₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,819 members, 8,513,829 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 03:41 PM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 391 392 393 394 395 396 397 398 399 (of 580 pages)

Foreign Affairs › Re: Hun Sen, Cambodian PM Orders All US Weapons Destroyed by inoki247: 7:41pm On Dec 10, 2021
Mak dem import from Nigeria our tools win war..

Make dem come take diz Bullet proof first mak we test am if e go work nd help dem win war undecided undecided undecided

Politics › Re: Our Lives Matter', Northern Youths Protest Against Widespread Insecurity.(video) by inoki247:
lol I think say all na life no Mata ni.. .



No worry Soldier go soon come clear u people...
Crime › Re: ACP Badarawa Assaults, Detains Umar Nurudeen For Parking Near His Car In Suleja by inoki247: 6:27pm On Dec 10, 2021
The ACP na fool untop Tokunbo car na him u dey harass person....


3m wey no buy pass Corolla 2005 Tokunbo.

Abi which car u wan buy for tear rubber for 3million unless u wan go steal am.
Politics › Re: We'll Ensure Free And Fair Elections In 2023 - Buhari Assures by inoki247: 6:17pm On Dec 10, 2021
lol lori iro...

You wey neva see electoral act bill sign...
Christianity Etc › Re: God Told Me He's Tired Of People Who Are Not Married But Have Sex - Preacher Say by inoki247: 6:16pm On Dec 10, 2021
lol Nibo Latun jasi bayi. grin grin grin
Christianity Etc › Re: Prophetess Patience Obi: Submit Your Money To Your Husband Before Spending Dime by inoki247: 4:43pm On Dec 10, 2021
Lol ok
Politics › Re: Precious Chikwendu's Interview About The Abuse In Her Marriage (Full Video) by inoki247: 12:50pm On Dec 10, 2021
There Wahala..
Christianity Etc › Re: Anambra’s Largest Gospel Music Fiesta, 'Expression' Holds In Awka(photos) by inoki247: 11:47am On Dec 10, 2021
Where ur present Governor abi guy man don cross border leave...
Science/Technology › Re: Zebra Swallowed By A Monster Crocodile (Pictures) by inoki247: 10:48am On Dec 10, 2021
lol
Politics › Re: Power Generation Drops By 1,119.6MW, Sector’s Growth Falls By 45% by inoki247: 10:00am On Dec 10, 2021
ok
Education › Re: FG Begging For Strike – ASUU, Nsukka Zone by inoki247: 9:26am On Dec 10, 2021
This new ASUU chairman is too gentle Jarey e b laik say dem don know say diz one no fit du shiit...

Las las ASUU will goan call bak Abiodun na him sabi dere body language..
Politics › Re: Sanwo-Olu Unveils New Power Policy To Meet Lagos Electricity Needs by inoki247:
You people shuld keep unveiling jargons everyday...

24hrs electricity isn't a rocket science..

A serious Government will fix the power problem in six months in Fashola Voice...


Na Ghana dey derr so dem dey gt 24hrs light I no even know aw dem take dey du am if dem wan tak light for long sef for lik 2hrs or 5hrs u will see the update on dere page stating that an emergency maintainace is coming up...
Education › Re: Sonny Echono: FG Reached Agreement With ASUU Under Duress by inoki247: 8:06am On Dec 10, 2021
But to colet loan dey easy for u people...

But for you to give education more attention don turn under duress...


And this new ASUU guy sef e b laik say e wan dey useless Biodun no dey waste time e laik strike laik aboki laik kolanut...
Politics › Re: Queen Sandra Bassey Marks 100 Days In Office With Overwhelming Achievements by inoki247: 9:49pm On Dec 09, 2021
This boy no dey tire...


You go sha dey carry jargons come Nairaland everyday..
Politics › Re: Agitations:Nigeria Must Embrace Restructuring Before It Is Too Late, Says Fayemi by inoki247: 9:03pm On Dec 09, 2021
You're madt...

Who dey power no let me say Thunder from Bermuda triangle strike u dere...


is almost time for election u people want to start again...
Foreign Affairs › Re: Sick African Politician In Open Roof Vehicle Campaigning For Reelection by inoki247: 7:53pm On Dec 09, 2021
Africans too like power e dey b laik Fruit Juice to dem dey don't always want to letgo..
Politics › Re: Precious Chikwendu Is Suffering From Bipolar Disorder, Schizophrenia – FFK by inoki247: 7:43pm On Dec 09, 2021
You people shuld just getat...
Celebrities › Re: Seyi Shay Shows Her Baby Bump In Dance Video by inoki247: 1:45pm On Dec 09, 2021
Having baby in diz part of the world don turn achievement...
Jobs/Vacancies › Re: Who Else Got This Text On National Youth Volunteer Program? by inoki247: 12:11pm On Dec 09, 2021
Enjoy your Nomination Comrade..


You go dey alright las las...
Politics › Re: Omicron: Sanwo-Olu Shelves Lagos Peace Walk by inoki247: 11:32am On Dec 09, 2021
lol
Nairaland General › Re: Transparent Toilet For Those Who Fear Snakes (Photo) by inoki247: 10:22am On Dec 09, 2021
I think say we don move pass this snake in the Toilet so why u dey try remind us again....
Romance › Re: The Girl I Had One Time Fling With Is Pregnant by inoki247: 10:17am On Dec 09, 2021
More wins Comrade...


loadin loadin din din

Pampers loadin...
Foreign Affairs › Re: Biden Issues Stern Warning To Putin On Ukraine ( Pics, Video) by inoki247: 9:55pm On Dec 08, 2021
We miss Trump our Drama king everywhere come dey boring undecided undecided undecided
Politics › Re: We Are Suffering, Hungry – Policemen Cry Out, Demand November Salary by inoki247: 9:01pm On Dec 08, 2021
lol na Civilian go use head carry am las las...


I jus pray dere extortion way of life and kidnapping people no increase this Dec...
Politics › Re: Delay In December Salary: FG Warns Civil Servants To Prepare by inoki247: 8:43pm On Dec 08, 2021
The Police own na d Youth go use head carry dat one dem go extort anyhow diz Dec...

Expect Kidnapping to skyrocket diz Dec from the stable of the Police...
Christianity Etc › Re: Catholic Priest, Edwin Obiora Becomes First Priest To Become SAN by inoki247: 5:00pm On Dec 08, 2021
ok
Politics › Re: LASTMA: Our Officials Were Not Involved In Ojodu Accident by inoki247: 4:56pm On Dec 08, 2021
Soon Police too go release statement say dem no dey among...


Maybe na EFCC dey pursue the trailer den...
Politics › Re: Muazu Magaji To Ganduje: "Islamic Education, Not Harvard, Is The Best" by inoki247: 4:55pm On Dec 08, 2021
Yea that's true cause you will have access to direct 72 virgins in heaven...
Foreign Affairs › Re: "We Are Not Xenophobic" - SA's President Ramaphosa Tells Fellow Africans (PIX) by inoki247: 4:16pm On Dec 08, 2021
Yes you're not xenophobic...

You're just not happy that u have to share your country with blacks laik you...
Education › Re: Sylvester Oromoni: Police Investigate 4 More Dowen College Students by inoki247: 1:04pm On Dec 08, 2021
maybe na d schl tell dem wetin dem go yarn...

This one wey all of dem dey say the same thing...
Crime › Re: EFCC Declares Maxwell Chizi Odum wanted For Alleged Money Laundering (pix) by inoki247: 11:31am On Dec 08, 2021
If another Ponzi come laik diz u will see people rush am...

Naija we jus dey too stubborn..

And we dey shout Sapa na d same people wey dey shout Sapa with u na dem dey go bak go invest in Ponzi scheme...
Education › Re: FUTO VC, Nnenna Otti, Is Not Dead by inoki247: 11:21am On Dec 08, 2021
Na person wey don mean d woman go du d thing...

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 391 392 393 394 395 396 397 398 399 (of 580 pages)