Education › Re: Kaduna State University Asks Parents To Sign Undertaking After Increasing Fees by inoki247: 8:33am On Jun 24, 2021 |
matuskyoo7: Una dy make noise for 100k state university school fees,plse come to the west and even kwasu pay 250k..26k for state university is not sustainable is Kwasu West... nd dey av every right to complain cos daz more than 100 percent increment... |
Politics › Re: Army Replies Gumi’s Allegations Of Military Supporting Bandits by inoki247: 8:50pm On Jun 23, 2021 |
Gumi na the Admin to Bandit WhatsApp group.... |
Politics › Re: Senate President Lawan Blames Saraki For Buhari, APC Failure I by inoki247: 9:10am On Jun 23, 2021 |
ok |
Politics › Re: Federal Government To Suspend Facebook, Instagram, Whatsapp, Others! by inoki247: 8:40pm On Jun 22, 2021 |
Very soon laik diz Smart Phone will be useless we ar going bak to Nokia. 3310 Era....
This present Govt go soon ban Oxygen.... |
Politics › Re: Trouble Looms For Some Private Jet Owners As Customs Begins Crackdown by inoki247: 6:22pm On Jun 21, 2021 |
This people sha dey look for money from all angle soon dem go say Butterfly, Bird nd Mosquito need to go colet duty before dey can fly within Nigeria.... |
Politics › Re: Heritage Bank Staff At Andy Uba's House, Demand Payment Of Debts (Photos, Video) by inoki247: 6:04pm On Jun 21, 2021 |
lol Nigeria daily Season Film be lik Zee World e no dey finish.. |
Politics › Re: Atedo Peterside Remembers Fathers Who Have Looted, Rigged Elections by inoki247: 1:12pm On Jun 21, 2021 |
lol they're loving father's to dere kids oh cos na d loot dem dey use send dem go UK to go school nd provide for dem so u expect dem not to appreciate dere father after doing all this for dem.... |
Jobs/Vacancies › Re: Do Insurance Companies Pay Salary Or It's Just Commission? by inoki247: 1:09pm On Jun 21, 2021 |
buh dem get office na u can ask derr gateman wen u gt dere.... |
Family › Re: Tie Your Manhood With Rope If You Are Not Ready To Take Care Of A Child - Man by inoki247: 1:07pm On Jun 21, 2021 |
lol |
Crime › Re: Woman Stabbed To Death By Notorious Phone Thief In Abuja by inoki247: 1:02pm On Jun 21, 2021 |
if them catch the fool now run am Jungle justice people go dey pity am... |
Politics › Re: Breaking -Don't Provoke Foreign Fulani Attacks - Fulani People Are Being Cheated by inoki247: 12:24pm On Jun 21, 2021 |
Been cheated by farmers abi... |
Politics › Re: Fashola: Why Nigeria Needs To Continue Borrowing by inoki247: 4:50pm On Jun 20, 2021 |
okay in one words we av not seen nothing yet...
So all the audio loot recovery nd revenue generated if we spend am on infrastructure the infrastructure go collapse.... |
Politics › Re: Those Talking About Restructuring Have Nothing To Say - Buhari by inoki247: 1:25pm On Jun 20, 2021 |
lol buh restructuring dey ur manifesto before election na abi u use am carry ur supporters handicap ni....
That means na from beginning u av nothing to offer |
Celebrities › Re: “You Look Like A Yahoo Boy”- D’banj’s Wife, Lineo Jokingly Tells Him by inoki247: 9:53pm On Jun 19, 2021 |
And to detect a Yahoo boy check him head u go always see Dread or mak him dye him hair to always balance dere Costume nd CV... |
Celebrities › Re: Tekno: I Can’t Be With One Woman Because There Are So Many Beautiful Women by inoki247: 4:01pm On Jun 19, 2021 |
Sha no jam d one wey go kill u like d other thread |
Politics › Re: Not useful by inoki247: 2:25am On Jun 19, 2021 |
ok |
Jobs/Vacancies › Re: Advice To Unemployed Graduates by inoki247: 9:05pm On Jun 18, 2021 |
Or become a WhatsApp Motivational Speaker one day one day u go make am...
Or join Bandit the fastest way to Make money and also go to hell... |
Politics › Re: Court Acquits Sen Nwaoboshi Of ₦322 Million Money Laundering Charge by inoki247: 11:15am On Jun 18, 2021 |
ok |
Foreign Affairs › Re: Man Executed Publicly In Yemen After Murdering His 3 Daughters [Pics] by inoki247: 8:23am On Jun 18, 2021 |
good |
Foreign Affairs › Re: Zimbabwe Becomes First Country In Africa To Roll-out E-livestock Logging System by inoki247: 6:40pm On Jun 17, 2021 |
Na cow mata |
Politics › Re: applies for NBC licence as users rise to 31, 245 by inoki247: 6:17pm On Jun 17, 2021 |
Confused leader before na NiN dey cause insecurity nd rise in kidnapping now na Twitter |
Food › Re: Slices Of Yam Now Sold In Nigeria As Food Prices Increase (Photos) by inoki247: 10:01am On Jun 17, 2021 |
Beancounter93: So if Nigerians voted PDP, how would PDP have done differently? With the falling oil price?
I am serious plus I also didn't vote for apc or pdp either You guys keep shouting falling oil price is oil still falling u will always find an excuse to attribute 2 ur failure... |
Politics › Re: “We The Leaders Have Provoked The Youth Of This Country” – Buhari’s Aide by inoki247: 10:50pm On Jun 16, 2021 |
Motivational Speaker |
Politics › Re: Name, Shame The Minister, Bank MD Involved In The $37.5M Transaction Or Resign by inoki247: 5:58pm On Jun 16, 2021 |
Educationalserv: why ? U have been a nuisances on other platform now no more Twitter u want them to ban Nairaland. If u are so righteous why not contest for the office of Edo state governor and test your popularity. Lol u think say na she b diz all diz name u see here na Parody account dey ar here on Nairaland with fake names dey don't use derr real names..... Na ur type dem dey scam tru NL.... |
Christianity Etc › Re: Abrahamic Family House In Abu Dhabi To Open In 2022(Pics) by inoki247: 5:53pm On Jun 16, 2021 |
ok |
Politics › Re: NBC Act: Regulate All Online Broadcasters Including Twitter – Lai Mohammed by inoki247: 5:53pm On Jun 16, 2021 |
Before na NiN dey cause insecurity buh now na Twitter this regime will always look for something to hold for dere incompetence.... |
Crime › Re: Friends Kill Man In Kaduna To Avoid Paying N385k They Owed Him (photos) by inoki247: 5:40pm On Jun 16, 2021 |
To borrow people Money now sef don turn war iz beta u let go of what u can afford 2 dash someone if someone ask you for 1 million if na 10k you fit letgo jus dash d persons nd give ursef some peace of mind...
Cause your act of kindness can also lead u 2 grave... |
Politics › Re: ISWAP Sets Military Base On Fire In Borno by inoki247: 3:12pm On Jun 16, 2021 |
Dem wan du Barbecue for Borno ni |
Crime › Re: 18-Year-Old Armed Robber With A Dummy Gun Arrested In Delta (Photos) by inoki247: 3:02pm On Jun 16, 2021 |
lol you point this kain Gun at me I no go carry 2 by 2 knack u for head....
even if I no know abt Gun if I see dat rubbish with him my brain go tell me say dem neva invent diz kain even Gun Locally... |
Crime › Re: Ezonachukwu Obianefo Stole A Rolls Royce Cullian Worth $300,000 In U.S by inoki247: 7:26am On Jun 16, 2021 |
crossfire: Fake news,stupid n useless people will be first to comment, ask ur self how this boy steal a rolls Royce's in the USA and think he wld not be caught, people r quick to judge,have u heard his own side of the story, na wa oh. U guy r very fast to comment. All na no dey calm down nothing wey dem no fit steal oga.... If people can be breaking into dere bank dere with all d security nd escaping wetin go come du ordinary Rolls Royce.. They steal Cars in all diz developed countries evryday abi no be like Ferrari or Lamborghini if I can remember dem steal for Italy Last year wey dem come see for Ghana with Naija Plate number.... |
Crime › Re: SHOCKING: Cannibal Jailed For Killing, Eating Mum With His Dog by inoki247: 7:18am On Jun 16, 2021 |
Them suppose sentence the Dog join....
Cause na him nd d Dog dey same WhatsApp group... |
Politics › Re: Military Bombard Bandits In North-West, North-Central Forests by inoki247: 6:59am On Jun 16, 2021 |
He good make dem dey bombard dem..... |