₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,803 members, 8,513,778 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 01:47 PM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 333 334 335 336 337 338 339 340 341 (of 580 pages)

Food › Re: Boy Almost Passes Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) by inoki247: 4:55pm On Jun 03, 2022
Dem neva show you say you be mumu....


Make them give me Lord Gin mak I use knack am...
Crime › Re: 'Cancer Killed My Wife' - Osinachi's Husband Cries As Court Remands Him (Video) by inoki247: 1:41pm On Jun 03, 2022
Na the woman dey cry before bak den before you use beating mail her to heaven...


Now's your turn to cry ur own na even public u dey cry am...
Jobs/Vacancies › Re: My Boss Fined Me 10k For An Assignment On Sunday by inoki247: 1:21pm On Jun 03, 2022
Comrade mak I no lie for you job no dey outside and dat course wey u read sef no fit help u...


Find a side hustle for yourself and stop depending only on your certificate...
Politics › Re: My Experience At Inec Office Asaba by inoki247: 1:11pm On Jun 03, 2022
ScamHunter:
All the people in the villages should also go with their laptops.
Lol no be Nigeria you people too dey carry am for head na why e good mak person jus du wetin e wan du before e enta rush hour...

The way dem take arrange the country no be normal people arrange am....
Politics › Re: My Experience At Inec Office Asaba by inoki247: 1:01pm On Jun 03, 2022
My suggestion is when next you're going go along with your personal Laptop mak dem login for u nd register...


Anything that involves registration in Nigeria always come with problem during NiN people lament sometime na people go buy fuel for gen contribute for Data...
Politics › Re: President Buhari Engages Spanish Companies Doing Business In Nigeria (Photos) by inoki247: 12:25pm On Jun 03, 2022
Happy engagement...
Politics › Re: Femi Adesina: Buhari Didn’t Ask Govs To Pick Consensus Presidential Candidate by inoki247: 12:04pm On Jun 03, 2022
The day don almost reach everybody go rest....

Even General election no give headache like diz na ordinary Primary election dey mak u people dey clueless....
Politics › Re: ROFOROFO FIGHT: Gov Dapo Abiodun Of Ogun State Replies Tinubu by inoki247: 12:01pm On Jun 03, 2022
DoggoneDogg:
Tinubu just lost 50 Ogun state delegates
The Hyena of Bourdillon is finished.
Lol be deceiving yourself like doz delegates wen dey see money dem no go grab am...


Stupid people a senator came all the way from Lagos nd beat dem wotowoto for dere comfort zone.....
Education › Re: Female Secondary School Student Ruthlessly Beating Her Male Schoolmate ( Video ) by inoki247: 11:22am On Jun 03, 2022
lol he don colet e don go make mouth to wu pass him the WotoWoto come with no mercy nd a public disgrace and display rolling over to the internet....



Buh if na Boy dey beat girl like this I'm sure some mumu boys go don gada hand beat the boy nd say his beating a weaker vessel..
Politics › Re: Tinubu Has Dared Buhari And The North To A Dirty Fight by inoki247: 10:10am On Jun 03, 2022
osinbanjoisaliar:
If north start to dey frustrate seyi Tinubu, orna go begin to dey complain.
lol frustrate him for what you people think Politics is something u sit down in ur parlor and analyze like Akpu and Egusi.....
Politics › Re: Tinubu Has Dared Buhari And The North To A Dirty Fight by inoki247: 10:08am On Jun 03, 2022
illumined999333:
But prophet Mazi Nnamdi Kanu (PBUH) said that Tinubu would be disgraced after serving the fulanis.
Ok your Prophet wey no serve Fulani his he not being disgraced like this not allowing him to change Cloth to court alone na Disgrace dem come turn am to uniform for him he needs the Judge to give an order sef before he can shiit so who the fulani dey disgrace pass....
Politics › Re: Tinubu Has Dared Buhari And The North To A Dirty Fight by inoki247: 10:01am On Jun 03, 2022
osinbanjoisaliar:
Nnamdi Kanu na useless boy wen no body send. Tinubu on the other hand suppose to be respectable politician and friend of the north. Nnamdi Kanu no enter any agreement with North before him start to rant. Dem too actions na two very different things. You and Tinubu no know how northerners especially Fulani dey think. Na this kind ignorance na hin finish MKO
I don't understand why you people are the one crying up nd down not like after the Primary Election dere won't be any General election let everybody du what dey like why're you guys crying up nd down shey afta Primary election na wu win go jus enta without General election so why all this cry untop ordinary Primary.....


Let him fight any aw he feels like na wu go enta go enta so u people shuld rest.....


No be say if anyone of dem enta the country go turn to Eldorado or dem go bring beta policies sef people that wants to continue with Buhari Legacy...
Politics › Re: Tinubu Has Dared Buhari And The North To A Dirty Fight by inoki247: 9:45am On Jun 03, 2022
You people are just confused and filled with bitterness for the past 7yrs you people av been accusing him of helping this Failure we av now....


He admitted to your accusation now you people are still crying...


When your Lord in DSS custody right now watching all the recap of Liverpool match wey dem no allow him watch was saying rubbish about every region and abusing Buhari and the North did we open any thread you people even dey praise am....


Las Las all na go dey alright....
Celebrities › Re: Shakira Files For Divorce After She Caught Pique Cheating by inoki247: 9:35am On Jun 03, 2022
All this 2kobo Bloggers sef aw the Twitter link wey u post take relate nd na still 2021 link abeg how he take relate with what you posted....


If hand dey scratch Carry ur hand go sawmill mak dem help u sandpaper am....
Politics › Re: Orji Kalu Denies Being Appointed Ahmad Lawan’s Campaign DG by inoki247: 7:54am On Jun 03, 2022
lol this one jus dey cry up nd down lately like somebody wey dem steal him phone for Oshodi....
Politics › Re: Nigerians Need To Buga For President Buhari - Femi Adesina by inoki247: 10:18pm On Jun 02, 2022
insidelife22:
Why is this yorub@ man this stupid?
Lol the same way your Uzor Kalu don become stupid lately....
Romance › Re: Husband And Wife-To-Be Captured Frowning During Their Wedding (Picture) by inoki247: 9:36pm On Jun 02, 2022
ok
Politics › Re: Lawan Appoints Orji Kalu As Campaign DG, Fani-kayode As Deputy Chairman Media by inoki247: 9:32pm On Jun 02, 2022
Na short time employment be this 6days time now dey will all be fired...
Politics › Re: Orji Kalu: If Politics Was About Money, MKO Abiola Would Have Bought Nigeria by inoki247: 9:20pm On Jun 02, 2022
Why this one come dey cry up nd down lately like person wey dem colet him bread carry only butter give....
Politics › Re: Likes for Peter Obi. Shares for Atiku Abubakar. by inoki247: 8:44pm On Jun 02, 2022
You people don start....


I think iz time all diz Mobile Network increase dere Data Tariff maybe den we go dey see responsible people online....
Politics › Re: Gov Soludo Activates Biometrics Registration For Transport Operations by inoki247: 6:31pm On Jun 02, 2022
Shey light go dey to run am...

Cos I remember say na we dey buy fuel inside NiN office Generator so dat we can be captured...
Politics › Re: Rochas Okorocha: I Will Defeat Atiku As APC Presidential Candidate by inoki247: 5:41pm On Jun 02, 2022
The drug wey this people dey take dey give dem plenty Motivation nd inspiration.....
Politics › Re: Buhari Joke With Super Eagles Player Keneth Omeruo,Hope You're not Taller Than m by inoki247: 5:38pm On Jun 02, 2022
People from Omeruo region will soon come and remind him about his career....
Politics › Re: 2023 Presidency: PDP, APC Have Expired, Labour Party’ll Take Over – Peter Obi’s by inoki247: 5:15pm On Jun 02, 2022
All this type motivation na only drug fit dey give person....
Politics › Re: Kenneth Omeruo Presents Signed Jersey To President Buhari In Spain (Pix, Video) by inoki247:
He go soon turn enemy to him people....

Dem go remind him about his performance how he no fit win any cup....

Attack loading.......
Politics › Re: PDP Presidential Primaries: When Will The South Learn? by inoki247: 4:23pm On Jun 02, 2022
ok
Politics › Re: Let's Vote For Peter Obi For President by inoki247: 2:53pm On Jun 02, 2022
ChoCho54:
Compare it with your dying hopes in the peepoos man cheesy
You see when you people have no point or have no answer this are the kind of thing we start hearing from you people...


Enjoy your bitterness...
Career › Re: Have You Ever Been Insecure About What You Studied In School? by inoki247: 2:27pm On Jun 02, 2022
Why will I be ashamed this life no b Competition if i be mechanic oga I be Mechanic if I be Carpenter I be Carpenter infact i dey make casket i will be proud of it sef u no feed me with what you read the goal is to be happy not to compete.....



So if na Linguistic u study be proud of it cos if u say make u wait till you're given the right course u fit grow gray hair and time wait for nobody study whatever life gives you life is all about survival...
Politics › Re: Let's Vote For Peter Obi For President by inoki247: 1:57pm On Jun 02, 2022
ChoCho54:
Does calabar have the resources of Lagos. You people should just stop fishing for idiots abeg.

This election should come and go make person rest from the inokis and ologbos.
Which resources are you talking about you people will always look for excuse you will never admit anything you said your Anambra was developed by Obi so how did you want us to quantify the development ok let's compare Anambra with Dubai....
Politics › Re: Let's Vote For Peter Obi For President by inoki247: 1:45pm On Jun 02, 2022
Reality3080:
once u dispute their lies then they will insult your forefathers
Try to compare Lagos with the Achievement dey are talking about then you hear things like Lagos was a Former Federal Capital like Say Calabar no b former Federal Capital...
Health › Re: Texas Woman Becomes Pregnant While Being Pregnant, Gives Birth To Twins by inoki247: 1:41pm On Jun 02, 2022
Ok US wan turn to the New Kenya nd Zimbabwe undecided undecided undecided

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 333 334 335 336 337 338 339 340 341 (of 580 pages)