₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,828 members, 8,513,878 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 05:08 PM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 427 428 429 430 431 432 433 434 435 (of 580 pages)

Jobs/Vacancies › Re: Traveling Is My Hobby..i Want A Job That Entails Traveling. by inoki247: 9:40am On Jul 27, 2021
Ok start from Cotonue...
Foreign Affairs › Re: Malawi Leader Blame ‘poor Internet Connection’ For Attending Conference In UK by inoki247: 8:29am On Jul 27, 2021
So Na Virtual Summit our President also go for wonder will neva seize our own excuse go be because Glo network no good...

Or the Sallah meat wey him chop too much so he wan use dat opportunity go clear the meat comot for him body..
Politics › Re: Tajudeen Bakare Charged With Murder Of Jumoke Oyeleke by inoki247: 6:49am On Jul 27, 2021
ah ni jam agbako...


and I dey sure say dem go tell d man mak e no go dat day buh head wey wan mail him to jail no go allow him hear....
Politics › Re: Beninoise Policemen Disperse Igboho's Supporters, Journalists by inoki247: 9:58pm On Jul 26, 2021
I even think say na today the world wan end with all the hearing wey dem fix for today na adjourn dem adjourn everything....
Business › Re: Why The Naira Is Going To N1000 To The Dollar by inoki247: 12:34pm On Jul 26, 2021
LikeAking:
Thank you very much.

Currency value has nothing to do with dependence on imported goods.

Although manufacturing goods in Nigeria will be of a great advantage.

These whites have been fooling us for a long time.

There are countries even importing sand, some dont manufacture as much as NiGEIRA, yet their currency has a higher value.

Nigerian currency is loosing is value becos our leaders are not smart enough to fix a permanent currency values like some countries in the Arab world.
if we fix some common thing sef e go reduce our importation imagine having a good road I won't av to worry abt importing a new tires, rim and fixing my shaft nd also spending less on d road nd putting my car through alot inside holdup imagine say u dey inside long holdup u put on ur AC, put on radio, if na night u go run all ur light, still switch on the light inside the car giving your car battery extra stress all diz if holdup no dey I won't av to keep changing or fixing dem nd putting pressure on forex to change them from time to time....


All this people ar just looking for excuses to always defend the Govt.
Company wey u go start now the Govt will come with there bad policies abi no b Abuja dem dey say the company running on Gen now will now have to start paying some fees imagine still taxing me for providing an alternative to keep my business running wat happen to d fuel I'm buying to run my Gen...
Business › Re: Why The Naira Is Going To N1000 To The Dollar by inoki247: 11:21am On Jul 26, 2021
wirinet:
Got this message on my WhatsApp this morning.

Just Thinking. .

State of the Nigerian Nation.

A typical Nigeria "Big boy/lady" wakes up in the morning, turns off his alarm clock made in CHINA , gets out of his bedsheets woven in INDIA, puts on his clothes made from wool in BANGLADESH, shoes from ITALY, drinks his orange juice from SPAIN, puts milk made in DENMARK in his coffee produced in BRAZIL.

He jumps into his Toyota Camry car made in JAPAN to the TOTAL service station (FRANCE) to refuel PMS, imported from Europe and takes his KOREAN Samsung Galaxy Note 20 Ultra phone made in TAIWAN and buys data for his MTN SIM card (SOUTH AFRICA).

At noon, he leaves his COCA-COLA (USA) office and joins his friend who smokes
AMERICAN cigarettes, they eat THAILAND rice, drink ITALIAN wines and returns home to watch the El Classico on DSTV (SOUTH AFRICA) .

Without spending a kobo on anything made in Nigerian and you want Nigeria to grow!!!?

It will take magic for the Naira to stabilize against the dollar
You people with all diz your excuse sef Wetin Saudi dey produce from ordinary water sef dem no dey produce still why dere currency no dey crash any aw always looking for excuses to defend d Govt...
Crime › Re: Baba Ijesha: Iyabo Ojo, Princess, Others In Court As Sitting Resumes by inoki247: 10:54am On Jul 26, 2021
He be like say na today the world wan end this one wey dem fix today as everyone hearing...
Politics › Re: Ekiti PDP Mocks Fayemi For Commissioning Cemetery by inoki247: 8:49pm On Jul 25, 2021
At least land go dey for people wey court don sentence to death....
Politics › Re: HURIWA Raises Alarm Over Alleged Compromise, Hack Of Online Voters Registration by inoki247: 4:12pm On Jul 25, 2021
lol diz people think say we dense ni...


Dem no see CBN server hack or ordinary NiN server hack since all diz days na INeC own dem go come hack jus say u guys are looking for reasons to justify the stupidity the rep member displayed on the Electronic transmission of results....
Christianity Etc › Re: I Refused Moving To US In 1987 – Oyedepo Blasts Nigerians Suffering Abroad by inoki247: 9:05am On Jul 25, 2021
ok
Politics › Re: Nigeria Procures 32 Fighter Aircraft, Drones In Six Years by inoki247: 9:04am On Jul 25, 2021
Guess some of the Jet wey dey crash lately no dey among the procured jet....
TV/Movies › Re: Esther Benyeogo Emerges Winner Of The Voice Nigeria 2021 by inoki247: 7:15am On Jul 25, 2021
anungangampu:
When her music come out now, we go dey hear her kpomo lyrics and voice. See Waje and Yemi, there once mounted stages like this with good voice but their voice never appeared the same in their own release.
Chidinma Ekile once wowed me, but never came close to what she did during Project fame.
That's why I have high regards for Timi Dakolo and Praise.
Oga all doz typ of music doesn't sells here u av to blend with ur environment If not na only u go dey hear ur thing...


Country wey be say everybody dey vex u wan dey sing diz kind song for dere ear...
Family › Re: Sure Home Marriage Seminar On Zoom: A Focus On Money by inoki247: 8:25pm On Jul 24, 2021
You people wey dey always ask marriage nd relationship questions up nd down dem don finally get live program for u guys..
Sports › Re: Ole Gunnar Solskjaer Signs New Manchester United Contract Until 2024 by inoki247: 8:21pm On Jul 24, 2021
Man Utd and Arsenal dey same WhatsApp group of failure nd been allergic to winning Throphy before so I no dey expect much from dem....
Politics › Re: The High Rate Of Begging In Nigeria. by inoki247: 8:11pm On Jul 24, 2021
The thing tire person..

You go Atm u go jam person wey dey try reason u ...


Even if u say diz 5h wey dey my hand na my last card mak me sef go chicken Republic go buy 1 meat pie and Coke nd enjoy life before d world end as u dey open d door dey come outside person go approach u..
Politics › Re: Fg Urges States To Sign Death Warrant In Order To Decongest Prisons by inoki247: 8:09pm On Jul 24, 2021
Dem go start from Ekiti dere Governor just comission Cementary not quite long...
Business › Re: How You Can Start A Profitable Yam Frying Business With 20k by inoki247: 7:56pm On Jul 24, 2021
southniyikaye:
I graduated from unilorin, item 7 started beside the road... Not that small shop at oke odo...
With adogan..
And let me tell you a secret... He is a front for politician hence the big building and others...
Oga, there are so many people that will cook party jollof that beats item 7 hands down
I'm not disputing the fronting buh for now is dere any restuarant dat can beat him hands down wat he used to enta people waz having a price friendly rice... So how many people is ready for dat type of Sacrifice u open ur WhatsApp status nd see jollof rice smiling at u, you ask for the price u go hear 3k layi fi full Turkey si...
Business › Re: How You Can Start A Profitable Yam Frying Business With 20k by inoki247: 7:08pm On Jul 24, 2021
southniyikaye:
he didn't bring the recipe from heaven..
Meet those old mama, they will give the secret that beats that of item 7...where one person own end, na there another person own start
The thing sweet to yarn for mouth tell me aby rice that sells more dan ITem7 in ilorin even chicken Republic rice no sell reach am so tell me any oda one...
Politics › Re: Osinbajo To Launch Africa's First Court Recording System by inoki247: 6:27pm On Jul 24, 2021
Wahala for who dem go use Glo Network start him case...
Business › Re: How You Can Start A Profitable Yam Frying Business With 20k by inoki247: 6:23pm On Jul 24, 2021
southniyikaye:
Add party jollof to this list..
With 20k,you can start small...
Take a cue from ITEM 7 in ilorin
Lol don't even go dere ITem7 av a recipe dat is different from all oda rice nd nobody knows d recipe so even if he start something like dat doz he or she av is or her own special recipe
Travel › Re: BREAKING: Passengers Escape Death As Plane Crashes In Ilorin by inoki247: 3:00pm On Jul 24, 2021
Since yesterday....

Dem still dey on d Mata till now jus dey reschedule people....
Politics › Re: Kaduna: Gunmen Steal NECO Exam Papers At GSS Unguwar Sarki by inoki247:
Dem wan write exam for bush...


Mayb dem wan go give d Baptist students question paper wen dem finish writing them go return am with the answer script....
Politics › Re: Abiodun Admits APC Failed In Many Ogun Lgas by inoki247: 7:12am On Jul 24, 2021
afta Admission nko na wen results go come out...
Politics › Re: Outrage As Abuja Council Slams N100,000 Levy On Firms Using Generators, Machines by inoki247: 11:09pm On Jul 23, 2021
if care is not taken diz current Govt will tax someone for using iz Phone Torchlight oh....
Romance › Re: Girlfriend Of Man Killed During EndSARS Says His ‘Ghost’ Gave Her His Password by inoki247: 7:14pm On Jul 23, 2021
lol murasi abg shey u fit help me sleep nd help me ask for my Grandpa ATM password....


Iyawo Joseph the Dreamer murasi....


Woman nd looking for man Password up nd down are lik Bread nd Butter...
Politics › Re: Unemployment rate under Buhari worst in Nigeria’s history: World Bank by inoki247: 4:18pm On Jul 23, 2021
The President don talk say no more Jobs for the Yoot....

People don jejely turn to POS Agent every 30 seconds waka now u will see a POS agent e don b like Oil business to graduate now..
Crime › Re: FBI Declares Six Nigerians Wanted (Pictures) by inoki247: 4:03pm On Jul 23, 2021
old news..

People wey go don finish dere Jail term already don enta street bak......

Na the News diz yeye Newspaper go pick for dustbin....
Crime › Re: Man Beats Wife To Death Over N1,000 In Adamawa (photo) by inoki247: 3:48pm On Jul 23, 2021
This Op nd bad news abt Mens Crime I neva see her where she don Post Woman crime before instead na to dey support dem join the crime...
Sports › Re: Tokyo Olympics 2020 Opening Ceremony by inoki247: 12:29pm On Jul 23, 2021
How we go du TV for house lik diz now Person go wan watch Olympic while some go wan watch Big Brother Naija.....
Crime › Re: Man Who Took Pregnant 12-Year-Old Girlfriend To Hospital Charged With Rape by inoki247:
We know say na u Sapphire b the OP with this new Moniker u no need to dey Disguise Chidima Ojukwu is ur Hero.....
Education › Re: JSS 2 Student Stabs School Prefect In Calabar For Wearing Wrong Stocking by inoki247: 12:43am On Jul 23, 2021
Mak them check well the boy fit be a relative of dat guy wey kill Job seeker...
Politics › Re: EFCC Must Investigate Hadiza Bala-Usman For 'Looting' NPA - PDP by inoki247: 10:38pm On Jul 22, 2021
lol Dog no dey chop Dog...

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 427 428 429 430 431 432 433 434 435 (of 580 pages)