Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 325 326 327 328 329 330 331 332 333 (of 580 pages)
lol some people headache right now is the Muslim Muslim ticket the man you people say he no go enta why're you now worried abt his Vice..... Since he no fit enta leave him let him du aw he like if he like mak he choose Babalawo u people no suppose worry.... |
So Obiano na opposition again..... Instead of you guys to face Obiano wey talk am u still dey say na opposition you guys will always leave ur own nd accuse outsiders for anything going on.... |
mariovito:So far the borrowed money are made used of in the right way you don't expect EFCC to go after him we have seen alot of opposition governors that the EFCC av not probed for taking loan till today... |
Dannieln1:Lol so leaving debt automatically means EFCC should find you... You guys can just defend anything that involves your lord and savior... Aregbe also leave debt, Dickson leave debt shey EFCC find dem.. So far you've an explanation for the debt.... Everybody knows all Politicians in this country and everywhere sef are corrupt buh the way you're over painting him is what I don't understand... |
lol him fans go soon reach here... |
Other state RTEAN na chopping of ticket money dem sabi most especially Lagos own na to carry woman use money host musician... |
You people shuld getat from here... Tell us something wey we neva hear before we already know say slipping into poverty in this country no dey hard..... |
MyVILLAGEpeople:Maybe he should add Toyota Corolla 03 to the giveaway so dat d youth no go fit live long for dere... |
lol so there bitterness don increase be that |
MyVILLAGEpeople:Lol nd the worst part Ogun no get road so where dem wan ride the Keke... |
citizenY:Lol that's the work of Motivational speaker naso Motivational speaker go push our Pastor wey no b Politician say he fit win a Primary election before e go carry 3rd nd him eye clear..... |
I stand with Osinbajo online |
Ohaneze no go see this one oh.... For say na outside dere region dem go see that one.... |
Nothing wey person no go see for this country.... Check doz cripple wey dem belong... |
Lol the 50meter is for what to pay the Lecturers arrears nd developer the schls I don't understand.... |
The only Microfinance wey we know na Lapo the microfinance with Violence we don't want the microfinance with peace.... |
Wetin dey Gambia.... Sniper too dey Gambia... |
lol |
Amumaigwe:Lol na u go line dem up people that spend all of money to get dere u expect dem not to recoup there money... They can't support u if you're not ready to dance to there tune the earlier you people start putting the same energy you're using for presidency in getting the number in NASS the better you people shuld stop talking like a Motivational speaker... So you people needs to know the contestant for Senate, house assembly in ur state understand LP and start putting same energy you're using for the presidency if not na just shadow you people dey chase.... |
Omoluabi16:This Video na old video which side Molue dey... You can search the internet you will see as an old video wey no b 2 years sef
|
Throwback.... Molue no dey again... |
hmmm... Our bitter neighbors don rest lately na Muslim Muslim ticket dem dey cry around abt now someone u people say he no fit enta so why're you worried abt his Vice den.... Shey as Buhari come from Katsina dat one stop terrorist from terrorizing his state... So weda u b Muslim or Christian, Babalawo sef candidate dat one no stop people of your faith from chopping inside the insecurity... |
lol no time Madira oh.... Tomorrow na weapon people go carry go church pass bible..... If the pastor say mak dem open dere bible people wey no carry bible come go dey wave dere weapon.... |
Cashout everywhere left and right.... |
lol dem carry baba handicap.... Lol the man go sit down for one corner like this thinking abt aw e don fvck a man before ![]() |
lol |
lol oga rest aw much b Olosho nd hookup... All na jus dey shout PVC I will play my part with my PVC what I just know for every sane Vote 20 alimajiri, remote location tactics nd market women are ready to erase your sane vote.... |
Everest9:You people are still not getting it the same energy you're using for the presidential you need it also to win the majority in the NASS so you need to mobilize yourself to get the numbers in the NASS if not nothing will change na frustration you people will still get.... |
lol so once Obi becomes the President how's he going to control the NASS to du his bidding or na only the president go dey mak d law by himself and implement it.... |
lol mak I go taste Taiwan weeed and see aw e b for mouth..... |
lol let's wait and see the same way igbo delegates vote for dere own in the primary election abi... And sit at home go even dey on election day.... |
Lol you people never learn from 2019.... Online poll be deceiving some people..... That was aw u guys use online poll push Osinbajo say he go win Primary buh in reality he came third.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 325 326 327 328 329 330 331 332 333 (of 580 pages)
With all the billions he looted ? 
