Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 327 328 329 330 331 332 333 334 335 (of 580 pages)
bjtinz:lol you people still don't get it remove money naturally how many people av Osinbajo helped wey u know or don hear abt.... And naturally the delegates knows is easy for them to lobby and get a job from Tinubu dan Osinbajo doz people that step down for him he can promise dem ministers without him paying dem... Tinubu as even helped Politicians across Border not only in Nigeria buh u people still don't get it remove money pata pata e go still win cos his easy for him to help dem dash dem post like pure water.... Apart from Osinbajo going to share 10k and snap pictures up nd down to come nd post online with added filter and blowing English up nd down without been realistic.. u don know anyone wey Osinbajo don help politically or just any help pass all the church people wey e go pack put as aide..... |
Na Motivational speaker push baba... Apart from money structure matas I still dey look doz kids wey dey always talk say you can win election without structure na why Ameachi even beat him.... All of dem start to dey hide under Anointing oil, Consensus when dem see say e no sure for dem.... |
McStoic:Lol the thing na cruise oh until u start seeing people changing it for you and start cursing u on wu no even know us... |
BabalawoPikin:Ok you people shuld keep it up buh ohaneze is silent abt the one going in dere backyard... Na everything you people dy use play tribalism even untop people wey lose dere life.. |
lol so na Politics section u carry belle mata come.... |
make all na sha no use human life play Politics.... |
toujurs:Lol if u sef see boy boy like diz u no go colet... Alot of boy boy dey Alaba market wey dey go hustle for customer for people wey get shop and goods.... |
I'm enjoying the peace.... Abeg we neva hear Tinubu urchiin today abi Nairaland bot don dey comot am for people comment ni.... He b like say Nairaland don dey rewrite the word Urchiin as hater because I neva see the word today.... |
bastardmod:Lol all na neva still tire you people keep hating the guy and he keep excelling let him be if he fail fine and if he no fail fine no b him go be the first person to fail me I don't understand you people bitterness oh.... Everybody shuld vote dere candidate use your energy to campaign for your candidate you might be lucky and get your candidate there... |
Me I'm sha happy for the first time in this Year we av peace on this Forum people are resting and counting dere loss.... |
make dem go gt dere PVC and I pray dey vote someone capable... Bandits sef dey use people life play Politics.... |
lol Tanko awaits you people and throw dem all in the dustbin with technicalities.... |
Maybe he should choose Patience Jonathan (Mama Peace) as VP |
lol Shalaye don start alaye wan go tru back door to win Pvssy asss men... Naso some dey find Anointing oil up down... |
Truthisunique2: ![]() Consensus and Anointing oil in the Mud my guy don calm down..... Na all na motivate Ameachi.... All na don rest las las... Me I think say u don go drink cold snipper ni cos you're always attacking Tinubu.... |
lol SS wey SE dey always want to gum body to no gri step down for any of dere candidate.... shey na people wey dere delegates dey always Carry dem handicap in primary elections colet money from oda candidates na dem odas go step down for.... |
lol |
All this false prophet wey dey give use prediction on election mata dem don give us wrong bookiing code naw ticket don cut... |
lol we already showing dem love with 50naira now.... At least if dem stop motorist na mak person show dem love dem dey always talk..... 50naira too na motivation |
Well he can add it to his CV.... There's always another day to try again... where's that Ameachi boy and a bitter nigggaa... Please help us check on him oh his life matters.... truthisunique2 |
PrinceOfLagos:sha stay away from where ever they sell Snipper so u won't be tempted to av a taste buh incase you feel like tell the seller to put the snipper in the Freezer mak e chill na cold snipper go help you.... |
PrinceOfLagos:Lol the same money dey av once used to help campaign for Atiku when he contested under dem before so just keep your hypocrisy to ursef.... |
PrinceOfLagos:Lol continue with your Joke... |
helinues:They're just hypocrites... imagine see as everywhere silent I neva see any single person even say the word Tinubu supporter today no noise at all If na only today this forum go get peace we go manage am... There nuisance is just too much.... |
lol I'm sure you did not open this type of thread on Atiku matter after he win and we all see how PDP primary was dollarized... Just be consoling yourself I'm just happy everywhere don remain silent we no hear abt Tinubu supporter again no thread upon thread on just one person.... |
Ebubu:Oga shebi u dey abuse me before wu laff last now.... You don't go abt attacking people first hold your leaders and delegates responsible before you blame other region for your failure..... Buh that day you people start to dey attack me... I even talked abt the miscalculation and how you guys dey chicken out at the dial minute which isn't good and a sign of coward at least try your luck you can add it to your CV and make you build bridges and restrategize.... |
lol man no wan calm down finally he don find his voice wey someone go jus wake call him different names and abuse him he choose to remain silent buh now na Violence baba dey dish out... I know say our bitter neighbors go don dey find anoda theory wey dem go dey use hold body.... |
vickydevoka:You people shuld start with the consolation... Console yourself very well nobody's stopping you.... |
Please let's check on our bitter neighbors everywhere jus dey silent..... Everywhere looks boring we need dem oh..... Or maybe dem don go hunt for some fake news and fake story or theory wey dem go use hold body and find dere voice bak.... Or dem don go drink cold Snipper |
lol omo see as everywhere come silent abi some people don go hide run take snipper ni ![]() Snipper rate don dey rise pass bitcoiin since yesterday wetin dey occur Na doz people dey cause nuisance for everywhere see as every where silent nobody dey open thread upon thread reach dem.... |
lol abg who dere delegates vote for cos if we total all the vote there candidate get for that region e no reach 50..... Buh dey will come here nd blame West for there problem buh dere delegates are selling dere vote like pure water even the Lawan wey dem wan follow no see reach 200 vote so are you telling me there delegates still go dere to sell vote.... Where are the remaining votes question your delegates and leaders and stop been bitter... That's how dey always shout SE/SS e reach today the people wey dem dey gum body with carry dem handicap.... |
Consensus in the Gutter... Abeg I wan check Snipper stock market ![]() Some region need subsidize Snipper right now so that he go fit go round ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 327 328 329 330 331 332 333 334 335 (of 580 pages)

