Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 473 474 475 476 477 478 479 480 481 (of 580 pages)
okay |
Bitcoin abi which type of coin |
out of everything wey dey this world na Chubby Cheek u dey find... With everything the world is going through na Chubby cheek dey worry you... Nothing wey 40 years old Single Lady no go see for Shiloh.. ![]() |
ok |
lol you fit du am because of say u wan colet percentage from the loot buh ur eye don clear now say diz kain percentage fit lead u to jail.. |
oga no turn Amotekun to Hisbah Version 2.0 abg |
How much be Sole from Toll Gate... Are you guys trying to sell the train coaches to the passengers... Cause me I don't understand ![]() |
Nothing wey meshai no go see inside Indomie nd Egg |
Confused people.... Na free the vehicle wey dey carry us for diz country dey e no get brake talkless of say e get control we wake up to different News wey dey always shock the president the way is shocking the masses.... |
This must be Jack Bauer Adamawa Version show him the way to the bush e kuku sabi slap people mak e go dey slap Boko Haram nd Bandit and also disarm dem... |
Shock absorbers... This people are just too confused... Na dem go appoint Minister wey one go come out to say something and another one will come nd counter it... |
ok |
if lying and Stupidity dey share grade na almost all ApC Member go carry first class.... |
CbN is coming for you them go soon freeze him account.. ones the government start to dey freeze people account I know say this shiit is not over nd the Government still dey see am as joke... I know say soon people go resume the protest.... |
Na wen allna go pass Crushing of Boko Haram bill |
ehn ehn so police sef fit go court I think say dey are above the law them suppose go where them dey du sittings make dem go scatter everywhere.... |
The Fainting Man himself.... At least with iz fainting nd corruption issue e gave us something dat we can use to pass time for some weeks.... |
Lol Synergy ko.. He go reach dere all of dem will laff with him take pictures instead of asking the neccessary questions nd ask him what plans have he taked so far... Give him some suggestions like using Machinery buh na Stupidity all of dem go dey display like person wey display Agege Bread for junction..... |
okay |
lol well if they can switch off Lekki Toll gate Electricity so dat Camera no go work shey na switching off of peoples phone during the panel session go come hard dem so dey wont use dere Camera... |
I trust Femi Adeshina e don dey draft the speech wey e go use reason dere Mata... |
Omo dem neva finish with this police people |
Lol Naija Parents with beating Kids like Malu.. Are like Buhari nd insecurity.. |
You guys also need SARS |
Dem sef dey cashout... Na highest bidder dey win case for Naija now.... |
You guys go soon blame God wen u finally run out of who to blame... There Lord and Savior Mr President is like god to dem is a taboo for dem to blame him wu employ incompetent fools.... wu employ dem... |
it seems this Lyrics still dey work for free pvssy "I will marry u”..... Next thing the pvssy belongs to u nd u start drilling it anyhow like Indian man wey come Naija come dig Borehole.... |
Dem don use format scam this one my Salone Jollof Rice, u sef come give him shitan nd Donkunu..... ![]() |
h |
lol later dem go dey accuse people of using Photoshop nd looking for someone to arrest for forgery wu go Come arrest d police like diz... |
Shey EFCC still dey function sef since Magu don comot dem dey calm like say dem End dem Along With SARS... |
na Mr Long leg people be that... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 473 474 475 476 477 478 479 480 481 (of 580 pages)