Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 393 394 395 396 397 398 399 400 401 (of 580 pages)
Wetin dem ban still full everywhere.... You no fit force something on us let am enta ur brain.... |
Na Evil Forces they allocate money for security dey chop am... |
Abeg where d flood u people will sha b looking for attention.... Just say the campaign picture flood your phone and your computer... |
Them go soon demolish him office the Governor will now look for excuses like he didn't have the right papers that the office was acquired fraudulently or iz office is under power line... |
They raise your hope high that you can become the next billionaire... Just as the APC govt raise Nigerians hope high say everywhere go turn Eldorado nd 1 dollar go equal 1naira... |
This one no b ordinary hoodlum na assasination.... |
I hope they won't start accusing other Nationals for d the massive transmission of Omicron.... |
Me I know and e don sure say na anoda Disaster worst than Tsunami dem go elect.... No be Nigeria again dem go first elect useless people for the NASS nd also Governor before dem come top am with a Tsunami President.... |
The Governor look confused sef u calling people to round table to talk and a peaceful walk abg for what.... You guys said nothing happened that night so wetin u dey waka for nd looking for people to come nd sit on a round table.... |
After Omicron na Macron remain e b laik say diz Covid go still get plenty Specie.... Last time na Delta Variant.... Maybe the Next one will be Covid Pro Max.... |
I'm sure if dem say mak people choose between Covid nd HiV na Covid people go choose pass... |
ok can you getat with your 9million offer... |
BigDawsNet:No b Nigeria Forget dat just give person wey wan verify am 2k den it's verified... |
I know say people don dey print out the Covid Vaccine Card massively laik diz Nigeria wey no kuku gt Database.... Oluwole Vaccine card loading..... |
Go Niger state and hold money for Ransom incase Bandit hold u.... |
Lol Tresure Box wey dem see na only Ogogoro full am.... Make dem send am to Bayelsa people Asap dey like consuming anything that comes from the water.... |
ok |
Monster's everywhere.... if you colet body guard to safe guard u e fit b say na him go lata shoot u nd kill u las las... This life sef u can't run from death e dey run him game anywhere.... |
Election is coming... So dey wan du dere Election time Giveaway... No be Tradermoni again na Subsidy Money now.... All the people wey colet Tradermoni bak den hope you guys don finally turn billionaire cause the 10k is meant for you people to start business or a company.... |
Steve Harvey I dey always feel him talk show... And he also gave us one meme... |
ok |
ok |
Make dem pack more people from North nd send dem to dere people at least e go dey ok laik dat.... |
lol when you're done deceiving your fans let us know... |
Lol dem don see dere match na dere own witness dey find excuse now.... |
lol him nd Poco b school mate for LASU since way bak... |
All this waka waka no go solve anything.... Why cant the Government jus come out and admit dey fvcked up and ready to implement the report at least with this it will pacify people more.... |
ok the way e dey take care of people wey don take am... The one wey still dey outside neva dey work.... if dem don discover the original make dem holla me will goan colet dat.... |
This our government dey get plenty mad format for hand.... If truly dey are really sorry den dey shuld admit dey all fvcked up not all diz waka waka format... Wetin waka wan solve |
ivandragon:Lol oga calm down all na initial gra gra... No be APC dey like giving us something that will keep us busy... |
The way all this state Govt dey see all diz King now dem b laik Aide to dem dey jus deal with dem anyhow dey lik.... |
Wahala... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 393 394 395 396 397 398 399 400 401 (of 580 pages)