Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 398 399 400 401 402 403 404 405 406 (of 580 pages)
ok we too are doing the same... We are about to release 5k to 40million people... |
I don't even know when Nigeria will get it right on d issue of electricity... |
MARKone:Ehn shey we go come kill ourselves ni we av no option dem don turn everything upside down if we shout from now till tomorrow u dey du ur sef... if you go out to protest dey send soldiers to you so abg tell me wetin we go du.... |
Yea globally ![]() Yea and you people Stupidity is also trending globally... This people thinks they're still campaigning |
The shock still dey her body.. Na the shock of the news kill her.. |
eh eh... Which kain mumu b diz again |
oga comot am if u wan comot am no dey scare us again.... Wetin no rise since you people came into power so nothing fit shock us or surprise us again... |
POS fit du up to 2m at ones or na smal smal u dey du am... And the bank saying they can't track the POS is d PoS not linked to an account abi the transaction no get tracking number for dem to track cos I don't understand... Al transactions dey gt tracking number... |
SA people dey can loot anything... If dey see kid placenta sef dem go loot am.... |
All this grammar sef abg.... You people shuld jus getat... |
lol this people jus think laik Cow or Laik Mosquitoes.... if you give 40m people 5k each now how many years e go last dem.... Since our leaders no get sense make me too think laik dem.... Abeg who get house for Lekki wey he wan sell nd Lamborghini cos I'm expecting something hoooge soon from the Federal government.... |
ok u don boot finish |
ok na Family Business.... He don teach him pikin aw to keep the business running.... |
Try am nd say goodbye to the bank account wey d savings dey cos na first thing wey CBN go block b dat.... Anything that involves the youth CBN no wan dey hear am.. |
he fit dey giv her money steady steady... Buh wetin Boko dey use women du on earth sef wen laik 77 Virgins dey wait dem... Mak dem no finish all dere energy for earth now so dey can av more dan enough energy to deal with dere heavenly 77 virgins.... |
lol as dem see say last operation go successfully nd dem don see say that place na hotspot for massive cashout... |
lol Comedians too much for Nigeria.... Nigeria a country filled with jokers... |
This Businessmen no dey go weekend break ni na everyday dem dey use work.... |
eh eh... What's wrong with this people are they been paid to harass the citizens the same citizen wey dem dey use him tax pay your salaries buy you ammunition na him u will still goan harass and kill... The citizens will protest on your behalf so the Govt can increase your salary and give u guys good Welfare na d same citizen you will still go out to kill and harass. God help us in diz country |
lol e b laik say things wey dey giv Nigerians headache lately na woman Mata.... |
Nothing come easy for the country again I remember back den Sawdust wey we dey pack for free nd if e too much the sawmill people dey burn am if people no come pack am... dem dey sell sawdust now ni.... |
So laik diz expect Spaghetti price shooting up soon ![]() |
This guy sef.. Must you yarn jargons always America have his fair share of Police brutality is global phenomenal abg wu ask u all diz are we in America... if is development in America they will neva compare dat buh bad occurence they use it as yardstick... We want to be safe in the hands of the police is that too much to ask for... |
why will I date a gurl out of pity if I go mistakenly giv her belle nko.. |
Rest in Peace |
lol |
ok |
ok |
So now the Govt send dere boy's outside to goan kill civilians nd look for who to compensate... at least dey need to caution all diz guys so things laik will not happen again it happens everywhere fine buh I believe the Govt needs to start punishing anyone who kills at a protest... Cos I trust Nigeria police dem fit start to dey use the compensation as reason to kill civilians.... Say shebi las las the Govt go compensate dem.... |
ok if you like go lockdown again las las u go kill the Economy wey dey shake nd crumble am... Since all this days nd aw everyone tak put eyes for Kogi body we neva see dead body dey for road dat shows awa Covid is controllable without giving ourselves any inconvenience.. |
tutudesz:At least they're looking for another means to make more revenue... If we av different things that brings us more revenue will d country go backward.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 398 399 400 401 402 403 404 405 406 (of 580 pages)