₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,794 members, 8,513,727 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 12:29 PM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 294 295 296 297 298 299 300 301 302 (of 580 pages)

Politics › Re: 'I Still Believe In Buhari' by inoki247: 10:42am On Aug 14, 2022
lol we know say if possible Buhari can contest for President of the North he go still enta...

And if na for 3rd term some people will also still vote him in the south....
Christianity Etc › Re: Does Your Church Still Preach About Rapture, Restitution, Great Tribulation? by inoki247: 10:24am On Aug 14, 2022
lol abg no shake table.....

Lol for now na 2023 dey everybody mind dem don forget about rapture....
Politics › Re: Buhari, Osinbajo, Emefiele To Headline CIBN Conference by inoki247: 10:23am On Aug 14, 2022
Make dem go dish out gibberish again wey no get any good impact on the masses...
Christianity Etc › Re: Days When Men Have The Bible On One Hand And Juju On The Other by inoki247: 10:08am On Aug 14, 2022
Dem still dey run am like that if u go misbehave to some people u go receive wetin u no expect....
Health › Re: This Indian Man Has Not Bathed In 22 Years (Pix) by inoki247: 8:48pm On Aug 13, 2022
he fit dey go river go swim undecided undecided
Politics › Re: Umahi To BudgiT: Ebonyi Has Never Owed Salaries Even For A Month by inoki247: 7:44pm On Aug 13, 2022
nazicartel:
Sometimes I think conscience works too. Some of these guys doesn't have conscience. 2nd is poor mentality. Poor mentality in the sense that you just want to over acquire things. When you come down to Abia, normal normal. Okezuo is a Nobody. He's just there to over acquire. This is somebody his children where schooling in Nigeria, immediately he won the election everything smoothed for them. This is somebody that built a flyover for morethan 7 yrs. Mehnn. Like I just don't understand and I heard the flyover is named after him or so. A governor who doesn't pay salaries, pensions. Let me not talk about gratuities because his Oga didn't pay too. So he won't pay.
Have you been to Abia state before ?. Just take your time and visit that state. You can never come back again. Don't mind all those rubbish they are posting online. It's all lies. And some of those pictures are same projects from different angles
And People in that state are okay with all this if the guy go 3rd term he fit still go enter oh abi na Juju dem dey use ni...

And he dey follow people colet allocation....

Osun no suffer reach this one sef before dem run tire start to find alternative...
Politics › Re: Umahi To BudgiT: Ebonyi Has Never Owed Salaries Even For A Month by inoki247: 7:35pm On Aug 13, 2022
nazicartel:
what about Abia state own. Na water money them deh collect ?... If you're useless, you're useless. Right from when Abia's governor entered seat. I knew he was a failure. So nothing Deh surprise me and people will still vote his stooge and vote him to Senate.
That's why i dey look people wey dey attribute goin to school as part of the requirement someone wu will av the masses at heart....


if u like go Havard get PHD if you're going to be useless u will be....

derr are alot of people out dere wey no go schl buh dey are useful to derr community nd doing great in dere daily business.....


wu go dey clueless go dey clueless no mata him level of education....
Phones › Re: NCC Warns Against ‘Yanluowang’ Malware, Urges Stronger Security Measures by inoki247: 6:59pm On Aug 13, 2022
Or Yugoslavia undecided undecided undecided
Politics › Re: Umahi To BudgiT: Ebonyi Has Never Owed Salaries Even For A Month by inoki247: 6:47pm On Aug 13, 2022
Good....


Na dat Akeredolu own i no understand u dey colet oil money still owing salary unless say dat one too na fake news....
Politics › Re: Anambra: Obi, Tinubu, Atiku, Others To Pay ₦10M Each For Campaign Posters by inoki247:
That's good every states needs money so make dem generate money undecided undecided
Education › Re: Moment Fire Service Officials Couldn't Put Out Fire At Public Lecture (Video) by inoki247: 3:34pm On Aug 13, 2022
lol incompetence everywhere....


Person wey wan protect ur life nd property no fit protect him sef.....


Nigeria is a country for all man for himself
Politics › Re: Police Commandant, Ahmad Accused Of Replacing Christian Personnels With Muslims by inoki247: 9:25am On Aug 13, 2022
Buh when Osinbajo dey run him own nobody call am christianization...



Almost everybody's guilty of this attitude buh once the people in the religion u don't like du d same thing dere will be an outcry nd u people will look for something to term it with....
Crime › Re: Elderly Man Arrested In Bank For Posing As Contractor To Dupe Banks & Customers by inoki247: 8:00am On Aug 13, 2022
For old age still dey scam person wey suppose dey with him grand children...
Politics › Re: International Youth Day: I Take Very Strong Exception To The ASSU Strike - Atiku by inoki247: 7:43am On Aug 13, 2022
You people shuld getat like una no get issues with ASUU during una tenure nd dat one wey people dey hype online too get issue with ASUU during him time for him state....


I dey sure if any of the 3 contestant enta dey will also av issue with ASUU.....

Now all of dem dey act like magician....
Politics › Re: Opeyemi Kadiri: Police Dismisses Officer For Searching Mobile Phones by inoki247: 7:19pm On Aug 12, 2022
This one don use him greediness send him self back to trenches.....
Crime › Re: Police Arrest Two Masquerades For Fighting In Ichida Anambra State (Video) by inoki247: 6:33pm On Aug 12, 2022
Na Family Matter wetin be Police own....


Make dem allow dem settle am....
Politics › Re: Dave Umahi's Son 'osborn' Graduates From University Of Surrey, UK. by inoki247: 6:14pm On Aug 12, 2022
Ebubu9:
Ebonyi state government in the screenshot below has asked BudgeIT to provide proof they are owing any workers salary. Expect court action soon. BudgeIT better go and meet those workers who claimed they were owed, to get proof from them.
ok good....
Politics › Re: Dave Umahi's Son 'osborn' Graduates From University Of Surrey, UK. by inoki247: 6:05pm On Aug 12, 2022
Ebubu9:
what is wrong with youhuh? Are you residing in ebonyi like me? Common sense is not common in your lineage.
Have told I believe you buh if it's the other way round I hope you will also believe if I say it's fake....


Ondo now with all the Oil money percentage wey dem dey colet dey are still owing and non of dem av come out to debunk the News....

So I no dey rate any Governor dey ar all d same....
Politics › Re: Dave Umahi's Son 'osborn' Graduates From University Of Surrey, UK. by inoki247: 6:01pm On Aug 12, 2022
Ebubu9:
Dave is not owing any dime in salary. Wonder why osun people here are saying is owing salary was not even on that report?


That stat is fake
ok If you say is Fake no problem i just hope if it's the other way round and i also tell you it's fake you will believe....
Politics › Re: Dave Umahi's Son 'osborn' Graduates From University Of Surrey, UK. by inoki247: 5:44pm On Aug 12, 2022
lol Na him say FG no fit Borrow 1. something trillion for ASUU....

He still dey owe salary....

When people dey fight say make state dey colet VAT den na him follow people dey cry say make state no colet am....


What a clueless Governor wey no fit increase him state IGR and diversify.....


I just hope him people will not come and still blame Tinubu for his cluelessness
Politics › Re: Peter Obi Shared Looted Dasuki's Money In 2015- Deji Adeyanju by inoki247: 1:55pm On Aug 12, 2022
All of dem dey d same WhatsApp group buh na only the gullible ones no go see am.....

Even Buhari share inside the Dasuki Giveaway....


Nigeria Politician wey be saint neva join politics once he join nd he enter the saint go comot for him body.....
Politics › Re: Today Is For The Youth! - Vanguard by inoki247: 8:33am On Aug 12, 2022
lol the online youth or the offline youth....


Cos some people still dey claim youth at 61 undecided undecided undecided
Politics › Re: Nigeria Belongs To Muslims - Islamic Cleric Supports MuslimMuslim Ticket (Video) by inoki247: 8:27am On Aug 12, 2022
BATified2023:
God bless u

Religion game will b at an advantage to tinubu on d long cos the northerners n south east with some south south are extremists meaning they will never vote each other’s religion if it boils down to religion tussle but we have liberals in d south west who can vote Muslims despite being Christian’s

I believe those painting it as religion election are beginning to see the consequences now
Anybody wey like make he win religion no know monster or wickedness.....

So I don't know aw leadership will be linked to religion.....


I have alot of Muslim friends and dey av helped me more Dan even our so called Christian brothers so make everybody rest.....


Or Ukraine and Russia wey dey fight no get religion......
Politics › Re: Nigeria Belongs To Muslims - Islamic Cleric Supports MuslimMuslim Ticket (Video) by inoki247:
BATified2023:
what about Paul enenche,ibiyeomi n co that openly campaign for peter obi in their church?

What about u people saying peter obi will get all d Christian votes in Nigeria,the Muslims are gradually getting d message n I assure u this election will b more of religious n tribal tussle
lol what's my own u will sha not tell us to start killing ourselves in the West cos of religion we av the 3 religion so na people wey dere region dey intolerance go suffer the effect....


Na dem turn the election to religion election wu religion help for west...
Politics › Re: Lagos Disbands MOT Taskforce by inoki247: 7:52am On Aug 12, 2022
Law enforcement too much for that Lagos road....
Crime › Re: Video Shows Girlfriend Attacking US-Based Nigerian 2 Months Before Killing Him by inoki247: 7:45am On Aug 12, 2022
Team Foreign left the group chat....

Evil and Monsters no know religion or color....
Politics › Re: Nigeria Belongs To Muslims - Islamic Cleric Supports MuslimMuslim Ticket (Video) by inoki247:
lol this people using religion to play Politics shuld getat dey shuld all burn dem sef nd dere region because of religion....


Na Christian first start am Muslim too don dey reply buh I know hypocrites will take this more serious....

He dey sweet dem to du buh dey don't want odas to du d same.....
Politics › Re: Fire Burns Documents At National Assembly(photos) by inoki247: 7:08am On Aug 12, 2022
Manual Country.....
Politics › Re: Bolaji Abdullahi: APC Has Ruined Nigeria by inoki247: 6:04am On Aug 12, 2022
Confused man be the same APC u dey before....

Wen u people dey shout Otoge...
Food › Re: How I made Spicy Concoction Vegetable Noodles. Photos by inoki247: 9:03pm On Aug 11, 2022
You don spend 600 naira on cooking Indomie and you still dey call am concussion undecided undecided
Pets › Re: Eskimo: Meet Whitney The Spoilt Brat. by inoki247: 8:07pm On Aug 11, 2022
vg
Politics › Re: Buhari Receives Outgoing Osun State Governor, Gboyega Oyetola by inoki247: 7:06pm On Aug 11, 2022
Make he enjoy the trip while stock last....

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 294 295 296 297 298 299 300 301 302 (of 580 pages)