Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 329 330 331 332 333 334 335 336 337 (of 580 pages)
lol them first give my guy fake result dem come tell him to come and rewrite the exam |
Make the kidnapper go Eagle square go kidnap the delegates and politicians there.. |
That's what I was telling someone the other time shey na Obi go become Senator, house rep... Let's assume he enta can he have the majority to do his bidding..... You can't just wake up start signing things and implementing policies if you're not ready to bribe doz corrupt guys at the NASS Chamber so tell me how he wan take du him magic.... |
lol nobody wan drop be dat.... Make dem drop na Delegates na human being dem get family and dem go chop.... #ApcDelegatesLivesMatter ![]() |
And foolish Cultist still dey dere doz one no fit face all this Bandits and herdsmen na to dey kill dem sef on jargons... |
you people just want to kill APC before Dec ![]() |
lol oga goan rest abg... |
Lol even though Goodluck sef get him own buh insecurity no circulate like this one wey dey circulate like breakfast.... |
This Breakfast dey circulate hot hot.... Me sha wan see APC manifesto maybe dem go add security to it and tell us they want to continue with Buhari type of insecurity fighting mode or dey av a brand new mode of fighting insecurity.... |
ogododo:That one na Motivational speaker na person wey no see ordinary 1 kilowatt add.... Some Motivational speaker too don dey campaign like this.... I believe the FG should allow each state to goan sort the issue of electricity dem sef at least all of dem no fit dey clueless some state might get it right tru MoU or any means sha while some no go get am right... And any state that generates excess can sell to another state if they can afford dere rate... |
Dey shuld face dere country wu call dem.... Make dem dey chop dere banku.. .. |
lol aw many currency we wan spend the Naira we never spend am finish aw diz one go mak us rich... Lol na Voucher be this sef make e create Gift card also.... |
ok |
Las Las dem fit get Supreme Primary President... |
WhatsApp group.... |
Hypocrite you people shuld keep chasing clout with wetin dey happen for outside nd not condemn the one at ur doorstep with same mouth.... |
ok you don see one gibberish arrange together... Dem dey Fortify the Area lai shey Babalawo.... I no sure say Ukraine wey dey fight war like this dey suffer up to this.... Go farm you colet.. Go church you colet.... You travel by Train you still no dey safe from kidnapper.... You travel by road na dat one worst pass road no good u dey dodge pot holes still dey battle with kidnappers and Robbers... Economy still dey dere people wey dem sanction sef dere economy no dey in shambles like this... Electricity dey weak everyday like a man with weak erection...... |
So las las dem dey go for primary no more Anointing oil and consensus be that.... Na the election kuku dey more important to dem pass wetin dey happen for the country now.. |
lol we know say na one old Video or pishure dem go dig out.... Mak Primary finish fess we go see rubbish News Tire Mr A drinking Coffee on a Plastic chair... Mr B playing music in his house... Mr C taking Napep in other to connect with the masses.... |
Na u people know oh if all the thing wey dey d country sha dey go on strike abg sha no let Olosho nd hookup go on strike.... Cause the way this country dey go na almost everything dey go on strike even house wives don dey go on strike as there husband no gri see money drop for food..... |
lol Court are coward now na person wey dem fit ride dem dey always relate with.... Who born Monkey Cultist for where Fulani herdsmen wey no get mercy dey... Herdsmen will deal with dem anyhow beat the Juju wey dey dere body comot.... |
okpanachil:At least you've there face dey live in bush but they also come to town to buy things.... At least we av Seen a scenario in the North where the Taxi driver was able to identify one of the passenger as one of his kidnapper.... Dey are not ghost they come to town ones in a while to buy things and do surveillance also... |
Japa gone wrong.... |
ok oh you people shuld be reacting the one at your doorstep you will be mute abt it... |
hope say you people no dey use people life play politics join... |
lol govenor wife sef dey act porn ![]() |
Things wey b say CCTV suppose help us dey du now e go take our Security agency forever now to find the killer.... |
lol na wu don chop dey plant tree.. I remember Fashola try am during his regime where all the tree now... |
To become a politician no easy at all apart from the looting dem no dey rest as dem dey jump enta plane jump enta motor.... No wonder dem dey kwik old pass bricklayer... |
MyFlair:we know say na u people dey disguise... |
lol clueless General na eternal sorrow u dey wish dem u no talk say u av instant death for them... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 329 330 331 332 333 334 335 336 337 (of 580 pages)
