Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 334 335 336 337 338 339 340 341 342 (of 580 pages)
Portable Zazu ![]() |
Ask dem which project did he initiate and complete they will refer you to Google and tell you how his achievements his visible to the blind or how he saved money in Anambra.... |
lol I no understand u wan train country wey dey get light pass you.... Abeg move this thing to Joke section.... Shey na aw to dey give people estimated bill, du illegal join join for people, bypass meter for people, Come cut light carry person wire go dere office na him dem wan train dem on cos I neva still understand... |
Village people sit down dere own jejely u carry ur sef go find dere trouble.... |
I even come check weda na our Comrade meme dey fight untop money.... |
You people wan start anoda online Noise.... Go to court and du d right thing... You no fit win case online... |
lol na everything get fake for this country.... |
And too many Judges plenty online once dem table your mata for Social Media na only Grace of God mak u go dey pray for.... |
Nigeria the only country that believe Second hand products last longer than a new one.... No be person buy am for New wey e come lata turn tokunbo... |
oo |
Hope say we no go need to dey lobby again before our goods come out.... |
lol Ghost rice farm..... With the way diz people dey hype say dem dey fund rice plantation na like 10k we suppose dey buy 50kg of local rice like this ![]() |
Check well na DSS and Fulani Herdsmen dey colet doz money.... You people wey need something pass u still dey monetize am las las everybody go dey alright... I hope they will not blame south west agbero for the extortion mayb na MC boys... Corruption is everywhere and I'm sure in other regions too d thing go dey monetize buh mak dem hold dere region responsible for anything dey will rather blame anoda region for dere problem..... |
with the way dem lock border food suppose don surplus like diz since we no export or import anything... Rice suppose don full everywhere like water like diz... Buh las las na clueless Govt... |
lol mak dem no go colet am d election will be conducted online dem don kuku don dey compare the election with BBNaija.... Sense wey dem no get I pray e no too late before e locate dem.... |
Dere people will soon come nd say na innocent Ipob nd Esn infact na Dss nd Fulani herdsmen plant am..... |
To colet for this country no dey hard.... na only politicians get immunity most especially Politicians from the South mak dem rule dem for 20years Plus mak dem no buy dem ordinary Transformer when dem dey serve dem.. Dem go still hail dem wen dem see dem for street... |
Nobody dey stop you... You're free to vote anybody... |
Make dem du giveaway ![]() |
Dere people fit say na innocent people dem arrest like that region of saint.... |
PetroDolla2020:Lol I no need any research na Country wey I don live I was even Charged 500usd dem no colet am in Cedis dey charged me in dollars to get a permit den buh if na Nigeria you can never pay up to that... That country sabi bill foreigners any aw... Nigeria one of the cheapest country to live on earth na wen Bandits or Herdsmen kidnap u na den e fit just cost... |
PetroDolla2020:Lol dere Security is okay no illegal check point nd no harrassment... So far you're law abiding you nd dere police no go get any issues nd as a foreigner if u gt ur permit wey no dey last pass 1 year even immigration no go du u anything.... |
Wetin dem Bayelsa, Delta, Cross River dey du abi na Groundnut oil dem dey sell ![]() |
Hunchogee:mak dem gri abg wen I stay Ghana for like 2 years den no b say the country good Pass Nigeria infact Nigeria beta pass dere buh dat 247 electricity jus dey giv man Joy cos u know no Generator Noise u go sleep with fan rolling any aw, my phone no dey low I no even sabi power bank... Mak dem give us 247 light abg I don tire for all diz Neigbors around me Generator Noise e fit mak man go mental... Na solar man dey use buh the noise around jus dey too much... If na the only benefits wey I go enjoy be that before I go back to my ancestors.... |
Just dey sign up and down you people shuld sha give us 247 electricity if na the only thing wey person go gain for being a Nigerian be dat abg give us we go dey use the light hold body.... |
lol las las everybody go dey alright.... |
lol cat wey people dey use du barbecue for here na him diz people dey send person to court untop.... Dey ar mad... |
Proudlyomonna:Update wey d News don reach Nigeria already abg e don cast already... |
I can see Nigerians applying for Zimbabwe Visa omo Zimbabwe is about to see more foreigners coming to cashout ![]() Make the Govt remember to Put Tax on Toes.... |
Election is here oya du Giveaway.... |
lol ok na carry trailer go use am collapse the structure.... |
See doz ones up dere shouting his wasting his time like say dem dey part of the delegates.... Na wu show Delegates money na him dem go follow |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 334 335 336 337 338 339 340 341 342 (of 580 pages)
did you say the only thing that makes Ghana better pass Nigeria na light? Are you serious?