₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,812 members, 8,513,810 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 02:50 PM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 360 361 362 363 364 365 366 367 368 (of 580 pages)

Foreign Affairs › Re: We Should Put China's Flag On F-22 Jets & Bomb Russia - Trump Advises U.S (Pics) by inoki247: 9:06pm On Mar 06, 2022
Too much igbo
Politics › Re: Kerosene Is Now N500 Per Litre by inoki247: 4:45pm On Mar 06, 2022
revived2:
1litre is gas is far better and lasts longer than 1ltr of kerosene

Nah to buy coal pot like this dae run charcoal
Me I no even understand the country again like diz now if care is not taken the country fit push everybody into depression....
Politics › Re: Kerosene Is Now N500 Per Litre by inoki247: 4:30pm On Mar 06, 2022
nothing come even cheap again the Gas wey dem even use scope dey sell for 600 naira dem don add 50 naira to am lik play lik play dat one too go increase....
Foreign Affairs › Re: Italian Police Seize $200m In Russian Oligarchs' Assets by inoki247: 3:12pm On Mar 06, 2022
Truvelisback:
Italy dey do their own, nobody talk, when Russia do their own, wailers go come here dey wail.
Lol mak Russia too seize any of there asset wey dey Russia Abi dem hold dere hand....


they can't do more dan dere usual Nuclear bomb talk person dey fight u with stick instead of retaliating with a stick u go carry Gun....
Politics › Re: President Buhari Departs Abuja For His Medical Trip In London (Photos) by inoki247: 2:34pm On Mar 06, 2022
lol this man dey confused
Politics › Re: Collaboration With Traditional Rulers Is Critical Now Says Osinbajo by inoki247: 2:29pm On Mar 06, 2022
lol this one and speech up nd down....

For say dem no giv this man VP na book e go dey write dey publish up nd down lik diz...
Politics › Re: Revealed: Real Reasons EFCC Is After Oyo Government by inoki247: 2:23pm On Mar 06, 2022
lol the Mata no clear if the crime waz committed by the past Govt wetin concern the present one....

you go afta the d Govt wey leave....
Politics › Re: US To Offer Kyari Legal Representation, Keeps Mum On Extradition by inoki247: 7:20am On Mar 06, 2022
This Kyari mata na Movie wey no go gri finish....


The day dem plan to give the main culprit in the fraud case Judgement not knowing the judgement will be postponed NDLEA put a wanted man tag on Abba imagine oh same person wey don dey police Custody since Saturday e reach Monday u talk say iz wanted...


He reach 2nd day wey dem say the AGF don approve him extradition na dat time NDLEA see time to charge him to court someone you've been going to court everyday to colet a warrant to hold him more...


Person wey u no see parade like the common Criminal u people shuld kontinueee....
Foreign Affairs › Re: New US Ambassador, Nicholas Burns Arrives In Beijing Amid Tense Relations by inoki247: 7:16am On Mar 06, 2022
Na person wey don chop belleful dey fight...
Politics › Re: Chuks Ibegu Warns Against "Dangers Of Denying Igbos 2023 Presidency" by inoki247: 6:44am On Mar 06, 2022
This people I no know wu talk jargons pass between dem nd Zazu Portable....


Go dey threaten everybody...
Events › Re: Fuel Souvenir: Lagos Police Orders Arrest Of All Persons Involved by inoki247: 10:00pm On Mar 05, 2022
lol wahala be like free fuel undecided undecided



Abi u wan ask dem where dem get dat large sum of fuel to share from for dix scarcity period mak e no b say dem get dere own personal refinery....
Politics › Re: Abeg NCDC Done Tire To Give Update Abi Coro Done Go? by inoki247: 12:23pm On Mar 05, 2022
lol dem dey help FG evacuate people wey dey Ukraine for now wen the evacuation don finish dem go update u undecided undecided
Politics › Re: Olusegun Obasanjo Celebrates His 85th Birthday With Novelty Match (Video, Photo) by inoki247: 8:52am On Mar 05, 2022
how many odds dem put on him undecided undecided
Politics › Re: Is This What Nigeria Has Been Reduced To? One Word For Nigeria In This Picture by inoki247: 8:47am On Mar 05, 2022
lol

Events › Re: Erelu Okin: Fuel Shared As Souvenir At Chidima Ogbulu's Installation Party by inoki247:
with the way the country is going dem go soon dey share Gun cos of insecurity most especially in the North...
Politics › Re: AEDC Gives Reason For Low Power Outage, Apologises To Customers by inoki247:
I tot d Minister for power talk say na bkuz of dry season na why we dey get power outage....

They will soon Blame Russia vs Ukraine fight...
Politics › Re: NNPC To Nigerians: Avoid Panic Buying, We Have 1.7bn Litres Of Petrol In Stock by inoki247: 4:17pm On Mar 04, 2022
lol
Politics › Re: JUST IN: President Buhari Jets Out Of Nairobi And Lands In Abuja (Photos) by inoki247: 3:47pm On Mar 04, 2022
Lol he miss road or e dey fear mak Missile from Russia no go knack him for UK...
Politics › Re: Buhari Returns To Nigeria Instead Of London by inoki247: 3:39pm On Mar 04, 2022
lol abi dem don hint baba say Missile from Russia fit mistakenly enta UK next week undecided undecided
Crime › Re: Sergeant Bello Kills 6 Colleagues At Police Headquarters In Maiduguri by inoki247: 1:47pm On Mar 04, 2022
Na Family Mata dem go settle am for force headquarter undecided undecided
Politics › Re: Fuel Scarcity: Heaven Won't Fall, Nigerians Will Survive - Femi Adesina by inoki247: 8:09am On Mar 04, 2022
Everybody for this Govt jus get Certificate in talking Gibberish sad shocked
Sports › Re: EPL: Werner To Follow Abramovich Out Of Chelsea by inoki247: 7:59am On Mar 04, 2022
ok
Travel › Re: FG To Give $100 Each To Ukraine Returnees by inoki247: 7:54am On Mar 04, 2022
OnionBandit:
Just listen to yourself. Can't you see how unreasonable you sound? Na federal government send dem go Ukraine? Why can't we appreciate little gestures? So you expect the government to give them enough money to make dem comfortable here? What about those who have been in the country managing with little or nothing to eat? You no even thank God say Nigeria came to their rescue when they needed it most?
Lol what's my own oga na cruise me dey catch nd if u tak am too serious na u know...
Travel › Re: FG To Give $100 Each To Ukraine Returnees by inoki247: 7:33am On Mar 04, 2022
lol yes $100 at least dem go buy house for Lekki nd a brand new car with dat undecided undecided
Crime › Re: BREAKING: NDLEA Files Eight Charges Against Abba Kyari, Six Others by inoki247:
Oya dey look na diz Case dem go use delay him going to Yankee....


All doz the AGF don approve him extradition na still inside the movie undecided undecided
Career › Re: Chicken Republic Sacks Staff For Dancing On Duty by inoki247: 4:19pm On Mar 03, 2022
Lol men don join the TikTok syndrome wey posses woman....
Foreign Affairs › Re: Exclusive: Russian Firms Rush To Open Chinese Bank Accounts by inoki247: 4:18pm On Mar 03, 2022
lol Yuan na currency if you ask a Chinese trader between Dollar or Yuan which one du u want dey always say Dollar....


I remember when Nigeria dey Hype the swap deal den till today the thing no gt impact....
Crime › Re: South African Woman Murdered By Boyfriend Who Accused Her Of Cheating by inoki247: 2:27pm On Mar 03, 2022
ok
Crime › Re: Alleged Sex In Car On Lagos-Ibadan Expressway: It Was A Case Of Murder & Suicide by inoki247: 2:24pm On Mar 03, 2022
We already know say sex no fit kill 2 of dem at the same time.....
Foreign Affairs › Re: Top Russian Major General ‘killed' Fighting In Ukraine In Major Blow For Russia by inoki247: 1:45pm On Mar 03, 2022
When Russia Army die or dem seize dere tank na Western media propaganda according to some people....


I dey always think maybe all this Russians na aliens wey no fit die....


Na war b dix so both side must lose...


Even ordinary Boko Haram fight wey dey go own for here our security personnel dey colet...
Politics › Re: Malami Releases Statement On Abba Kyari's Extradition Process by inoki247: 10:04am On Mar 03, 2022
lol abi the NDLEA format don cast e no work undecided undecided undecided
Politics › Re: Zubairu Dada: FG To Spend ₦3.5 Billion To Evacuate Nigerians In Ukraine by inoki247: 6:10am On Mar 03, 2022
lol

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 360 361 362 363 364 365 366 367 368 (of 580 pages)