Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 340 341 342 343 344 345 346 347 348 (of 580 pages)
delishpot:Lol so chopping sit at home is shielding u from getting bullet in your skull from UGM... |
PENNYSWAP:Lol all this 2 by 2 Economy analyst sef.... Wen sanctions hit Huawei till today dem neva recover dey were even ban from even using the Android O.S nd US Tech App den that Huawei even need to start going to court to challenge the US Govt.... when any ban show you guys will always come up with your 2 by 2 analysis maybe You want to turn Russia to North Korea wey dey isolated from the world na wetin I never understand yet be that.... |
Na this kind breakfast we want for our politicians too.... |
BigDawsNet:You dey find cheap presidential form u still dey find warranty you neva dey serious with the contest so goan rest... |
BigDawsNet:Ebay. own go cost check Aliexpresss u fit see Chinese made Presidential form..... |
BigDawsNet:lol or make he jus come buy Presidential form and contest for president... |
You don't start what you can't finish..... I remember bak den in Primary schl nd Secondary schl you will see student approaching dere teachers to go get bag from dem even make I late for schl nd see any teacher coming with his or her bag I will never approach u mak I chop my cane in peace.... we see slavery as been humble in this part of the world.... You start something u wan come pull out now wu does dat u already gave your boss the impression that you will always be his or her bag carrier so all of a sudden u wan stop him or her on wetin he or she don turn to hobbie... |
Puskas:Please give us the statistics at least the west erudite skullers can't scatter our party dem no dey tell us to du sit at home.... So I insist for every 2 people wey Skullers kill UGM don take 30 people..... So get us the statistics let's compare it with people they've been killed so far in east and also compare it with Zamfara and Borno you guys are doing killing competition with.... |
lol he be human being now.... Is it possible to go to Ghana and not taste there Jollof rice and see if truly is delicious.... |
Puskas:The west is peaceful at least erudite skullers no dey give us instructions to sit at home erudite skullers no dey go beat people wey wan go colet dere PVC for INEC office nd disenfranchise people from voting.. And before erudite skullers kill 2 people UGM don kill 30 since you people like competing with Zamfara and Borno in killing spree so automatically the West is safe..... |
eh eh |
600 years sit at home loading in the east... |
Make dem arrest this man dealer asap the package wey he dey give diz man dey take him out of reality.... |
This Bandits people no dey rest the train people wey u kidnap u neva colet dere payment u still add more people.... which kain businessmen be diz dem no dey rest... |
For now our leaders no get our time dey only focused on 2023.... so dem no go ban any bike for that axis.... |
lol he be lik say this Ghanaian people dey nice oh Charle mail him to Cross river or Delta asap.. |
Her people go soon bombard this thread now telling us that she should go bak to where d husband dey rule that dey don't av room for her.... And later dey will say dey ar accommodating if you can't accommodate your own just because she go marry for anoda region abg aw u wan take even giv someone outside region any political post u wey no fit accommodate ur own.... |
No cause for alarm dem jus wan colet dere share ni diz one no b ordinary person like Yahoo boys... |
No cause for alarm no be Yahoo boys dem arrest or just an ordinary person dem jus wan colet dere own share... |
Na breakfast kill diz one... |
Election time don reach na to dey hear different kind of story.... |
Dem run diz game plenty for Abj colet 500k drop 50k kickback.... imagine collecting kickback on loan money wey no b say na free.... |
ok na ugly people suppose dey commit suicide I don't understand ![]() |
be pursuing invisible recruitment oh I no know which country immigration u dey apply for buh I'm sure no b Nigeria immigration.... |
wetin wizkid dey find inside sermon bayii |
Bring it on na free show be diz without subscription.... |
This life sef dey some how to chase paper na wahala to chase education still wahala.... |
lol naso Fashola dey make Noise den abt electricity where d man now e don cold Nigeria problem can make u clueless..... All this Motivational speaker sef always using mouth to draw things like say Nigeria problem na inside cardboard e dey wen state government start to dey carry u go court and start buying Judgement ur eyes go clear... You fit detect Nigeria problem from far na wen u reach dere u go du testimony..... |
People dey carry all this scam to anoda level wey person no fit even imagine....
|
Mak the police check the suspect well dem looks like DSS and Fulani herdsmen... |
which kain Combo name b diz.... Even NCAN dey confused... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 340 341 342 343 344 345 346 347 348 (of 580 pages)