Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 390 391 392 393 394 395 396 397 398 (of 580 pages)
lol Mr Omicron.... After u don go around to share Omicron to ur counterpart in Africa..... |
blackpanda:Which truth I don't like he reach politician time dey are doing media trial dey shuld mention the Politician name.... They parade Yahoo boy without even taking dem to court yet so why can't dey du d same to the politician instead of coming to say jargons.... |
lol sim Linkage wey no work... The sim Linkage na to protect us... Buh why all na dey off the same Network for Zamfara, Kastina nd Kaduna if truly sim Linkage dey work you people beta Getat... Me I jus know u no fit dey smart pass diz people cos ones u bring out one scope anoda one go work life no hard people dat will goan buy anoda country sim nd Just roam the number nd be calling with ur network lobaton mayb u go link roamed number with NiN too.. |
The Serving Govt no get name abi u people want to start ur media trial again... Always trying to look for something to gt us busy.... |
So in one words we shuld Vote Al Mustapha e b savior Abi...... Police nd military brutality don dey since imagine you arresting someone to rape... |
Blackman dey face alot for this world... Shey Zamfara, Borno nd Kaduna get Airport mak d president please upgrade am to international Airport and direct only Emirate Airline flight to doz area make dem too know aw e go b... |
ok |
For say dem dey pay royalties for Memes ni Pawpaw go don turn billionaire right now.. |
right now Femi don pick him pen he go soon send him reply... |
Grand Commander of the Order of the Federal Reactor (GCFR) |
Mechanic by book.... Tell most of dem to fix ordinary plug dem go dey confuse.. |
lol |
lol |
No blame dem na kill dere own Agbero dey kill each oda... |
The video is old... This video na around May wen dem say dem wan du constitution review..... You people laik recycling News sha.... https://www.youtube.com/watch?v=ONCZyoKj5n0 |
lol |
ok |
lol |
ok |
Host wey no yield anything |
lol shey u people get life ni u don say if we talk for south say na act of removing ur broda from Aso rock.... |
Motivational Speaker Murasi... You think say Nigeria problem hear English ni u people shuld getat abg... |
lol we know say na both of you dey ment.... How I take know say the girl no well na when she say few month ago say the man waz having an affair with dere maid abg shey person wey dey impotent dey cheat again I don't understand..... You say he no allow u see ur kid u wey carry phone dey video am wen e wan hit u bak den... I'm sure na so u go carry phone reach him gate nd wen u ar been denied bounced bak by him security na everything u go record come upload online... I know say she jus dey try to secure the kid custody so dat monthly money go dey enta steady steady.... Enough of all diz emotional game.... |
lol the performance fit be the Ex pension... He dey try pay her some pension ![]() |
You never dey serious with life.... Abeg share the location for here nd see aw people will bombard the place with dere application like ant wey bombard sugar even someone with MSC go apply.... you beta cherish wat u av for now... |
For say Na Nigeria the wedding wan happen now shebi we for Send EFCC derr to go check on dem.... |
ok |
lol na wetin vex me den b dat I no dey stay house for day time only come home in the night to switch on my fan I no even gt strength to watch TV dem dey bring me like 15k nd I dey pay aw much I can afford till the money accumulate reach laik 300k + na so I write letter to dem say I no want dere bill for my house again.... Aw much b one hectare of farm land for North excluding Bandit fee dat I will goan pay 300k+ for laik 4month now na my inverter connected to solar I dey use I no gt time for nonsense.... |
ok |
This regime if you du anyhow you see anyhow.... And if people dey talk abt bully diz Govt too go shook mouth wetin b diz wey dem dey du... |
You shouldn't beg or force anyone to continue with any relationship if they are tired if not u might regret it cos dey will start feeling laik dey ar doin you a favor.... |
lol lata dem go dey follow people blame Buhari aw dem take dey different from him.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 390 391 392 393 394 395 396 397 398 (of 580 pages)