Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 396 397 398 399 400 401 402 403 404 (of 580 pages)
Abia and surprise are like N Power nd dere applicants... |
ok |
The country don enta auto reverse everybody jus dey pray now cos we no even know who be next... |
Na trust dey costly pass for diz world... |
Why dem dress dem laik diz Squid Game Admin.... |
Me I don't understand all this hate oh no b say you hear say na politicians give d boy the house.... What if is a gift from one of his friend me I don't understand so because my father works for the Govt I'm allergic to receiving gift.. Please we need to reduce all diz hate jus because we don't have no mean say mak we dey pass d aggression to anoda person... |
so you no fit stay in Anambra nd enjoy all the developments u bring to Anambra abi na audio development full everywhere... |
This people should free d Principal nd teachers now which money Principal nd teachers get people wey dey mak life hard for us u know where dere office dey u will not go derr na person wey dey manage life u will be kidnapping.... |
floss:Man u look confused I dont even understand what you're saying it seems d Economy is making u to be frustrated... The olu of Warri shuld let d guy b u don stripe am of him title u still dey set am up say e follow wu come steal crown... |
ok oh... Hope say wen dem finally sworn am in e no go dey rule him people from abroad... You win election in Nigeria u don go dey celebrate for outside.... |
oga na noise u people shuld getat... |
AyeMoJuba:He b laik say u jus know diz girl abi she no go see dat kind of news... Na News wey dey paint men black she dey always find... Maybe na Allien she go marry laik diz we neva know... |
ok na |
u don colet title from someone u still wan set am up.... people turns dere positions to tools of oppression.... Oba wey suppose concentrate on him kingdom na Ayiri Mata e dey put for head... |
This wan na jus talk everytime with English up nd down Election don finish why u still dey campaign..... if oil carry reverse go $5 per barrel now u people will find another excuse.... |
Neco na Exam.... Exam wey no cross border abg dont disturb us... |
Election don almost reach expect more jargons from diz politicians... Like say e no dey group of people wey dey cause intrest... |
The FG don talk say dey av no control over Gas so mak we dey look.... Maybe next campaign dem go add am to dere manifesto... |
lol snake no chop money again... Dem don leave money na yansh dem dey chop now... |
Which one be BVN watch list anybody wey commit fraud u can black list his or her BVN or people owing loans.... I just pray the thing no b anoda tool to deal with the youth and start blocking dere account.... They should gives us the BVN terms and conditions so we no fit violate am not u jus waking up one day nd see say dem don block ur bank account.... |
So after 13 years Oni pick am from dere.... Abeg wetin b d pikin age now.... he share the responsibility you look after the kid for 13years and I will continue from dere.... Abi no be u people want equal right e reach to look afta ur child for 13years u dey lament afta d 13 years he took over shey na Cement d pikin dey eat abi he no give her quality education when he reach him turn.... Woman abg Getat we av alot of things wey we dey battle right now... |
All this shalaye without we seeing dere digital currency go add value to d economy nor the life of the masses... At least we know abt alot of Cryptoo dat av taken some people out of poverty... Aw CBN digital currency go benefits our life na wetin we wan dey hear b dat... |
Sha be careful no b everything person dey pick because u wan du someone a favor... If you go pick a murder case or Kidnapper phone you're on your own oh police go parade u laik say na Agege bread dem show case for junction... |
Na politics dem go use run am las las na highest bidder dem go select as coach.... |
ok na... The Future is Femail crew jus left the group chat... |
lol make e pay na nd go Radio Lagos nd Top Radio mak e go announce say e wan sell Casket on Promo nd Black Friday rate.... |
Patrioticman007:Lol not only measuring tape na electrical tape u go see... |
Which Audience dem dey measure abg... |
Lol na woman wey dey work fot Strip Club go get dat house... Na everything be poll for dere eyes... Or maybe they plan to use dat place to du strip club all poll na poll... |
This life dey some how if u die people go see money gada to buy u casket of laik 200k nd if u need 20k to buy medicine u no go see.... |
Na Cruise everybody jus dey pass lately we no fit allow the Economy giv us heart attack... |
I never read the Topic buh I'm sure na south the person go come from.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 396 397 398 399 400 401 402 403 404 (of 580 pages)