Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 323 324 325 326 327 328 329 330 331 (of 580 pages)
Drajah:Lol but they've been running it swiftly since last year with the same equipment wey no reach people just like getting things done at the dial minute you can see during NiN, BVN for instance... |
nameo:Lol you people will always find a way to make thing suit you we all see this kind of thing play out during the NiN registration people like waiting till dial minutes this not about Voting during BVN same thing.... |
People and late hour registration even If INEC extends the registration for another 1 year people will still queue on the closing date.... Modified... This not about voting people just like doing something at the dial minute we av seen it during BVN, NiN time... |
Na the same leader of tomorrow be this ![]() |
Person wey dey Live for US dey ask reason why he shouldn't vote someone aw u wan tak Vote from US abg... I no sure say this one get PVC sef all this online voter nd hype.... |
lol them say MR Obi na magician that's why he no need any NASS Member or any Governor from his party... |
jaxxy:I can't sell my Vote buh me not selling doesn't mean some people will not collect 200naira to cancel my vote... |
lol where u wan see dat even if the Aspirant wan use the electorate du blood money e no fit see reach that.... Election is cheap in Nigeria so rest with the level of poverty right now people will sell dere vote for as low as 200naira nd dat 200naira will be used to cancel a sane man vote nd all the noise he has been making online.... |
Ah this one posses Jungle Justice spirit... |
This man dealer jus dey give him wrong powder.... |
lol person wey take 6month plus to appoint clueless minister you now expect him to perform magic this time around... |
lol even if INEC extend the date for a year people will still wait till late hour... |
lol |
lol Eleyi of Africa or of Ogun state.... |
lol you wan give end time people theory again.... |
Henz81:Lol who's tribalistic you people that if your kingsmen du something bad u will always look for an outsider to blame even when your delegates sold dere vote during the primary you couldn't hold dem responsible for anything instead na excuse all na dey find nd if na oda region you guys would've open numerous thread... Your candidate chickened out 3days to primary election you call him hero but if na oda region you will call dem coward bunch of hypocrites... |
Lightorder:lol you think say na everybody still dey stay him papa house like you.... |
lol polling unit dey beer parlor |
lol Na Presidency only dem want dem no want Governor or Nass Member.... |
lol the next president go hear am him eyes go see shege... And dem still dey service loan like this.... |
We must go when the most high call us... |
Lol e no need to go far e for go study Benin republic or Ghana wey dey nearby.... Buh this Obi mus be a magician which money e wan use du all diz... if u enta first na Buhari Loan u go dey pay bak massively unless u wan use the citizen du blood money.... |
Tell dem we don Move on na Obi dey rain now ![]() |
lol dem don say dem no need any Governor or NASS Member na only the Presidency dem want... |
Abokilongthing:Lol I'm talking about population you think the kind of maths that works in Egypt can work here... Nigeria Citizen are automatically corrupt and you want to compare it with Egypt where people are law abiding at least I don go Cairo before.... Nigeria that hardly will you not see people bypassing there prepaid even the people that are paid to monitor dem will take bribe from the people bypassing.... remove Corruption sef if Nigeria earn $2b and Egypt also earn $2b which country will feel the impact more.... |
Dem go waka go dere house go rest... |
Yea he won online.... or the same way Uzodima of imo won abi.... You people neva rest abi na all na deceive Osinbajo till baba see say ordinary Local Govt chairman sef no sure for him..... |
Make dem sentence the man to death... |
lol with the level of poverty we av right now with ordinary 200naira people go sell dere vote.... one sane Nigeria vote will be canceled with just 200naira... |
kingyakos:Lol who told you population isn't Nigeria problem remove corruption if Egypt earn $2b and Nigeria earn $2b which country go feel the impact pass remove Corruption oh... and naturally our system is corrupt during ordinary 10k Tradermoni some agent still went ahead to give 8k and do deal with d receiver to colet 2k as percentage.... So I no know aw e wan du him magic... |
Kwestionair:You don't need to tell me who to vote for I have internet on my phone to compare and contrast and not believe some Motivational speaker without any result to show for it... |
Kwestionair:That's the problem with you guys once someone is not supporting you. You start saying something else You expect me to believe someone that can't perform magic in his state and acting like a Motivational speaker... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 323 324 325 326 327 328 329 330 331 (of 580 pages)