Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 400 401 402 403 404 405 406 407 408 (of 580 pages)
so laik this e av to stop doin skit.... So in one word ones u join the military u ar ban from using the social media any aw.... |
ArewaNorth:so With the success of the farming what's stopping dem to circulate the produce.... abi no b same Local rice wey cheap before border closure start to dey drag same amount with smuggled foreign rice rate... |
Make dem take care... |
Phoooootooo No be Juju be dat.... Abg wu get dat sabinus pishure wey e dey open him eye.... He was able to save the bird buh couldn't save himself... |
Topic for some people to masturbatee ![]() |
ArewaNorth:You people and all this your theory abg wetin America dey produce.. You check some of there Beers na from Mexico, Cloths China unless u neva buy anything from US before dey import from anywhere with there high rate of importation did it affect there progress... Terrorist ar forcing our farmers to stay indoor and you want to keep enduring when they cant go out to give us enough produce... I jus pray say dem get sense and review dere devilish policy meant to suffocate the masses.... |
ok |
lol Comrade Calm down no Loud am abeg... |
You no need Black Box too ![]() why the Army wey dem call say mak dem come explain dem sef to the panel no come u no see dat one answer na White paper u dey find remember to also find Tipex wey u go use clean people blood wey dey untop the white paper... |
All this thing wey u list no concern Bandit |
Abeg na wen Anambra panel go update us nd tell us about Mr Nwanfo case abi Mr Nwanfo is above the law nd free to kill for that side.... And he b laik say other states are still sleeping or dem don scrap dere own panel.. |
eh eh dem jus lock him up... Even the military acting lik kidnappers wetin e go cost dem to contact his family that he's been locked up nd under investigation.... |
eh eh dem jus lock him up... Even the military acting lik kidnappers wetin e go cost dem to contact his family that he's been locked up nd under investigation.... |
ok |
Na person wey dey outside dem dey see trail dere tracker no dey see terrorist trail.. |
lol move fire... until dem open the border nd review some of there devilish policies before food fit dey cheap... unless you jus wan use us catch cruise... |
Since yesterday it seems all of them no fit talk dem don turn deaf nd dumb.... Abg when other state report dey come out abi na only Lagos state dey Nigeria... Most especially Anambra report abi na so Mr Nwafo abi wetin b him name go kill people for free... |
lol he neva get time to roll out more lies on Lekki matter... Abi na wetin dey keep am busy b dix.... |
so far I wan eat I can eat I get headache I fit afford Paracetamol I wan go out I fit go out I wan pay my Bill's i fit afford am I need 5k I look my account I see am for dere... nd I av sound health I leave the rest for God |
You people shuld getat... |
Good and our politicians also shuld b given this kind of treatment cos dey ar spoiling the future of the country with there corruption.. |
The OP should goan read again... is an islamic convert from Iraq he blew himself up cause dey couldn't grant him asylum.... |
You people no go allow us rest..... You dey shout mak BBN finish nd dem bring u educative nd innovative program dem bring am for you people now you're still complaining... you people should getat... |
lol this man your mumu no too much.... Wetin u wan create commitee on to reveal is already everywhere on d internet if u like take it to Oluwole mak dem re edit am for u.. is out there already.... |
He good as dem put am online cause there's nothing the Govt can't edit nd edit to dere taste... Cos yesterday or which day we ask Fashola where the camera wey e see e say e no know anything abt it again... we kuku know say nothing go happen las las buh at least there's a record which says the Govt send Army to kill the citizens.... I pray say them sha no send Dss to go carry the guy wey upload the documents.... |
udemzyudex:Standard chartered no dey charge nd dem Kuda so if this what you call differenc den is useless.... |
Businessman1986:You wey get high life congratulations fools jus plenty for diz forum person wey no fit even stand u face to face in real life |
And the country get president with all this wey dey happen e still get strength dey travel up nd down nd e still get rest of mind.... |
lol |
lol the two involves Chemical jus choose the type of Chemical wey u wan dey drink weda na petrol or the Ogogoro Ethanol..... |
Abi the thing no reach ur side ![]() |
E Naira ko E Bandit ni.... Mak e go swallow my Money.... Till today I neva see wu fit tell me the difference between the E naira app nd normal bank app... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 400 401 402 403 404 405 406 407 408 (of 580 pages)

Bank dey charge you for transaction but e-naira no go charge you if you make transfer to other e-naira account.