Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 335 336 337 338 339 340 341 342 343 (of 580 pages)
ok |
Lol Maybe Bandits Kidnap Ekiti Delegates on dere way to election..... At least everybody don know wu dere enemies are no time to blame anoda person for ur problem if your people can't trust u nd Vote for u don't accuse odas for doin the same thing... |
Na all the player for Man Utd dem suppose go sell for all this League 2 club.... |
Abeg where the Video wetin concern me nd d flogging make dem give us the Link to the Video we need to confirm... |
lol ok mak dem take dere money to Bureau D change den nd start spending it abi na like dat dem wan start to dey spend am ![]() |
Lionnation:Ok don't support your own den be waiting for other region to du it for you... |
Lionnation:Lol you're bringing up excuses for dem now are you part of the delegates Or what happen to Ayu is Ayu a statue from museum abi is he not a man from your region even if everybody from your region Vote for Ayu everybody will see a statement as been made even if he no win buh at least we let them know our stand..... You're now looking for excuse to exonerate your delegates nd still blaming other southerners of betrayal.... You people shuld support ur own first du d right thing before you call an outsider for support.... |
Lionnation:You just asked me a question how you can know your delegates av answered you so what else du u want.... Shey na me talk say mak ur delegates no vote ur people at least every region as a representative in every party so if you see you're not getting what you want you've the right to storm there Ward nd get the info of the delegates nd know the people that betray you guys and stop blaming other regions for what even your delegates can't do... |
Lionnation:Lol says who go to your party ward you will know the delegates in your LGA you people shuld stop looking for someone to blame... |
[quote author=Stormtrooper11 post=113364788][/quote]Whatever you wish me shall be your portion..... Your Bitterness na 100% na Full bar u don even over charge am keep up with it na why u no gri progress u still dey wait make Obi become president before your life get meaning..... imagine na even 18years old boy u neva even get PVC nd u come dey abuse ur Elders for here... |
Joezinho:Jus dey look dem go soon start to dey attack you... To them everybody mus support dere candidate by fire by force... when Peter of P square Endorsed Obi nobody attacked him buh once e don be the oda way round you start hearing different things like his a failed artist his career is ruined he has been paid... |
lol den follow the Kidnapper reason and tell them to employ u mak u dey work for dem.... |
Which Faction of Fulani be this the DSS Faction cos ESN don clear d bush from Herdsmen already |
Las Las everybody go dey alright.... You see as Fashola dey talk wen e be Lagos state Govt talk abt 247 electricity wen he had a little taste of how Nigeria problem take be did u hear from him again baba don go rest e no even follow anybody contest anything.... how you wan take Govern Nigeria without having Majority of the House of Rep, And you must be ready to accept a padded budget nd ready to bribe dem to always dance to ur tune if u can't du all this be ready to get ur Govt frustrated buh u guys no go think with Logic buh emotions.... I just wish Obi can enta nd u people that tie ur progress to Obi Presidency can start progressing.... |
lol |
lol or Jack Bauer.... |
Village people jus decide to deal with dem massively.... |
[sup][/sup]kkhh |
FG is mad... Hunters are not online network no reach dere village for dem to read the News so u people shuld rest... |
Watch nd see aw dem go change the story... Dey will neva hold dere people responsible for anything always blaming oda region... Everybody knows Fayose is a Joker dey won't vote for him did u see him make any statement afta the election the south west region voted for Wike buh wu did the South East delegates Vote for.... Your delegates no even trust in u buh u dey expect oda region delegates to vote for u... |
na some people bitterness makes some dey popular.... |
You see say Interpol no gri reveal dere name or derr full picture for say na EFCC dem go don reveal dere face with name... Person wey u neva carry go court.... |
Galaxy television or MC Galaxy.... Which Galaxy you belong to.... |
You people and cry your Zone wey no betray you na him your candidate for PDP see 14 vote na 14 delegates dey ur zone.... Always accusing odas nd exonerating dem sefs |
Leave dem dey ar saving for raining days.... |
AJSfan:Even without sharing any money dere is no way people from there region will vote dem already some state Govt from the region don talk wu dem go follow... Your people can't trust in u buh u expect oda region to trust in you.... You now start blaming oda region you people needs to question ur delegates this are the same set of delegates Obi no see convince... |
AJSfan:leave dem mak dem still dey blame the South West.... even the South West delegates Voted for Wike what happens to delegates from South East or na only 14 delegates dem get for South East... Dey will never blame dere people for not supporting there own.... |
Maybe he wan go see the Champions League Trophy wey Real Madrid jus win nd follow Real Madrid President reason make he give him some Loan |
We don't know dem here in Mushin.... Are dey friend with Pasuma or Osupa ![]() |
Why you no kuku goan break US Federal reserve.... No worry nobody go tell u... You go soon sing Baba carry me dey go my husband house... |
na all the aspirants get bots.... All of dem hyping dere candidate online like say na online dem dey vote... Delegates no go even chop the online hype na the dollar wey dey ur hand dem want... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 335 336 337 338 339 340 341 342 343 (of 580 pages)