Family › Re: Governor Ortom And His Shameful Normalization Of Domestic Violence by inoki247: 12:26pm On Dec 11, 2020 |
I know say them go soon come for iz head |
Islam › Re: Islamic View On Husband Helping His Wife With House Chores by inoki247: 10:57am On Dec 11, 2020 |
Wahala...
Helping your wife get ruling also...
Person wey u dey du anyhow for Bed wey u no use any ruling to give her Mortal Combat style to come help her now u dey du ruling.... |
Islam › Re: The Truth Or Lie? Why You Should Refrain From The Latter by inoki247: 10:36am On Dec 11, 2020 |
okay |
Politics › Re: Boko Haram: Nigerian Army One Of The Best In Africa —defence Minister by inoki247: 7:32am On Dec 11, 2020*. Modified: 8:04am On Dec 11, 2020 |
Yea one of the best before Somalia....
I 8 2 say this buh u guys will soon ask for the right Barcelona as Boko Boys keep dealing with you guys like Bayern... |
Politics › Re: DSS Arrests End SARS Protester, Emmanuel Adebayo In Osun by inoki247: 9:04am On Dec 10, 2020 |
okay maybe them wan check him Bank account maybe Boko Haram or Bandits didn't send him money to remove there oga from Throne... |
Politics › Re: Reps To Increase Supreme Court Justices From 21 To 41 by inoki247: 8:54am On Dec 10, 2020 |
So they can have more Supreme court Judges wey go dey help dem run things... |
Business › Re: Meet Nigeria's Top Computer Manufacturer.... His Net Worth: $1 Billion by inoki247: 2:43am On Dec 10, 2020 |
rossniti: It's not a question of ''Africans''.
Bad business decisions are made by entrepreneurs all over the world.
In the US, roughly 90% of businesses fail in the first 3 years.
The problem is lack of proper business education by those going into business.
See how that guy was talking about the man needing to establish a computer factory in Owerri, simply because his ancestors hailed from there.
Those are the sort of decisions made by people with no business training. Bro na Mumu e be Just leave him shey dem Facebook, Twitter, Apple almost all the tech Companies in US that have there headquaters situated at Carlifornia don't know what they're doing always playing tribalism with everything... |
Politics › Re: Ozekhome Counters Malami, Says NASS Has Constitutional Powers To Summon Buhari by inoki247: 8:38pm On Dec 09, 2020 |
he go he no go we Muvee |
Politics › Re: Kogi State Again! by inoki247: 7:53pm On Dec 09, 2020 |
Comedian full Kogi abg mak d Mod come move this thing to Joke section |
Politics › Re: Governor Ugwuanyi Presents ₦169.85 Billion 2021 Budget Estimates For 2021 by inoki247: 7:15pm On Dec 09, 2020 |
okay shey u remember to add your campaign money for 2023  |
Celebrities › Re: Mercy Eke Signs Deal With Nigeria Brewery Limited(video) by inoki247: 2:38pm On Dec 09, 2020 |
All this people nd mumu sef Ambassador wey go reach club dey drink champagne, Moet for club nd no fit drink beer.... |
Programming › Re: Should One Learn Programming For The Sole Aim Of Making Money? by inoki247: 2:15pm On Dec 09, 2020 |
 Nothing Wey DJ Jimmy Jatt no go see inside speaker... shey u wan learn to be poor ni... |
Politics › Re: Drop In Power: How Is Power Supply In Your Area? by inoki247: 8:51am On Dec 09, 2020 |
|
Politics › Re: Moment Governor Ortom Of Benue State Reconciled Husband And Wife Over Domestic V by inoki247: 5:49pm On Dec 08, 2020 |
So na Marriage Counselor Benue people vote for....
Nothing wey Lekki protesters no go see for Army hand... |
Travel › Re: Nigerian Embassy In Germany Fires Guard Over Sex-For-Passport Scandal by inoki247: 2:28pm On Dec 08, 2020 |
You no face your work na Sex wey u fit get with just spending little out of ur salary to get na him u dey focus on...
Shebi u don lose ur job now let's see how Diik will rise... |
Politics › Re: APC Crisis: Oshiomhole Distances Self From Eta’s Suit by inoki247: 7:38am On Dec 08, 2020 |
The man no get strength again e don leave am for God |
Romance › Re: Woman Arrested For Marrying Two Men by inoki247: 7:34am On Dec 08, 2020 |
Na 2 in 1 she wan du now make the law leave her alone oh. |
Politics › Re: Fuel & Electricity Tariff Hike: FG, Labour Resume Talks by inoki247: 10:08pm On Dec 07, 2020 |
Them don finish the first Ghana Must Go Package dem don come colet another one.... |
Politics › Re: Boko Haram: FG's Claim On Weapons’ Import Denial False - Daily Trust by inoki247: 8:17pm On Dec 07, 2020 |
always looking for excuses |
Celebrities › Re: Kunle Afolayan Features Oreofeoluwa Lawal 'Mummy Calm Down' Boy In New Movie by inoki247: 4:00pm On Dec 07, 2020 |
MuscularDick: Iwọ ọmọ elejọ yii, shey wọn fi ẹjọ shey ẹ ní?  u don turn yourself to monitoring spirit.... |
Politics › Re: Shehu Sani Reacts To Jonathan’s Refusal To Blame Buhari Govt For Insecurity by inoki247: 3:55pm On Dec 07, 2020 |
ok |
Jobs/Vacancies › Re: 191,000 Nigerians Jostle For 9,460 Immigration, NSCDC Jobs by inoki247: 2:25pm On Dec 07, 2020 |
ok |
Politics › Re: My Hunger To Succeed As A Youth Spured Me To Success – Dr Godwin Maduka Speaks by inoki247: 2:17pm On Dec 07, 2020 |
Motivational speaker baba |
Health › Re: A New Mysterious Illness Hits India, Hundreds Of People Land In Hospital by inoki247: 1:02pm On Dec 07, 2020 |
2020 he don du abeg allow us enjoy 2021 in peace... |
Politics › Re: EndSARS Protesters Hit Osogbo Roads, Storm House Of Assembly by inoki247: 12:28pm On Dec 07, 2020 |
shebi the government of the day sabi play politics with things nd fear protest pass Boko Haram dem go see say no be play like before.
They should keep freezing account up nd down.... |
Politics › Re: Kano Hisbah Arrests 178 Beggars by inoki247: 12:12pm On Dec 07, 2020 |
At least if Hisbah can concentrate on something like diz issokay..
Buh like seriously if dem storm Lagos dem go pack people tire....
And stop barbing people's hair around, Destroying beer, or ditacting to people aw dem go dey dress... |
Celebrities › Re: YBNLPrincess: Olamide Destroyed My Career For 5 Years by inoki247: 10:48am On Dec 07, 2020 |
Oga comot for here is Monday we have things to deal with....
He be like say bipolar disorder dey worry diz gurl.....
u no go read contract before u sign am after u sign am kasala come burst u will be disturbing our peace... |
Politics › Re: EndSARS: Shelve Your Fresh Protests For Now, Yahaya Bello Begs Nigerian Youths by inoki247: 10:09pm On Dec 06, 2020 |
Make dem too shelve the account wey dem block...
This Government fear protest pass Boko Haram nd Bandits |
Politics › Re: ‘No Tear Gas, No Helmet’ — Senior Police Officers Tell IGP How #EndSARS Went Out by inoki247: 2:31pm On Dec 06, 2020 |
Go Neighbouring country and Patronize Black market to buy Tear Gas I don't understand are you telling me the police personnel don dey use dere personal money they protect us....
Wetin make dem know the route to black market to buy weapon na so dem go dey waka go buy Bullet wey dem dey use for robbery.... |
Politics › Re: Buratai’s Coup Alarm Antic To Save Service Chiefs From Sack, Say Elders by inoki247: 10:09pm On Dec 05, 2020 |
|
Politics › Re: Buratai: Spiritual Warfare Prevented Deaths At Lekki Toll Plaza by inoki247: 7:33pm On Dec 05, 2020 |
Spiritual Stupidity dey worry u oga.. |
Politics › Re: Naira V Dollar: How True Is This Statement by inoki247: 7:05pm On Dec 05, 2020 |
Goan use 500 buy Sardines nd onions with Tomato paste...
since u guys like comparing shiit..
How much is full chicken at Walmart nd how much is full chicken in our local market... |