Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 324 325 326 327 328 329 330 331 332 (of 580 pages)
Vladigor:Lol you don't even need to waste money going to Egypt if na electricity you can just go to Benin republic or Ghana to study dere electricity.... So me I don't understand all this paparazzi... |
kingyakos:Lol so na nonsense to compare a country population with our own... You think Nigeria population alone is not part of the problem you this Obi supporter sef.... |
Reinaldo:Lol wetin I wan use Google du av been to Egypt before so rest.... |
johnnychuks:lol and you think say the words spoken when you dey quarrel with someone can't fight bak in future when you need the person's favor..... |
lol same hausa people wey dem dey abuse 247... This same hausa wey Okorocha speak during the Primary election nd his kingsmen dey call him fulani slave all sort of name... Na the language dem dey use campaign now nd heaven no fall.... |
Motivational speaker keep it up.... Lol I no know where u wan see ur money maybe you will goan rob another country to stop the bleeding cos debt repayment await the next president.... Anybody wey enta na d damages wey Buhari create he go first dey look after.... |
lol with the way things are going FG might start borrowing from the Citizen ![]() |
lol wetin be Egypt population shebi na like China or India e suppose go and study ![]() |
lol this one go soon dey jobless... Nothing last forever.... |
Upright750:Lol so all the Loan Obiano took he didn't spend dem on any project na only the money wey Obi save he use for project.... |
Lol na all this type of Fake News dem use sell Newspaper untop Jonathan head.... |
He don lose two way like this na 12 e carry him ticket before say anyone win buh now he no dey see anything.. |
lol na why I dey look people wey dey shout make Presidency come dere Side.... During ObJ Era e no add any value to SW... During GEJ Era that one too nothing wey him carry go him region.... He come be like say once your kingsman enta like this he forget abt home.... |
lol Wetin me I sha know weda na YPP, OPC, DVD, VHS, enter so far say na Nigeria them be don't expect too much na d same thing wey u dey taste before na him dem repackage for you..... |
I'm not impressed at all was expecting 150-0... |
Minister for Insecurity ![]() |
PresidObi:You people are just hypocrites.... And the Military that went to Lekki Toll Gate takes order from Tinubu I guess ![]() So far the thing involves your region you people will always find an excuse to defend your region or your lord.... |
lol I'm sure na Self Contain our Vice President dey stay to save cost ![]() |
Mak dem sell the electricity company to competent people jarey maybe dey shuld goan look for buyer in Benin republic or Ghana... Fashola reach dere he was clueless... |
Cause the Devil you know his better than the one pretending..... Naso dem package one General with fake integrity give us.... |
Vulturereloaded:And you don forget say Obiano colet loan u know weda na inside d loan he use take fix the road... or Obiano tell you personally say na d money wey OBi save.. . You people will always look for a way to defend a bursted lie.... |
seunaj:You're a clown na ur papa e no go better for... I'm a Christian and is non of my business whoever he picks as VP buh u people don say e no go enta so why the abuse and curse you're just mad.... |
lol las las everybody go dey alright by 2023... Motivational speaker be giving some Morale nd Liver na so dem go push our Pastor buh oga no see draw talkless of seeing 2nd... |
kingyakos:He no fit enter why u come dey bitter oga go rest you're confused.... Like say Weda Muslim Muslim or Christian Christian Candidate go turn Nigeria to Eldorado... |
Funkyswagzz:Lol stop talking like a Motivational speaker you just talked about money and power so literarily money will have a role to play in this election people are suffering and some people won't mind selling there vote for ordinary 200 naira.... So you people shuld stop thinking things might go your way na 70/30 chance like this the people in power owns 70... And I already av PVC buh isn't a guarantee to anything I will play my role... |
Funkyswagzz:lol my life isn't built on any government so if there policy no favor me nd my business I dust my passport nd leave the country..... what me I jus know is if you people like come online and shout everyday na wu go enta go enta cos dere are some alimajiri voters waiting somewhere to counter ur vote.... All me I'm just praying for is we shouldn't av someone clueless like Buhari and Emefiele at the same time.... |
lol All the Anointing Oil And Consensus just waste like that Buhari you no show love oh.... Buh that two words don rest I neva hear Consensus or Anointing lately ![]() |
Funkyswagzz:You're just saying nonsense must I think like you someone can't enter so why're you angry abt whoever he wants to choose as VP.... That shouldn't bother you.... Everybody has there candidate that they believe in Vote your candidate and leave the one that decides to du any aw he likes since he no fit enter.... |
AlafinofEnugu:I don't know aw people take dey relate religion with with how capable and reliable someone his... if you like be Muslim, Christians, traditional worshippers he no stop people of ur faith from not eating inside the insecurity.... As Buhari come from Kastina shey any Southern state go tru dere level of insecurity.... |
AlafinofEnugu:Oga call me for ogboni party or ifa party if I no show wetin concern me.... I dey watch oro I dey watch eluku... The people wey dey bring religious mata for SW no jus get sense don't know abt oda region oh buh for SW e no dey work.... |
AlafinofEnugu:My secondary and primary schl days we pray in Muslim way and sing Muslim song every Friday so me no know where this people come with this religion tactics.... He no dey possible for any family in SW make dem no get the 3 religion nd still everybody comes around to du family meeting and du what's neccessary to keep the family going... |
AlafinofEnugu:Wetin concern me and religion I be Christian buh if u call me for Mosque say free food dey I will go and enjoy my life wahala for wu carry religion for head..... For family house sef na d 3 religion dey nd we no disturb ourselves oga du ur own mak I du my own... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 324 325 326 327 328 329 330 331 332 (of 580 pages)