Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 471 472 473 474 475 476 477 478 479 (of 580 pages)
Them keep giving conflicting figure |
None of my business Wahala for wu carry anoda person Country for head.... |
we muvee.... we go dey check livescore dey put oda country for our ticket..... |
Wahala be like Bra e dey easy to comot buh to put am bak dey always hard.... |
ah we don muvee already so far say no be baba Cow dem kidnap.. Baba had to goan check and recount if none of his baring cow no miss.... |
Our country don cast pata pata everyone keep messing with us cause we don't have any Government... Even when Denmark I guess wan treat Asap Rocky fvck up Trump still came in buh our own country anybody fit treat our fvck up... |
Ehn ehn so na excursion dem go... You people keep playing politics with anything, Playing politics with kids life if doz kid goan turn anoda monster because of all this things u guys are making them to pass through.... |
The bride price issue gan sef dey somehow some Village go say bride price is 50 naira buh when you see list u go fear... See them asking for yam wey person wey get 2 acres of land no get for him farm..... |
Abi the real Corona don reach Africa.. |
I see jare enjoy your doing well |
okay |
Discovery4today:if the woman like mak she no love him he sha don muvee at least mak himself go taste anoda life for that side.... |
The nigarrr don muvee |
Well at al at al na him bad pass if dem no see League win dem go win header of the year.... |
so dem don send everyone to compulsory vacation for that area.... Wahala for who no go Vacation for that area na him go chop d beating of the people wey japa.... |
We don't kuku know what to believe again... make dem sha calm down make dem no kidnap our President wey no dey useful with him security details cause we can't afford to borrow any loan from China to bail any president for now... |
Them go colet 2k back from the money by 2023 when dem line up inside the sun to cast there vote |
They always post each oda on WhatsApp Status and be writing rubbish captions like you got my day baby, in addy to my mumu friend.... |
Lala gave me 5000 snakes to start a snake restuarant ![]()
|
we are used to it.... buh if is illegal mak them reverse the one dey av deducted before cause in a month if I calculate all the 50naira wey dey waka for my account he go reach 3k+ at least in a day If I send more than 10k to 3 people na 150 be that... all doz stamp duty is enough to pay bride price in my Village.... |
Format 2.0 |
Lala just gave me 100 snakes to start a snake restuarant.... |
gaius01:where you put Jesse Jagz... Jesse jagajaga |
them wan resurrect these format to get more cashout .... Girls wey don move dey ar now happily married na dem u wan rescue.... |
we don muvee find anoda format |
Bigdik70inch2:we dey talk about song wey sense dey u dey talk something else. |
For what to give them the original tape... Abi to watch the old movie wey dey with BBC before together..... |
anigbajumo:Bro he no get give me anyone with sense and compare with some of Bella Song... |
jimmychang:why you dey beat around the bush now give me the lyrics wey u know say sense dey and compare with the little some of Bella song... |
jimmychang:oya give me some of is lyrics wey u see say sense dey |
So Overdose don win am before which hit he get wey he win am den.... Naeto C Kini Big Deal big pass the whole entire career of Overdose d thing get ojoro.... This Year own I prefer Bella Shmurda dan Omah Lay wey dey use same sound nd wey no get lyrics... |
Social Media and Conviction na there you go see Person dey win Election, Na there you go see some set of people having there own country.. Most especially that Bird app ones dem table your matter for there forget.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 471 472 473 474 475 476 477 478 479 (of 580 pages)
