Politics › Re: How State House Perm Sec Allegedly Pocketed $2.2m Basketball Sponsorship Deal by inoki247: 2:11pm On Nov 28, 2021 |
Na from North is allowed to loot freely... |
Foreign Affairs › Re: Twitter, Facebook To Unmask Online Trolls In Proposed Legislation In Australia by inoki247: 1:06pm On Nov 28, 2021 |
e good...
All this small small boys wey dey come online come abuse someone old enough to be there papa...
Person go dey cut Pankere or Koboko for dem nd beat dem laik who steal from d Devil... |
Crime › Re: Pregnant Woman Crushes Husband’s Testicles Over Infidelity by inoki247: 12:31pm On Nov 28, 2021*. Modified: 12:50pm On Nov 28, 2021 |
Crush person ball nd die instantly....
The woman get Train or Rock for hand I don't understand..
and d man no fit bite the woman for head or eye when she hold him ball...
shey na Murder we go call diz now or domestic violence with a little taste of death cos I no understand... |
Politics › Re: Yahaya Bello Grants Automatic Employment To Kogi Best Graduating Students by inoki247: 11:24am On Nov 28, 2021 |
You don get automatic Job abi Congratulations na to see ur Full salary colet remain... |
Politics › Re: EFCC Operatives Invade Gbenga Daniel’s Hotel, torture Guests - Peoples Gazette by inoki247: 10:36am On Nov 28, 2021 |
EFCC the brand new SARs in Bandit type of behavior....
Na #EndSars people ask for buh dem get am in EFCC Sars Pro Max... |
Politics › Re: I Never Said APC Betrayed Me - Femi Fani-Kayode Speaks After EFCC Invited Him by inoki247: 10:16am On Nov 28, 2021 |
FFK for President till 2060.....
we need more confuse President abg... |
Crime › Re: Handsome Guy Who Regularly Steals Laptops From A Store Caught By Owner (video) by inoki247: 6:57am On Nov 28, 2021 |
Vickyvice: Dem no beat am. Isit that his beard was shaved in pic one?. I support killing of thieves caught red handed during the act. Read that's the first time he was caught in 2018 dere is a time stamp on d first picture... |
Politics › Re: Buhari: Nigeria Has No Reason To Import Food, Raw Materials by inoki247: 6:43am On Nov 28, 2021*. Modified: 8:02am On Nov 28, 2021 |
Same way you dont have reason to be visiting outside the country to get treatment....
You want to be dictating how we survive in our country for us buh we can't dictate to you how to take care of your health is that not hypocrisy ..
As Mexico b drug country reach US still imports foods nd things from dere so I don't even know where diz man dey gt him own ideology from... |
Celebrities › Re: P-Square Storms Sierra Leone, Crowd Goes Wild With Excitement (Video) by inoki247: 10:18pm On Nov 27, 2021 |
Sapa is not a respecter of anybody...
Dem split wen Buhari neva scatter d country finish na wen e still dey pity us den dem split buh dem don see say Buhari no Joke dey av no option dan to come bak.... |
Politics › Re: FACT CHECK: Is Kogi The Safest State With Second Lowest Crime Rate In Nigeria? by inoki247: 10:16pm On Nov 27, 2021 |
Lol Lowest in Covid rate....
Abi people wey dey use Covid dey play politics na crime dem dey commit na.... |
Crime › Re: Witchcraft And Charms Are Illegal In Nigeria. Read What The Law Provides On Them by inoki247: 10:04pm On Nov 27, 2021 |
But I thought our same constitution supports freedom of religion.....
You can write constitution to criminalize ur forefather religion in other to embrace an imported religion.... |
Family › Re: Woman Is Left Close To Tears After Pals Fail To Show Up For Planned Dinner( Pix) by inoki247: 9:59pm On Nov 27, 2021 |
lol Sapa no dey dat side naw.. |
Food › Re: Which Of These 3 Meals Would You Remove Forever? (Pictures) by inoki247: 8:49pm On Nov 27, 2021 |
To hell with Noodles...
Noodles no b food for my side I no be Chinese man...
Noodles no dey give person sense sef if I lie all diz Indomie generation shey dem gt sense... |
Education › Re: Final Year Accounting Students Write Exams At Night With Car Headlight by inoki247: 8:42pm On Nov 27, 2021 |
ok |
Politics › Re: Nigerians Should Present NIN Before Using Restaurants - Pantami by inoki247: 4:37pm On Nov 27, 2021*. Modified: 10:03pm On Nov 27, 2021 |
So if I show dem the NiN dey will give me the food for free abi....
Abeg how NiN take dey work for restaurant e dey stop food poisoning or he go allow u chop for free cos I neva understand....
With the way diz NiN stuff dey go dem go start to dey say mak we dey link our Kidney to our NiN incase dem go steal ur Kidney or u go sell without informing the Govt we can track it..... |
Politics › Re: Buhari’s ‘DEEL’ With Nigerian Youths by inoki247: 2:48pm On Nov 27, 2021 |
Keep DEALing with the Youth....
Always blowing English up nd down....
Them no dey tell diz people say our Economy is not a respecter of English nd lies but action... |
Politics › Re: 20 Years Old And Confused.. Abroad For Work Or School In Nigeria For Four Years by inoki247: 1:13pm On Nov 27, 2021 |
lol jus 20 years u dey worry ur sef too much |
Travel › Re: Omicron: Countries That Have Banned South Africa Over New Covid Variant (List) by inoki247: 8:13am On Nov 27, 2021 |
okok |
Health › Re: WHO Names New COVID Variant Omicron, Designates It A Variant Of Concern by inoki247: 8:02am On Nov 27, 2021 |
ok after Omicron na Macron e remain....
Maybe we should all run to Kogi cos no Mata the type of variant wey show e no dey reach Kogi... |
Politics › Re: 16 Days Activism Against Gender-base Violence: First Lady Kicks Off 'orange The by inoki247: 7:28am On Nov 27, 2021 |
ok |
Politics › Re: Osinbajo: FG Unrelenting In Restoring Nigeria To Economic Growth by inoki247: 7:01am On Nov 27, 2021*. Modified: 7:24am On Nov 27, 2021 |
This one nd yearning English everytime shey na English go revive the economy at least mak ur boss du d right thing all diz yarn no fit cure anything if ur oga no fit take actions nd still dey clueless..... |
Celebrities › Re: Five Lessons Nigerian Creatives Should Learn From Rema’s IP Theft Saga by inoki247: 8:20pm On Nov 26, 2021 |
ok |
Jobs/Vacancies › Re: Could This Job Of N130k Weekly Payment Be Real? by inoki247: 6:48pm On Nov 26, 2021 |
lol 450thousand for form no b Juju be dat.... |
Properties › Re: 1,115 Property Owners In Oyo Fail To Pick Up Certificate Of Occupancy by inoki247: 6:39pm On Nov 26, 2021*. Modified: 7:10pm On Nov 26, 2021 |
lol since the owner no want the documents make dem sell the papers to people selling corn or boli woman....
Case settled... |
Education › Re: 13 Things Only UNN Students Will Relate To (Photo Illustrations) by inoki247: 5:40pm On Nov 26, 2021 |
ok |
Health › Re: New COVID Variant B11529: Countries Tighten Border Restrictions by inoki247: 3:35pm On Nov 26, 2021 |
Where SA dey discover all diz dere own variant come from sef.... |
Politics › Re: NLC Kicks Against Govt’s Plan To Remove Fuel Subsidy by inoki247: 3:34pm On Nov 26, 2021 |
Make dem getat.. |
Celebrities › Re: Why I Rejected Invitation To Meet Osinbajo - Sabinus by inoki247: 2:38pm On Nov 26, 2021 |
investor...
The blue chief himself he see say the trip no go bring something hooge instead na hooge dragging from Fans e go bring... |
Education › Re: Man Resigns From Banking To Be A Teacher, Donates Desks To School (Pix, VIDEO) by inoki247: 2:35pm On Nov 26, 2021 |
ok |
Politics › Re: Hisbah Arrests Youths For Playing Whot In Kano by inoki247: 2:03pm On Nov 26, 2021 |
ok....
Na Sand dem suppose dey play with...
You people will start arresting people for watching squid game.. |
Romance › Re: When Someone Gives Your Girlfriend N500k, You’ll Realize True Love Doesn’t Exist by inoki247: 11:59am On Nov 26, 2021 |
ok |
Politics › Re: Court Proscribes Bandit Groups, Declares Them Terrorists by inoki247: 11:17am On Nov 26, 2021 |
I hear you wetin the Presidency go come overide and tell us no be dem initiate the case... |