu rich pass.... |
SeunDAssLicker:So Maize is different from Corn abg tell me something wey I no know... You just dey showcase ur stupidity left nd right... |
SeunDAssLicker:Abg wetin be Corn or Corn don become another thing u diz brainwash kid that loves been brainwashed nobody fit correct una pass ur lord that loves lying.... Or maybe Corn na Country now cos I no understand... Imagine when you can see in my Screenshot say dem write Maize still bracket Corn for the front..... You this people sha naso all na kuku say dem Clone the president say na Jubril El sudan simple research he hard una to du u will rather sit down nd love to be brainwashed..... |
Bankyshinani:Lol can 5 or 10 Pesos buy pure water dey av doz currency also and dey are not useful.... Na currency wey I dey spend if u believe say Cedis get Value pass Naira den start to save in Cedis nobody go tell u.. You people just like using internet to du yardstick... Check Ghana Inflation rate and check our own... I still insist things are cheaper in Nigeria than Ghana.... 30cl coke for 400naira is that one value.... |
When you don't know about something you du research buh u guys will rather come online and start misbehaving..... I'm sure if this comes from ur lord wey no dey eva du mistake u will make research and defend him.....
|
If una like bomb una sef.... Na family matter... |
Mrkindness:Yes bro na currency wey I dey spend and I even av dere bank account i don stay in d country sef..... how can I be buying a 30cl plastic coke for 4.5 cedis to 5 cedis imagine country wey dey use electricity du production Diesel for Logistics for dat Mata.... And Nigeria whr we use diesel for production and diesel for Logistics still sell Coke of 50cl for like 2cedis equivalent.... Anything you buy in Ghana na times 2 of our money when you do the conversation you can ask anyone who stays in dere country or go to Ghana Jumia page to compare the price of things...... So no be matter of how big the currency is.... |
Mrkindness:Lol u don't know what you're saying the same way Naira is sinking is the same way Cedis is sinking imagine something wey exchange for 6.3 around September dey 9.2 like this and you call that strong... if he sure for u goan save ur money in cedis las las u go say na useless currency u still get... |
Make he go continue the vandalism for hell.. |
Well life na risk and gamble he fit work for him...... Because say one thing no work for u no mean say he no go work for another person.... As we dey shout no money people are still patronizing bank to withdraw and deposit nd banks are making profit dan previous years..... |
Lol ruling Nigeria no be by Youth buh wu get the masses for mind.... If we follow the Yahya Bello, Ben Ayade Yardstick Youth go even fail more.... |
Another list... This list long oh even higher institution admission list no dey long like this..... |
Sha dey careful make Orange no go turn to agbalumo group of GNLD, Tianshi, Neolife and group Modify ok na u apply ursef den u no need to ask u know dere office proceed... |
Abeg Comot Ghana cedis from dere... imagine currency wey dey like 6.3 around November is now hitting 9.2 Cedis wey go soon hit 10.... People comparing Cedis with Naira neva spend Cedis before or Go Ghana before..... Where I buy 30cl Cocacola for 5 cedis that's like 400naira in Naira..... Even Malta Guinness like 6 cedis like 500naira for 35cl malt... |
Brutality no get religion or tribe some people don made up dere mind to jus become monster.... |
Shey Na Kuje dem lock am ni Boko haram don set am free na why he jump go 700... Even BTC wey no dey stable no crash anyhow like this.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 295 296 297 298 299 300 301 302 303 (of 580 pages)

Cause be like this Cassava water dey block una brain.