Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 290 291 292 293 294 295 296 297 298 (of 580 pages)
This one jus wan ban himself from winning trophy again..... Man Utd wey dey go relegation this season nd start to play Championship League na him e go join..... |
Thread for some people to cry nd wail as always nd start looking for faults in the pishure Look that one up dere crying and saying over confidence will be someone downfall. Overconfidence for going to Burial or I don't understand if is the other way round it will be what an humble man see love everywhere... |
Lol wetin happen she kill person 2 years ![]() If this Kain law enta Naija prison go too full oh... |
Legal Scam.... |
Make 2023 come make the magician wey wan enta enta.... Since dem say na 2023 everybody wey poor go start to dey rich ![]() |
ok |
You can see as the thread dey silent every other region see am dem accept m... Nobody is crying or wailing that's fake let it be the other way round cry go don full the thread nd start telling us aw fake the data is.... |
lol |
You see free thing u still dey add terms and conditions no be juju be that.... A Poor man with confidence... |
k |
Some people still carry crime go Ghana wey still dey our backyard ![]() No Federal character na ![]() |
Burruchaga71:And when did Kaduna start generating more and having a good IGR no be El Rufai initiatives.... You people shuld keep looking for excuse to justify the cluelessness in ur state..... |
lol check well na Lala he go be and if no be Lala na that Nairaland member wey him brother dey always kill anything wey waka ![]() |
Burruchaga71:And Calabar is Formal country ![]() Dem talk say issue base argument.... Or Kaduna that's doing great with IGR now is also former capital if u av a land full of honey and the person in charge is clueless the land will turn to waste.... |
And Ogun people will still vote this Dapo and the same FG..... Same state that produce President and VP no fit even av good road... Make dem dey enjoy wat dey vote for sha..... You can neva tell me you're living in Sango ota or av event in Sango ota no mata aw precious u ar to me that I will go.... |
Say person go schl or be youth no be yardstick say the person no go dey daft and clueless..... With all the book wey he read nd youthful wey he be he no still see any better impact add for cross river.... |
8 |
Anwons:Whether the subsidy is a scam or not this is the only thing the masses are benefiting for now from the Govt if dem remove subsidy now..... Things wey we dey shout say e cost might jump to 100 percent.... |
Subsidy the greatest format on earth.... |
![]() Are you playing ![]() Our Pastor sef weak abi dere is life after death ni.... Da Grin don Crossborder go Sierria Loene... |
lol |
Nani na Ronaldo spokesman now ��� |
I neva jam one person like this wey dey use the app.... |
DesChyko:Why excluding the states where dey dish out Monday sit at home..... All the states u showed me the screenshot dey don't observe monday sit at home dere.... You're just an hypocrites looking for a way to justify dere crime.... |
You will not ask when Jubril too will be Visiting Sudan..... Ur Supreme lord dey du Vacation for Zoo cell... |
ok where the more money hope say no be all doz give 5 naira debit 20 naira as account maintenance una dey call more money nd making money to become useless nd loose more value ![]() |
Parachoko:And the money will keep loosing value... Imagine you saving 20k last year and still expecting the 20k to still b the same value this year.... |
He go still enter again nd dere online people are always telling use how dey hate Corruptions that nobody can lord over dem..... Buh he fit be ghost wey dey vote for him sha.... |
I don't understand this people must everybody support ur candidate with the way things are going u guys will need to start buying guns in oda to enforce ur candidate on others with force..... The same template UGM is using to enforce Monday Sit at home in some region.... |
ok |
And dey are disturbing me that owe dem 300k + well I don disconnect myself from dem since last year.... You go dey bring person estimated bill still expect me to pay all after paying what I can afford you will come nd pack my wire.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 290 291 292 293 294 295 296 297 298 (of 580 pages)