₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,822 members, 8,513,843 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 04:01 PM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 399 400 401 402 403 404 405 406 407 (of 580 pages)

Politics › Re: Two Vehicles Burnt As Petroleum Tanker Goes Aflame In Ibadan by inoki247: 7:46am On Nov 19, 2021
Make God dey help us...
Foreign Affairs › Re: Lebanon Becomes First Arab Country To Legalize Cannabis by inoki247: 7:42am On Nov 19, 2021
And one Fool Buba or wetin b him name dey yarn rubbish abt Marijuana....


See progressive country marching forward nd we move 360 backward....


Dey still want to be depending on Oil only when other countries are thinking of how to generate more revenue....
Politics › Re: Adesina Adedayo: Enaira Will Help Combat Tax Evasion by inoki247:
lol Clueless people so na bkuz of Tax all na create E Naira...


So if dem ask me wetin b d advantage of E Naira na wetin I go dey tell people b diz...

it seems this people don't know something's they say outside makes dem look laik a certified fool....
Sports › Re: ₦600 Million: Gernot Rohr's Severance Package If Sacked by inoki247: 8:18pm On Nov 18, 2021
Mak dem open GoFundMe for him we go contribute d money or mak awa president approach China nd colet loan mak we pay him off..
Politics › Re: Pastor Reportedly Rapes Eight-Month Pregnant Woman During Deliverance In Ondo by inoki247: 8:13pm On Nov 18, 2021
Just kill him...

How this people dey take get erection nd enjoy all this rubbish wey den dey du dey force person du wetin u both suppose enjoy togethershocked shocked....
Politics › Re: Mustapha Inuwa: Bandits Using Walkie-Talkies To Beat Telecom Shutdown by inoki247: 8:01pm On Nov 18, 2021
dem no fit jam dere frequency....


Abi Walkie Talkie don advance pass d one wey we know ni...
Travel › Re: Ibadan Train Station Shut Down By Protesting Workers, Passengers Stranded by inoki247:
If the protest nd d strike is for dem to be paid what the Govt is owing dem and not a pay rise den issokay dey fight for dere right..


Buh if na for Pay rise that's selfish reason Rail wey dem use Loan build u dey shut am down cos of ur own gain and you want the country to develop..
Foreign Affairs › Re: Deport Foreign Nationals And Get Our Votes: South Africans Tell Julius Malema by inoki247: 1:10pm On Nov 18, 2021
ajl:
Is looting the only crime that is committed in South Africa? Let us be honest, few of our people are involved in certain types of crimes in South Africa. They only need to focus on those and deport them if they are found committing crime. As much as I detest Nigerian situation, there is no way I will be happy if foreigners enter Nigeria and commit crime. Ain't we complaining about foreign Fulani criminals from other parts of West Africa. But they thrive in Nija because their godfather is in power.
You cant tell me crime will just happen in ur territory without having an indegene wu gave dem pass to carry it out..


They're just trying to exonerate dem sef from crime whereas dem also knows abt it...

Why can't this same black foreigners go near the white dominated area to du all diz crime....

so the thing combine work..
Foreign Affairs › Re: Deport Foreign Nationals And Get Our Votes: South Africans Tell Julius Malema by inoki247: 12:55pm On Nov 18, 2021
SATANlST:
u cant compare that to the robbery and drug crimes these shithole citizens commit
You guys are jus looking for who to rope with your crime u think a Thief or an armed robber that see free looting won't partake from it....


Prove me wrong did you see any foreigners amoung the looters that was arrested....
Foreign Affairs › Re: Deport Foreign Nationals And Get Our Votes: South Africans Tell Julius Malema by inoki247: 12:50pm On Nov 18, 2021
Princedapace:
what south africans are doing is similar to what Nigerians are doing to fulanis herdsmen

No one likes forigeners come in and commit countless crimes. No one.
They're the one committing there crime if truly it's foreigners that's committing the crime during dere Looting spree did you see any foreigners amoung the arrested looter..



Abi which foreigner will struggle hard to leave his country nd goan start looting Love Machine or coffin...
Foreign Affairs › Re: Deport Foreign Nationals And Get Our Votes: South Africans Tell Julius Malema by inoki247:
This South Africa people jus get that spirit of hate the mother of witchcraft...


And this also a sign of witchcraft is jus lik when someone wants his or her Neighbor to be evacuated from where he or she stays cause is doing well than him or her....


Modified

You people shouting is the foreigner that's committing crime and robbery during the Lootocracy protest era of Zuma did you see any foreigner partake in the looting or any foreigners arrested for looting..

At least if truly na the foreigner dey commit crime we go see dem among the looters someone can't leave his or her country to come nd be stealing dildoss nd coffin...
Politics › Re: Electricity Consumers Not Required To Pay For Meters Under NMMP - NERC by inoki247: 12:27pm On Nov 18, 2021
The govt looks clueless and confused..


Infact there cluelessness na A parallel and First class...
Politics › Re: Anchor Borrowers and CBN’s wasteful interventions by inoki247: 12:24pm On Nov 18, 2021
lol dem don carry CBN handicap....


Na man know man dem dey use grant the loan sef I know someone till today is application is still hanging...


And someone na inside him parlor dem giv him slot if he agrees to part with some percentage...
Politics › Re: BREAKING: Railway Workers Shut Down Train Stations, Begin Strike by inoki247: 12:23pm On Nov 18, 2021
This people want China to start withdrawing money any aw from the citizens bank account....


wetin dem construct with loan dem still dey go strike some time we av to be patriotic in other to get results...


This same people I know say some of dem go beg to even get the job and now they've the job they believe shutting it down will help it grow and achieve dere own aim...
Sports › Re: Dino Zoff: Why Cristiano Ronaldo Left Juventus For Man Utd by inoki247: 12:16pm On Nov 18, 2021
lol I think say na Dino malaye....


If no b our Dino make e getat...
Politics › Re: One In Every 6 Children In Nigeria Depressed - UNICEF by inoki247:
lol depression na laik hobbie for here na....


Person wey no gt money for pocket wey neva chop since morning u say mak e no dey depressed...

where there's pressure on you for u to look out for yourself and your family and the money is not coming in you will surely be depressed nd frustrated...
Politics › Re: Nigeria Risks US Arms Embargo Over Alleged Protesters’ Killings By Soldiers by inoki247: 11:10am On Nov 18, 2021
Bigsharkmob:
You must be very stupid and I see you came from a useless family
lol why you dey cry around I'm not the cause of your frustration shey na be Buhari wey destroy the economy nd also makes food price dey shoot up...


so calm down I'm trying to b sarcastic nd if you don't gerrit forget abt rit....
Politics › Re: Nigeria Risks US Arms Embargo Over Alleged Protesters’ Killings By Soldiers by inoki247: 7:35am On Nov 18, 2021
Mak dem keep derr arms we will goan buy from Pakistan or Iran to keel more citizens..
Health › Re: Monkey Pox: Traveller From Nigeria To The US Tests Positive, CDC On Alert by inoki247: 4:56am On Nov 18, 2021
Again....


Wahala no too much laik diz...
Business › Re: BREAKING: Aftermath Of Zenith Bank Mareva, Seplat Chairman Forced To Step Down by inoki247: 12:29am On Nov 18, 2021
Penguin2:
No be this Orjiakor them say get private hanger at Lagos Airport and a Helipad on top of his Ikoyi building?

So na loan some of these ‘billionaires’ take dey flex?
Lol even Dangote get loan wey e dey service so wetin u mean by na loan e dey use Flex....
Politics › Re: High Food Prices Could Push 6 Million More Nigerians Into Poverty - World Bank by inoki247:
Shey the 6m wey don enta Poverty already na him dem jus wan push.....


infact doz 6m people don fall yakata already inside poverty...


if dem open Poverty WhatsApp group sef wey fit tak upto 6m member na everyday Nigeria own go dey full.....
Celebrities › Re: P-Square Reunite And Hug Each Other After 4 Years Of Fighting (Video) by inoki247: 9:19pm On Nov 17, 2021
the village people wey take away dere sense before don lata give dem dere sense bak....
Politics › Re: Outrage As Adamawa Lawmakers Move To Ban Use Of Firewood, Charcoal For Cooking A by inoki247: 9:07pm On Nov 17, 2021
Wu du u people laik diz shey u will be supplying dem Gas nd Kerosene for free....


Even Abia wey dey giv him citizen Kerosene during election no ban Fire wood....
Culture › Re: New Attah Of Igala Crowned (pics) by inoki247: 8:32pm On Nov 17, 2021
why the Oba come dey look laik 2nd hand produce shey e no laik the crown ni...


Make e smile for the camera na...
Politics › Re: Police Authorities Order Female Officers Married To Civilians To Vacate Barracks by inoki247: 5:44pm On Nov 17, 2021
grin grin Wahala no too much laik diz...


Maybe Police shuld create a dating site for dere Staff mak dem dey mingle for dere....


Buh laik seriously why not du d same thing to there male counterpart wey marry a civilian...
Crime › Re: Robbers Stab Woman To Death In Ogun (Photos) by inoki247: 5:17pm On Nov 17, 2021
if dem run the robber Jungle justice now people go dey pity him nd na him dey kill person so....
Politics › Re: Nigeria Police Force Inpartnership With PPS Unveil A Missing Persons Platform by inoki247: 2:07pm On Nov 17, 2021
When dem go open Pet own cos my snake dey miss...
Business › Re: What Are My Chances If I Sue A Bank For Withholding My 2k? by inoki247: 1:17pm On Nov 17, 2021
Sapa....


if people are to start suing na Access bank go chop beating pass dat bank no get Joy dem go debit ur account sote dem go put am for minus....
Politics › Re: Bandits Inform Adamawa Community Of Impending Attack, Demand N30million Upfront by inoki247: 12:57pm On Nov 17, 2021
Mak dem no colet am in Naira na Dollar mak dem colet so dat d money go get value....


Soon bandit will open dere own bank...

People will start applying for Bandit picker sef...
Health › Re: What Attracts Bed Bugs To Your Home? by inoki247: 12:18pm On Nov 17, 2021
ok

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 399 400 401 402 403 404 405 406 407 (of 580 pages)