Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 343 344 345 346 347 348 349 350 351 (of 580 pages)
Lol the ticket don even turn pure water... |
lol everyday with different type of questions for Nairaland wetin u wan use d answer du ![]() u wan go rob dem abi u wan use am motivate yourself... |
That man on shade na Meme.... The man be like weldone LAWMA so you wan pack the Waste ![]()
|
When dem go arrest Buhari nd Osinbajo.. And also dat minister of Darkness wey wan give us light within 6month... |
lol I only came here to hear from Motivational speaker as job keep searching for dem like free WIFii... |
me sha know say the next person go suffer e must be a magician cos Buhari don finish all the life line to colet loan... And if you make small money na d loan wey Buhari colet u go still use am dey pay back.... |
SwissMass:Leave him so because someone dash u land to build house you should give the person free access to the house..... The least dey can du is give some of the indigene scholarship buh bkuz dem dash dem free land mak dem turn the schl to cheap schl like akube bra daz not possible...... |
las las na to dey use money for flight to pay ransom to bandit ![]() |
Iceberg3:from someone speech you can figure out what someone is capable of.. When Atiku said he will sell NNPC we all like this one will sell the country when he enters so with that statement alone we know what he his capable of so stop trying to look for excuse.. We want to hear brand new ideas and new policies not you saying you want to continue someone's legacy.. Which legacy him principal get pass causing havoc with shocking policies we have tasted his boss policy and is not healthy to us we need to hear something new and new policies we don't want what we av tasted before.... so he should be able to give us something convincing.... |
Iceberg3:So by saying he wants to continue the legacy of his boss is what we need to hear legacy that's putting Nigeria tru hell please tell me between his boss, cabal and the masses who did he wants to serve this time around cause I don't understand.... If he didn't say that continuation of legacy speech someone can still take him serious but with that speech alone shows even if he enters na Buhari still dey rule cos he will need to keep maintaining dere type of brutal policy killing the masses business and economy... |
Iceberg3:You people should rest with this excuse jarey he can't go against his principal but is looting like his principal.... Abi no be him don start dey du giveaway to delegates so... And you don't want to go against your principal why saying you still want to continue with his legacy if truly you're a visionary man and you don't like your principal policies..... |
Won ni eranko to ba bah Aja rin oh ma je igbe... imagine a professor saying e wants to continue with the Lagacy of someone wey no even sure if e get SSCE this your own cluelessness go schl still colet certificate and also av PHD in cluelessness.... |
That boy up dere always crying like someone wey dem colet him bread carry only the nylon giv am.... Aba made Lagos prince.... |
PrinceOfLagos:oga goan rest you wey b say if u neva mention Tinubu name a day u will enta Coma na u go come rest from Nairaland.... Calling is name daily gives u orgasm.... or d economy don reach ur side na 10mb u dey du now..... |
PrinceOfLagos:You don come back from jail with ur main moniker dem go soon mail you back to jail you go switch bak to ur alternative moniker.... Aba Made Lagos prince wey no know dere agbole... |
Emefiele wan use owo CBN play Lotto.. He wan use CBN money carry for presidential ticket..... |
![]() |
Them don carry helper handicap ![]() |
So If e no dey intrested as dem dey force buy form for him shey the party go refund d money.... |
which kain mixture b diz he wan look like the type of combination igbo inspiration dey always give person ![]() Try use Semo to mix your beans next time also no use Garri ![]() |
hmmmm... Shey diz people no dey know say dem go dey run dem drug test or dem go dey eat wetin drug dey inside nd dem no know... |
Temi2468:Oga goan rest jhoor wu no know Oke odo before u get to schl gate ur lie as been bursted you're now seeing it as insults.... |
Temi2468:hmmmm Mule... oga na just ordinary doz small breeze wey dey roll na him u dey compare with this..... |
That's what you get when you try to penetrate with ur peniss, finger nd Lick plate at the same time ![]() |
frowland:Lol where did you get that from I don leave the country severally and people can't send to me.... Been to almost all d West Africa country sef still dey can't send to me and any time I call my bank that've branches there dey always tell me CBN policy doesn't allow sending out from Nigeria even with having a company account with dem.... so please show me where u get your info from you can mail your bank dey will tell you point blank you can't send out of the country to even ordinary Niger or Benin.. |
PrinceInTheNort:You that know something tell us please you think people doing the business passes tru d bank again u don't need all doz Cryptoo is derr for u... |
Chinnems:Can someone receive money without proper documentation...... dey shuld goan rest jarey.... Na wu wan stress himself pass tru Nigeria bank to dey du all doz transaction sef wen u can pass tru Cryptoo platform mak dem go rest... |
He be like say diz CBN people are on drugs... Can you send money out of the country.... CBN policy doesn't allow someone to send out money to other country you can only receive so what transaction are dey talking about.... |
KingOfBoyz1:my region is not safer than east but did you see skull miner attacking people going to take PVC and disenfranchise people.... worst worst you mention skull miner in my region nd skull miner no dey tell us to du Sit at home so find anoda thing yarn... |
LeoDeKing:Imagine wen Akerodolu wife wan contest dem don run dey disown her like she's not from the region... I remember that woman from Zamfara or so that Imo Govt appointed we can see crying all over the internet.... buh once u associate yourself with other region dey start hating nd having bitterness towards you.... |
doz are the one without hate and enjoying there host state without any bitterness..... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 343 344 345 346 347 348 349 350 351 (of 580 pages)