Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 342 343 344 345 346 347 348 349 350 (of 580 pages)
lol which kain weird name be diz.... i even ad to open the topic abi news to see if I go see some ![]() |
lol which kain testimony be diz... He jus be like after you cook food finish you say mak u enta room go pick plate before u get back to kitchen dem don carry the pot and d food.... |
aw fa I fit see 2k for your hand dere ![]() What do you do for living.... reply.... I kill for living ![]() |
kill them Asap.... And if Police no fit run am make dem send dem to Cross River or Delta mak dem run am for dem asap.... All this Bike robber dem no dey get mercy dem dey always dey brutal.... |
lol na untop 33k u lose job abg u no want progress for ur life abi I no even understand..... The Govt should kuku put am for Law mak people dey serve forever nd be enjoying the 33k since you no wan progress for ur life.... |
DuBLINGreenb:Be blaming Osinbajo what happen to buying a Train that comes with CCTV I'm sure isn't possible getting a new Train wey no get inbuilt CCTV in diz era unless ur presidential material go buy us 1900bc Train.. |
Become president my ass Train wey e go buy no get inbuilt cameras... Be buying us 1900bc Train.... Na all d New BRT bus for Lagos get ordinary CCTV.... Buh Minister of transportation buy us new Train camera no follow am come he come write anoda budget for CCTV giv NEC to approve scammer .... |
So the state govt wan start rearing dere own Cow ![]() |
k |
lol so na man of war u want make we av ![]() Anybody wey enta make he try use Wike du Minister for Defense I wan check something.... Anybody wey enta between APC or PDP mak dem try mak am Minister of Defense mak we check people wey go colet.... |
Ukraine wey dey go tru war are dey really suffering more dan us cos I no understand again..... we no dey at War buh everyday the Govt keep dealing with the masses.... |
Take Fifa to Tanko den let him use is Supreme court Technicalities to deal with FiFA... |
lol Naira wey be 600 for everywhere now even for Crypt0 market.... |
So after that they should increase the rate... Na temporary solution this Govt sabi du.... |
The thing be like admission list.... This are list of people that can afford to pay the money wey dem bill dem... |
indigenous234:Na everybody dey hate you people getat from here the topic no mention SE buh u guys still bring your crying spirit drag SE put for the mata.... |
successmatters:Why not reply me mr English cry cry baby.. Yenyenyen like pikin wey him Pampers don soak na why your region dey compete with Zamfara comparing how many people wey dey die for south East nd Zamfara.... |
successmatters:oga goan rest must everything be about South East someone can't come online in peace nd comment in peace wetin b all na problem sef na only all na dey d country... South east this south East dat u people cry too much goan rest aw many students don protest for south East wey placard dey him chest wey law enforcement agency don kill.... You people should rest with this your crying up nd down.... |
Lol Buhari don hold am with 2 by 2 plank e no fit collapse finish.... |
If the protest mistakenly go gain ground for Benin I know say oda state go take am serious.... |
where this people dey see all dere group of friends from.... Naso brother abg raise me 2k till next abg borrow me 100k na so so borrow me group of friend person jus dey attract ![]() |
Another Online president.... |
lol |
Plane wey we still enta 25k last year..... oh ma wa ga oh with the way things are going he be like say na only ritualist and Politicians go dey enta plane .. I no sure say ordinary civil servant fit afford this fare talkless of Lecturers |
Issa giveaway session for the Politicians... |
successmatters:Buhari also Talked about his Yearly Barren 100 cow buh people no too reason am say someone that keep having 100 cow Yearly witihout even adding one can't grow the country.... So dey should stop saying jargons we need something realistic and not using poverty to du yardstick to progress .... |
Leave am he didn't know he failed as a father... You don't owe your kid only education..... You owe dem aw to be productive nd be creative if truly you the Father have vision and potential..... You wey no fit build ur son of 30years on how to be productive and not depend on you again aw u take dey different from people depending on only Oil and not diversify.... Your kid can't diversify cos is not productive at 30 he still dey depend on you to get him a car cause his clueless... |
This same ASUU wey dey protest na dem dey rig failure as government... When next election show now nd the strike is still on diz same ASUU VC will be called by INEC to come nd become REC dey will neva reject... Both FG ASUU are greedy folks wu doesn't see any future in the youth..... And JAMB still dey sell form allow people write exam abg shey JAMB don build schl for people wey dem dey sell form for..... |
logicalman:Lol you've not raised any tangible point from what you just wrote enjoy your love for lie.... You gave your child only education is that all a child needs to excel. What about starting an investment in his name the day he was born so that he won't have to depend on me anymore or even looking for any job when he grows up when the investment is still intact to use as capital to start something tangible..... You people will always run away from the real question is a failure as a father cos education is not the only thing you owe your kid you owe dem aw to be productive.. This will help them even if you're no more there to look out for dem..... |
las las student go get grey hair going to schl... Student wey still gt something tangible to do with him life should goan find something to learn.... |
if Obi son of 30 years doesn't have a car of his own that means is son too is not productive.... Which impact Obi don create for inside him pikin life at least we av parent that buy shares, stock in there child's name, buy land in there name for them to use when they grow up so automatically it shows he failed as a father you don't need to buy your kid a car but the impact the investment you made in there name can take care of that ... You that can't create impact in your childs life for him to grow, u can't invest in your child na u wan create impact for your country u dat can't come up with long time investment in your kids name that can mak dem look after dem sef without coming to meet you for money..... Your Obi na Failure make e getat abg.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 342 343 344 345 346 347 348 349 350 (of 580 pages)