Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 338 339 340 341 342 343 344 345 346 (of 580 pages)
wetin dem come dey celebrate few days ago this channel no clear abg we need beta signal to confirm am.... |
They will soon come for him and start saying his hating or he as been paid to attack dere candidates.... Bunch of hypocrites for say na Westerner pull out of a party at the die minutes dem go don find him name since yesterday call him coward, 2face, backstabber, political prostitute.. Buh he reach dere lord and savior turn na anoda thing we dey hear is a hero, he did the right thing to save his integrity, is a man of principle, na only him know wetin e see. Integrity wey e no keep when e dey leave APGA for PDP.... Bitterness just dey like inbuilt battery in dere system... see dem consoling dem sef with 2018 pictures and saying Kwankwaso will step down for dem... |
Dere Mazi don take drug dey lecture him followers again... |
Treasure17:lol wu pursue him before.... |
Dey are in competition with the North... |
You people will open thread tire I'm sure if na someone from the west du diz u go don abuse am tire call am Coward, betrayal and find him new name buh ur own du am now na praise u dey praise him nd looking for excuses up nd down... Bunch of hypocrites... |
which one be illegal market... Govt no fit provide something nd people still had to sort for it dem sef u dey call am illegal market na drugs ![]() |
That shows even if the election are to be conducted online na only 5k go vote for him.... So technically even the online na noise maker e get e no fit win online. |
protest for what this people are just too emotional... Na d party pursue him abi na him pursue himself to avoid a massive disgrace... |
lol I don't think this people dey reason at all or get common sense person cook finish you jus come from no where u wan come carry all the food..... And moreover that picture flying all over the internet na 2018 picture and you people don run dey give ur sef hope on old pictures no wonder d media av been using you guys emotion to play Lottoo... For say na someone from the West do wetin Obi du we know how you people will start to dey open different thread calling him Fulani slave, Coward, u go don even get new name for him, call him looser, political prostitute buh he happens to ur lord and savior you people started hailing him and start to say that's the right move, ehn the party is finish, ehn he needs to keep his integrity. Integrity wey he no keep before crossing to PDP from APGA his also a political prostitute you people are now consoling yourself with 2018 picture... you people are just bunch of hypocrites... |
You people jus like Vawulence... I remember this week him supporter adding going to UK as one of th achievement and showing he's capable and ready for 2023 not knowing he will carry dem all as Handicap.... He jus mak him supporter waste dere bitterness..... |
ok |
Lol Twitter analyst... He lose the money for form ![]() |
Colet the syllabus from Wike nd deal with doz thugs.... |
lol Shalaye.... I'm sure him supporters no go eat tonight he jus mak dem waste dere bitterness.... |
Pandora dey |
Parachoko:Pandora don chop breakfast before dem even cook am.... |
lol after winning online... |
Lol with all the noise and him supporter always abusing people up nd down so na waste of abuse dem dey du.... |
lol so na NYSC dropout... Lol buh d constitution no require pass O.Level so why dem dey ask for her NYSC certificate unless say na she go submit am her sef.... |
How many Vaccine we go colet for this our lifetime like diz... |
Send dem to Ukraine now dem go start to dey cry all over the internet..... |
lol wey Dat Kano Emir chop... Oga nobody wey no fit chop breakfast for this country... |
Penguin2:With your no baba so pe please show us one development from your region... no godfather still your region are been looted... |
Dey can still screen him from prison sef mak dem send him Zoom link mak them screen him from dere... |
Maybe na Fuel scarcity affect the plane as fuel finish inside the plane na him the towing vehicle wan help him finish the journey.... |
Mumu cultist people dere mate dey chase money dem dey chase blood.. |
Killmaster1:Have you been to Ghana before Cemetery full everywhere like pure water..... |
Ghana the only country wey I don go see Cemetery full everywhere like say na grass.... |
10k don take away this one freedom for the next 20years plus and na all diz type of robber dey always dey brutal ready to stab anything... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 338 339 340 341 342 343 344 345 346 (of 580 pages)
