Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 297 298 299 300 301 302 303 304 305 (of 580 pages)
If 3rd term dey Buhari go still win.... Election no be by Noise or online for this side of the world people wey dey win election knows wu dey for dem... |
Make himself taste as he dey be for body opposition don taste am.... |
lol the same youth wey dey shout bad Government still dey scam each oda... |
This are things we should focus on buh people still dey think any of the candidates fit perform magic with this our present constitution and type of Govt... |
LEMAO in shaggy`s voice..... This news just dey funny I neva laff like this today ![]() I don know say na fit supply this kain News only God knows where dem dey always go get all diz kain News.... |
FullBlastLight:That's the problem about you Obidient always wanting to force everyone to like your candidate las las ur eyes go clear by 2023... You brainwash lout that believes the president was cloned and his one Jubril el Sudan.... |
FullBlastLight:The same way Obi stole 250Million and was caught.... All of dem are criminal everybody have the right to choose his or her own criminal... The same Obi wey una dey shout no be saint.... stop trying to force anyone to vote any candidate we all av right to vote anyone.. |
If 3rd term dey Buhari go still win.... Election no be by Noise or online for this side of the world people wey dey win election knows wu dey for dem... |
Make dem kill d man too make dem no waste any tax payer money taking him to jail... |
Bethel4Life:Which unstable character he has the right to change his choice u want to tell me na everybody wey vote Buhari first tenure vote him the 2nd term..... Some av study some of the candidates dey ar rooting for nd find out dey are noisemakers dey av nothing to show as achievement.... |
I don't know if it's a crime to support another candidate.... You people shuld kuku tell INEC that the ballot paper dey are going to print for 2023 election must av only your party Logo.... Dey will soon come online and tell us how he was paid to change his mind like say others don't av right to get another candidate without been paid na only dere candidate dey get supporters for free and out of love... |
You people no dey rest same approach wey u use land us Buhari u are still doing the same thing I remember den... Dem collect frontpage of all the dailies showing us Buhari health certificate even Fayose sponsored some wetin happen las las.... You people don't even care abt the Governor in ur state all u care abt is the Presidency.... This morning we don see on front page whr doz clueless Govenor irrespective of derr party are advising the President to start dey tax people earning over 30k monthly and also retire people wey don enta 50... Some steps are not taken alone by the president some are influenced by this clueless Governors too u need a Governor wu isn't clueless only president no fit du magic.... |
I'm sure dem no get documents for staying in Nigeria if dem no get dey shuld be deported asap.... Cause if na dere Law enforcement agencies he no dey hard dem before dem deport Nigerians from dere country... |
ok |
Lol nothing go happen to him all na noise.... The AGF wey dem mak noise abt him Mata den he dey house dey rest lik this... |
Inquiry on what make dem rest abg na mata of Dog eat Dog so mak dem rest..... |
No News here na case of Dog eat Dog.... Civilians don dey chop am from both of dem before ���� |
You people keep looking for something to give ursef orgasm.... Let's compare when Adeosun was the minister and when she said dey are using the template with now wey the woman wey dey dere dey share 20k to poor people.... Who brought the 10k 20k giveaway no be Osinbajo and this woman wey dey inchrage continue with the scam... Even the overhyped VP na 10k giveaway Tradermoni and Npower he add to the economy with all him English... |
EzeNdigboONE:Lol how's it my fault not like I stole from someone I pay for the VPN wey I dey use sef... I no steal person book to put for KDP, I no steal person card to pay for dere store so how's that fraudulent dey are just bunch of rippers.... When dey block someone dey don't even use location as dere excuse or because you putting on a VPN they will give u option to appeal after still appealing they will block u forever and tell you dere decision is final... Have been using Ebay for more Dan 6 years and for once have never have any issues with dem.... |
wink2015:Lol are you working with Amazon I'm not talking abt this dere movie channel app buh anybody dat av used dere store and dere Kdp will know what I'm saying.... Na me know aw many of my account wey dem don lock with money inside wey I no see the appeal win.. Dey will ask u to do diz u will du it dey will still look for anoda excuse to lock u up forever.... |
Anything Amazon I no dey near am again in my life.... Doz people sabi rip person dem go jus block your account wey money dey inside.... |
ALLNIGERIANSMAD:Lol you people are just too gullible and I know which region u come from cos na u people dey support incompetence pass and corrupt leader nd be disguising and telling us aw u hate corrupt leader.... Borno and Kaduna is fighting terrorism at the same time buh that alone is not stopping dem from developing and increasing the IGR of dere state.... |
lol after aw many years... I just hope he will not wake up one day and decide to contest for President and people will start hyping him telling us how he developed Benue nd deal with herdsmen by always coming to the media to make noise.... |
Wickedness no gt boundaries... |
All this economy Grammer and still he no play any significant role for the masses life.... The only economy role wey him play na the 10k giveaway Tradermoni so mak he rest.... |
Good dey need someone wu can attack doz online bull dog that believe people must not av any other opinion apart from dere own.... |
Abi na the Governor wey he wan call be dis |
lol una still dey we don forget abt u.... Before na everyday Npower news dey enta front page dey are always having one problem or the other.... |
lol no try am with Toyota Corolla 2005 to 08..... For say na Toyota Corolla he forget the car for don go far in life like this.... |
Igbodicool:I just hope you guys will not start crying and start telling the world how you help and develop SS since you like grabbing land.... Land grabber that's how Rivers state deal with u guys at the supreme court.... Be looking for land to grab up and down and start calling another place no man's land.... |
Story for the gods.... Feed your lies to the people wey dey vote for u wey dey come online in disguise telling us how dey hate corruption..... |
Marriage no get any manual or rules he no dey work for everybody.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 297 298 299 300 301 302 303 304 305 (of 580 pages)

