Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 331 332 333 334 335 336 337 338 339 (of 580 pages)
Nobleman80:You people will cry tire when somebody from west gets the ticket you people always scoring home goal can't even play politics.... Bunch of cowards looking for excuses to comfort dem sef... |
CYBERSOLDIERSre:Lol was Tambuwal from Southern region or did you see any southerners stepping down for Atiku... You guys should keep looking for excuse so that people won't see your region as a region filled with cowards..... |
Ebubu:You're the one that's filled with bitterness cause if this was someone from the West I know how you guys will be opening thread to thread give him brand new name and start abusing all the region.... Now the coward representing you guys are pulling out your delegates are selling there votes like pure water not trusting there own but you still av to use your foolishnesss to defend dem cos dey are from your region.... Bunch of coward a balless region come online to make noise only and look for region to mock 247 without any progress in life...... |
You people with your drunken analysis.... Aregbe was part of the Lagos stakeholder wey Ambode fuvk up to.... Your Bitterness will neva let you get a real News buh a fake one dat will always give you guys orgasm... |
![]() |
We know they're the true definition of Coward that's how one resign 3 days to Primary and his people are hailing that's a man of honor and integrity.... Man of honor and integrity wey don go up to 3 party integrity with a prostitute spirit.... They don't even trust there delegates and dey want other region to do the job there delegates couldn't du for dem... Modified: you people shuld get off my mention I'm not part of your leaders that always chickened out at the last minute and your delegates that sell dere votes like pure water to there Fulani master goan hold your leader nd delegates responsible you bitter soul and always praying for other region downfall buh na dem Tsunami dey hit with coward leaders.... |
PrinceOfLagos:Lol but your Fulani Slave Uzor Kalu is already in the Mud and aw fa your Goodluck wey dey roll with his Fulani slave no dey Cum again abi dem don castrate am... |
EmperorHadrain:Lol we can't win free and fair elections you people dat comes out with under age voters to rig for your people oga goan rest you look clueless.. |
At least South East get Delegates so let's see how many Votes dey give dere son or maybe they will still goan vote for another region.... |
EmperorHadrain:You people will always look for a theory to always console yourself assuming the news reads it as been Zoned to South East or North you will be here to mock SW buh when the news dey different now you've to show up with your bitterness and come up with another theory.... |
Some people will not sleep tonight... Them don roll am down to South now let's see if South East Delegates will vote there son and make a statement or they will sell there vote the way dey did in PDP.... And after that there people will start attacking and calling the west betrayal when be say na still dere delegates fail dem... |
Believe Erigha at ur own peril person wey be say na cruise he dey always catch 247... |
TheNiceGuy:Lol which truth for now you can't say Abiodun controls the delegates so you people shuld rest make Monday come first bf Tuesday everybody go start to count him loss..... |
MikoB:For now nobody know wetin go sup on Monday so I'm also just saying people should rest on the speculations make the election come fess nd Tuesday the loser nd d winner too go rest.... |
Is Goodluck still Cummin abi e dey rest for round 2 |
MikoB:Lol and you think Abiodun av the structure of APC you people and online analysis sha.... if we are to follow your analysis so whatever agreement they all av covered the presidential voting or there personal gain... That's how you guys push Aregbe where e dey now he don silent even the Alimosho wey e dey use look front dem don colet am from him.. |
All this people and attention concussion wey b say na only grinded pepper maggi with ororo or palm oil b d ingredients if u av money u put egg nd boil it together with it... Na him u pack different spicy nd Fish put well na from KG me don dey cook fried rice... |
Na monday las las everybody go don dey alright.... |
lol hope say no be Youth like Yahya ![]() |
lol so na people wey wan train other country on electricity be this na dem dey get shortage.... He be like say electricity is a rocket science in this our country no political scientist fit solve am...... |
Oga take your Loud or Igbo in peace nobody dey select anybody make dem du primary election mak we know the real loser and real winner make anybody no hide for anybody back.... |
ygowon:Oga na wen I tell u say I dey in hardship please support your candidate in peace someone that can't bring Anambra out of hardship you dey tell me say na him go bring me out of hardship ... |
Lol you people are always using Endsars to du Yardstick Endsars wey b say some of the youth na because of food dem go while some find woman go while some lady turn d place to place to Shiloh wey dem find husband go or go find customer for hookup... all this almajiri and market women and villagers are not online na dem go even use dere vote to cancel all your vote after they've collected 500naira each.... |
lol |
lol dem no marry before dem dey cohabitate like all doz student couples life ni ![]() |
if an officer of the law is harassing the citizen or taking people to PoS or AtM for Withdrawal can we call the number ![]() |
Foolishbuhari:I don't need to understand anything if this same speech came from Osinbajo or Tinubu I know aw u guys would av called dem different names buh anything your Lord says is always the truth... if you like paint dem as innocent what I sha know his so far you're a politician lie will always full your head.... That was aw Buhari use integrity scam people.... |
Foolishbuhari:if his doing well his father will not be using him as yardstick to poverty... |
Na DSS and Fulani herdsmen make the order from Jumiaa.... |
Truthisunique2:Lol you people shuld just getat with your insecure mindset like say Ameachi no spend Rivers loot on Buhari campaign.... You people don't just have point... You're scared of Primary you dey lobby for Consensus then aw u wan take get confidence to contest for the General election... Or the general election too na tru consensus the masses go vote for you... |
They will soon come here with their Ambode story like Ambode wasn't given a chance to go tru Primary... Ambode didn't play his game well and you expected him to win the primary someone that was even imposed on other candidates that are more qualified.... Aregbe try the same thing with Oyetola was he able to win because Oyetola was able to play his game so well.... |
pinkPUSSY:lol which SE did he insult he was insulting personality the same way Ameachi as insulted Jonathan and Tinubu before so which insult are you talking about you're just an hypocrite.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 331 332 333 334 335 336 337 338 339 (of 580 pages)
? your bile and hate for people of the SE will not quench their enterprising spirit and will keep on eating you up. 

