Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 341 342 343 344 345 346 347 348 349 (of 580 pages)
online voters... Dem don du primary fess |
Motivational speaker murasi... |
The Journalist should be sentenced to death asap all this fast food journalist always looking for attention.... |
which kain wahala b diz... Why dem dey start wetin dem no fit finish.. |
Another Cruise.... Make e no b like say dem no come the party also.... Make dem invite NDLEA and Mayb FIFA to the party also ![]() |
Nigeria Bawo are u high on igbo.... If u wan talk, talk nd stop saying jargons RIP don du.. So my grandfather wey die too na Nigeria loss be dat if we ar to give mumu speech like ur own.... |
lol dollar don jump everywhere even for Cryptoo market dey are selling for 605 already.... |
while in some region dem dey accuse each oda of importing thugs nd destroying dere states for dem.... |
Or they should jus keep it with Bandits and Boko Haram since nobody can intimidate doz ones even the law enforcement no fit intimidate dem.... |
Na cruise all diz one wan catch jarey.... |
wetin b the content abi we no go get content of wetin e dey sign... Na only pishure we dey see... |
I go to chicken republic buy full chicken with 1 coke nd 2 Kolaq afta dat I will goan sleep... When I wake up I move to another day.... |
Lol 2023 Year of Sapa pro max ![]() |
Director general your Minister wey u direct to resign yesterday don resign finish before u switch to ASUU... |
I never add the Buhari regime survival to my CV I'm waiting mak e finish mak I come add the 8years to my CV ![]() |
Wetin dem go tell God wen dem reach lik diz.... Drink Beer colet bomb... Same thing Taraba... |
Clueless president issuing confused directive..... |
You people no dey calm down make dem du Primary fess abi dem no go du primary before dem du election.... And dem no dey du election online na with PVC in real life... |
lol the anointing oil of some region ![]() |
lol oga we don move on no disturb us abg... Kim fit say mak dem go kill the patient tru firing squad ![]() |
Nobody is saying they shouldn't campaign buh anytime dey are asked dey shuld name one project he initiated and finished dey will start telling us is visible to the blind why not name it dey will start abusing people.. |
Lai no fit contest now Lai wey no fit win ordinary Chairman for him LGA na him go contest... The person wey I like pass na Fashola the guy jus go rest he no stress himself again afta baba don use work kill him nd he couldn't even add any Kilowatt as Minister of power he jejely go rest.... |
People wey dey suffer pass na all diz boys wey dey use V8 engine always bragging abt aw dere Vehicle is like machine.... Buh right now dey will be humble cos dey can't get fuel in dere V8 machine.... Small thing on the road dem go dey use dere machine dey bully all diz ekuke Lexus and Toyota on the road... |
frenzzy2:And if the strike last pass a year u think say to renew for tenant go easy.... |
he dey affect businesses around the schl premises and landlord also... |
lol which kain country be this... So if i buy car from Toyota and dem kidnap me na Toyota suppose rescue me..... abi na which kain people be diz this people get any working brain at all.... I neva still believe this News cos even a year old baby no fit yarn this kind of speech.... |
i just hope no b Media trial b diz again like Efcc dey always du... |
How this man take dey different from ladies wey dey du photoshoot up nd down... |
Make dem wait na DSS and Fulani herdsmen dey come dem jus wan talk to dem in the language dey understand.... The singer still carry guitar for neck like chain pendant wetin e suppose throway and run for him life ![]() |
lol who say e no get power no be him appoint dem no b say dem elect dem dey ar appointees.... |
wetin don dey happen since bak in d days na him dey wow all na now... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 341 342 343 344 345 346 347 348 349 (of 580 pages)